DIS VAL SEF NA WAOOOOO

Date: 05-02-2009 12:58 pm (15 years ago) | Author: sunny chuks
- at 5-02-2009 12:58 PM (15 years ago)
(m)
NAIJA GIRLS HOW FAR FOR DIS VAL

Posted: at 5-02-2009 12:58 PM (15 years ago) | Newbie
- Gwhy at 5-02-2009 01:00 PM (15 years ago)
(m)
Quote from: agidis on  5-02-2009 12:58 PM
NAIJA GIRLS HOW FAR FOR DIS VAL
ask ur HEAD!

Posted: at 5-02-2009 01:00 PM (15 years ago) | Gistmaniac
Reply
- kido123 at 5-02-2009 03:04 PM (15 years ago)
(m)
Quote from: Gwhy on  5-02-2009 01:00 PM
Quote from: agidis on  5-02-2009 12:58 PM
NAIJA GIRLS HOW FAR FOR DIS VAL
ask ur HEAD!



agidis, no vacancy for here o, all babes for this forum don dey fixed up.... or maybe toks fit help yu sha.. Grin
Posted: at 5-02-2009 03:04 PM (15 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Gwhy at 5-02-2009 03:08 PM (15 years ago)
(m)
Quote from: kido123 on  5-02-2009 03:04 PM
Quote from: Gwhy on  5-02-2009 01:00 PM
Quote from: agidis on  5-02-2009 12:58 PM
NAIJA GIRLS HOW FAR FOR DIS VAL
ask ur HEAD!



agidis, no vacancy for here o, all babes for this forum don dey fixed up.... or maybe toks fit help yu sha.. Grin
Hw u tak knw,na u fix them?

Posted: at 5-02-2009 03:08 PM (15 years ago) | Gistmaniac
Reply
- kido123 at 5-02-2009 03:12 PM (15 years ago)
(m)
na me be peacemaker na, u no dey hear.. wey my koboko sef?..
Posted: at 5-02-2009 03:12 PM (15 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Gwhy at 5-02-2009 03:25 PM (15 years ago)
(m)
Quote from: kido123 on  5-02-2009 03:12 PM
na me be peacemaker na, u no dey hear.. wey my koboko sef?..
Koboko? U wan kill mosquito?

Posted: at 5-02-2009 03:25 PM (15 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Pires07 at 5-02-2009 03:33 PM (15 years ago)
(m)
Bross dont mind them, how many  9ja babes u need?

Posted: at 5-02-2009 03:33 PM (15 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Toks-E at 5-02-2009 03:35 PM (15 years ago)
(m)
 Huh? Huh? Huh? Huh?\


 Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin

Posted: at 5-02-2009 03:35 PM (15 years ago) | Addicted Hero
Reply
- Gwhy at 5-02-2009 03:39 PM (15 years ago)
(m)
Quote from: Pires07 on  5-02-2009 03:33 PM
Bross dont mind them, how many  9ja babes u need?
wetin u b?
U wey 1 dash am babe,u get any sef?

Posted: at 5-02-2009 03:39 PM (15 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Emmanuel4christ at 5-02-2009 05:20 PM (15 years ago)
(m)
Quote from: kido123 on  5-02-2009 03:12 PM
na me be peacemaker na, u no dey hear.. wey my koboko sef?..

kido anybody way no respect in elders or way they mis yarn.. i beg help me flog am well well ok..
Posted: at 5-02-2009 05:20 PM (15 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Emmanuel4christ at 5-02-2009 05:21 PM (15 years ago)
(m)
agidis watin be all this nonsense na..is this a joke or wht?

do quick  make u go visit raiz..
Posted: at 5-02-2009 05:21 PM (15 years ago) | Gistmaniac
Reply
- kido123 at 5-02-2009 05:27 PM (15 years ago)
(m)
Quote from: Emmanuel4christ on  5-02-2009 05:21 PM
agidis watin be all this nonsense na..is this a joke or wht?

do quick  make u go visit raiz..



who be raiz..Huh?.... Grin na newbie?
Posted: at 5-02-2009 05:27 PM (15 years ago) | Gistmaniac
Reply