prick..wetin dey piss u off like dis na...



Posted: at | |
Quote from: t-prinx on 6-02-2009 11:48 AM infact the guy na imbecile thats y e no fit put him pics 4 naijapals. prick..wetin dey piss u off like dis na... ![]() ![]() ![]()
| |||||
Quote from: t-prinx on 6-02-2009 11:48 AM infact the guy na imbecile thats y e no fit put him pics 4 naijapals. hey guy, we don't breed mbe in Naijapals oo. Life is one big road with lots of signs, so when you are riding through th
| |||||
huh! Reply
| |||||
tell him ooo. ReplyLife is one big road with lots of signs, so when you are riding through th
| |||||
abeg make will go back to matter on ground cos this na very serious issue,were ar we b4 that mad man "mazi" interupt. Reply
| |||||
Odour is odour and u shud love ur gf if she has it. Replyhelp her change from that Life is one big road with lots of signs, so when you are riding through th
| |||||
wot would b ur first approach Reply
| |||||
Quote from: SAmyrocko on 6-02-2009 11:59 AM Odour is odour and u shud love ur gf if she has it. good 1 my brother,i think we should encourage them by helping them stop the odour but if e no fit stop!! abeg wakaooooooooo help her change from that
| |||||
my 1st approach??? Replyhmm. I love u not for the odour in ya body, but for fact that i love u and i will try and make a change in ya life. by adding many more odour to u. ![]() ![]() Life is one big road with lots of signs, so when you are riding through th
| |||||
u r very wicked then... Reply![]()
| |||||
shey you asked me my 1st approach ReplyLife is one big road with lots of signs, so when you are riding through th
| |||||
na waa for una oo Reply
| |||||
wetin happen? ReplyLife is one big road with lots of signs, so when you are riding through th
| |||||
i follow u talk abi na wetin? Reply![]() ![]()
| |||||
Prince dey with gf... you wan make him leave the Replygirl come stay with you?? he's engaged leave him na bad market he be oo. Life is one big road with lots of signs, so when you are riding through th
| |||||
shey na u,u wan make i dey follow now ok where tom dey? Reply
| |||||
Tom dey shit the agege wey you give am Replyto chop last nite. Life is one big road with lots of signs, so when you are riding through th
| |||||
u follow am chop am ,abi wetin i give am chop nevea reach to shit.i wonder how many times in a yr u dey shit sef Reply
| |||||
may be i don't ReplyLife is one big road with lots of signs, so when you are riding through th
| |||||
Quote from: bilol on 6-02-2009 12:30 PM i follow u talk abi na wetin? i dey here,i just go preper my self 4 2half ![]() ![]()
|
Benue In Uproar As Leaked Adult Videos Spark Outrage, Calls For Arrests
18Yr Old Boy Impregnates 10 Girls, Including His Boss' Daughter After He Was Sent To Learn A
103 Virgin Girls Initiated Into Womanhood At Ovia Osese Festival In Kogi State (Photos)
"Many Have Suffered From Stroke" -Pastor Oyakhilome’s Sermon On Salt Sparks Heated Debate (Vid)
VDM And I Are Officially Married - Actress Sarah Martins Drops Bombshell
LA HOTTIE! Davido’s Wife, Chioma Adeleke, Flaunts Her Hot Bod In Lovely New Photos
"Why I Would Choose Davido Over Burnaboy, Wizkid" – Singer, Zinoleesky
'Some Men Are Praying For Their Wives To Die So They Can Marry Another' -Nigerian Man Blows Hot
Nollywood Star, Uche Ogbodo Undergoes 'BBL & Tummy Tuck'; Shares Recovery Journey (Video)