SAmyrocko at 6-02-2009 11:06 AM (15 years ago) (m) mazi if u start with dis mornin ehn?wetin i go do u and sammy una no go expect am.shebi u c say i no follow u talk.big head.sammy na dat ur gf b lesbian
do you know my gf??
Life is one big road with lots of signs, so when you are riding through th Posted: at 6-02-2009 11:06 AM (15 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
bilol at 6-02-2009 11:08 AM (15 years ago) (f) i know ur gf oooooo sammy.how u dey now tom?thanks 4 d care do appreciate it Posted: at 6-02-2009 11:08 AM (15 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
princemech at 6-02-2009 11:09 AM (15 years ago) (m) huh! Posted: at 6-02-2009 11:09 AM (15 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
Pires07 at 6-02-2009 11:11 AM (15 years ago) (m) if d babe too fine, just use somthing to tir ur nose and get down to bizness.
for how long?
...everywhere i go they keep saying i'm Unique, well that's because my swag defines me. Posted: at 6-02-2009 11:11 AM (15 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
Toks-E at 6-02-2009 11:11 AM (15 years ago) (m) imagine u met a fine babe and u get close to b4 u now discover she ave body odour,are u going to date her.
i will, but i'll surely make her change
2.0. Posted: at 6-02-2009 11:11 AM (15 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
SAmyrocko at 6-02-2009 11:12 AM (15 years ago) (m) thats cool bros.
Life is one big road with lots of signs, so when you are riding through th Posted: at 6-02-2009 11:12 AM (15 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
bilol at 6-02-2009 11:13 AM (15 years ago) (f) wetin hun! ur mouth prince?anyway make i go chop 1st before i come back to reply u ehn.just hang around Posted: at 6-02-2009 11:13 AM (15 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
Tomdequola at 6-02-2009 11:17 AM (15 years ago) (m) @bilol. . . . . . . . .anytime
It pays to be good. Posted: at 6-02-2009 11:17 AM (15 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
princemech at 6-02-2009 11:17 AM (15 years ago) (m) wetin hun! ur mouth prince?anyway make i go chop 1st before i come back to reply u ehn.just hang around
make sure u eat fufu oooooooooo becuz.... Posted: at 6-02-2009 11:17 AM (15 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
SAmyrocko at 6-02-2009 11:19 AM (15 years ago) (m) becus of wat??
Life is one big road with lots of signs, so when you are riding through th Posted: at 6-02-2009 11:19 AM (15 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
Pires07 at 6-02-2009 11:19 AM (15 years ago) (m)
...everywhere i go they keep saying i'm Unique, well that's because my swag defines me. Posted: at 6-02-2009 11:19 AM (15 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
princemech at 6-02-2009 11:21 AM (15 years ago) (m) becus of wat??
u wan know? Posted: at 6-02-2009 11:21 AM (15 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
SAmyrocko at 6-02-2009 11:29 AM (15 years ago) (m) tell me now.
Life is one big road with lots of signs, so when you are riding through th Posted: at 6-02-2009 11:29 AM (15 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
t-prinx at 6-02-2009 11:35 AM (15 years ago) (m) t-prick sorry prinx...u talk like somebody wit body odour...yes u.
mazamaza or wating u call ur self,which 1 be ur own.u get body odour,u wey u no fit post ur photo bcos say u ugly. i know go dey surprise if u be the uglyess person 4 naijapals. Posted: at 6-02-2009 11:35 AM (15 years ago) | Upcoming | |
Reply |
princemech at 6-02-2009 11:36 AM (15 years ago) (m) tell me now.
ok,let me go and download my self,b....brb Posted: at 6-02-2009 11:36 AM (15 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
SAmyrocko at 6-02-2009 11:39 AM (15 years ago) (m) this guy, are you sleeping??
Life is one big road with lots of signs, so when you are riding through th Posted: at 6-02-2009 11:39 AM (15 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
t-prinx at 6-02-2009 11:41 AM (15 years ago) (m) mazi na very senceless person,wen GOD dey share brain e no dey around. Posted: at 6-02-2009 11:41 AM (15 years ago) | Upcoming | |
Reply |
princemech at 6-02-2009 11:43 AM (15 years ago) (m) Reply |
t-prinx at 6-02-2009 11:48 AM (15 years ago) (m) infact the guy na imbecile thats y e no fit put him pics 4 naijapals. Posted: at 6-02-2009 11:48 AM (15 years ago) | Upcoming | |
Reply |
mazi at 6-02-2009 11:48 AM (15 years ago) (m) t-prick sorry prinx...u talk like somebody wit body odour...yes u.
mazamaza or wating u call ur self,which 1 be ur own.u get body odour,u wey u no fit post ur photo bcos say u ugly. i know go dey surprise if u be the uglyess person 4 naijapals. come dis pikin... u no get respect for ya elders? Posted: at 6-02-2009 11:48 AM (15 years ago) | Hero | |
Reply |