kido123 at 5-02-2009 10:59 AM (16 years ago) (m) Na wa for our Police o.
They use all means to stop motor.
Was it bcos of N20 this Police Woman wan kill herself?
Posted: at 5-02-2009 10:59 AM (16 years ago) | Gistmaniac | |
|
Doshe at 5-02-2009 12:21 PM (16 years ago) (m) Kido123 u sure say dis pix no b 4rm 1 of naija movies cos na dem fit phyuk up lk dis? Posted: at 5-02-2009 12:21 PM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
kido123 at 5-02-2009 12:27 PM (16 years ago) (m) no , its a real life snapshot and not in movies. im serious... Posted: at 5-02-2009 12:27 PM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
Gwhy at 5-02-2009 12:30 PM (16 years ago) (m) Kido123 u sure say dis pix no b 4rm 1 of naija movies cos na dem fit up lk dis?
naija film gini?Na kido n im......!Act am
Be the change u want 2 c in d WORLD Posted: at 5-02-2009 12:30 PM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
kido123 at 5-02-2009 01:43 PM (16 years ago) (m) Kido123 u sure say dis pix no b 4rm 1 of naija movies cos na dem fit up lk dis?
naija film gini?Na kido n im......!Act am abi na yu be the police woman sef? as we no kuku see ya face to confirm whether yu be woman , man or amarphrodite?..... Posted: at 5-02-2009 01:43 PM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
Gwhy at 5-02-2009 02:29 PM (16 years ago) (m) Kido123 u sure say dis pix no b 4rm 1 of naija movies cos na dem fit up lk dis?
naija film gini?Na kido n im......!Act am abi na yu be the police woman sef? as we no kuku see ya face to confirm whether yu be woman , man or amarphrodite?.....  na bcos of people lik u i no post ma pix so dat u no go download am com dey tak am POSE say i b ur pal
Be the change u want 2 c in d WORLD Posted: at 5-02-2009 02:29 PM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
Gwhy at 5-02-2009 02:30 PM (16 years ago) (m) Kido123 u sure say dis pix no b 4rm 1 of naija movies cos na dem fit up lk dis?
naija film gini?Na kido n im......!Act am abi na yu be the police woman sef? as we no kuku see ya face to confirm whether yu be woman , man or amarphrodite?.....  na bcos of people lik u i no post ma pix so dat u no go download am com dey tak am POSE say i b ur pal
Be the change u want 2 c in d WORLD Posted: at 5-02-2009 02:30 PM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
kido123 at 5-02-2009 02:44 PM (16 years ago) (m) na so yu fine reach?.... yu be man , woman or both?.... Posted: at 5-02-2009 02:44 PM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
na so yu fine reach?.... yu be man , woman or both?....
"Too often we underestimate the power of a touch, a smile, a kind word, a listening ear, an honest c Posted: at 5-02-2009 02:52 PM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
kido123 at 5-02-2009 02:55 PM (16 years ago) (m) sillyjoker, wetin do u for eye? abi na appollo?.... Posted: at 5-02-2009 02:55 PM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
Gwhy at 5-02-2009 03:02 PM (16 years ago) (m) na so yu fine reach?.... yu be man , woman or both?....
na so,i cant shout.
Be the change u want 2 c in d WORLD Posted: at 5-02-2009 03:02 PM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
kido123 at 5-02-2009 03:11 PM (16 years ago) (m) rezi can prescribe some drugs for yu sha, make i give u im nomba?... he get pharmacy... Posted: at 5-02-2009 03:11 PM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
Gwhy at 5-02-2009 03:31 PM (16 years ago) (m) rezi can prescribe some drugs for yu sha, make i give u im nomba?... he get pharmacy...
as in 4 u n silly abi?
Be the change u want 2 c in d WORLD Posted: at 5-02-2009 03:31 PM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
Toks-E at 5-02-2009 03:44 PM (16 years ago) (m) kidoo the professional "fotografer"
2.0. Posted: at 5-02-2009 03:44 PM (16 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
Gwhy at 5-02-2009 03:54 PM (16 years ago) (m) kidoo
the professional "fotografer"
Hmmm
Be the change u want 2 c in d WORLD Posted: at 5-02-2009 03:54 PM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
Toks-E at 5-02-2009 03:55 PM (16 years ago) (m) wetin dey smell?
2.0. Posted: at 5-02-2009 03:55 PM (16 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
"Too often we underestimate the power of a touch, a smile, a kind word, a listening ear, an honest c Posted: at 5-02-2009 04:04 PM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
kido no lie oooo where u hide snap this pic.. Posted: at 5-02-2009 04:10 PM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
kido123 at 5-02-2009 04:16 PM (16 years ago) (m) kido no lie oooo where u hide snap this pic..  i hide for the booth of dat moto... Posted: at 5-02-2009 04:16 PM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
"Too often we underestimate the power of a touch, a smile, a kind word, a listening ear, an honest c Posted: at 5-02-2009 04:20 PM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |