can u date a babe that have body odour (Page 4)

Date: 06-02-2009 10:29 am (16 years ago) | Author: Timson Babajide(tprinx)
1 2 3 [4] 5 6 7 ... 26
- bilol at 6-02-2009 12:45 PM (16 years ago)
(f)
haaaaaaaaa no wonder Grin Grin
Posted: at 6-02-2009 12:45 PM (16 years ago) | Gistmaniac
Reply
- SAmyrocko at 6-02-2009 12:48 PM (16 years ago)
(m)
no wonder what??

Posted: at 6-02-2009 12:48 PM (16 years ago) | Addicted Hero
Reply
- bilol at 6-02-2009 12:50 PM (16 years ago)
(f)
abeg leave me i dey go adult room i wan go c wetin dem dey do dere.i no dey c u dere sef why?
Posted: at 6-02-2009 12:50 PM (16 years ago) | Gistmaniac
Reply
- t-prinx at 6-02-2009 12:51 PM (16 years ago)
(m)
Quote from: bilol on  6-02-2009 12:45 PM
haaaaaaaaa no wonder Grin Grin
no wonder wat,i was the food?
Posted: at 6-02-2009 12:51 PM (16 years ago) | Upcoming
Reply
- bilol at 6-02-2009 12:53 PM (16 years ago)
(f)
na u talk am ooo t prick sorry prinx
Posted: at 6-02-2009 12:53 PM (16 years ago) | Gistmaniac
Reply
- SAmyrocko at 6-02-2009 12:55 PM (16 years ago)
(m)
Quote from: bilol on  6-02-2009 12:50 PM
abeg leave me i dey go adult room i wan go c wetin dem dey do dere.i no dey c u dere sef why?

i don carry award for there so i wan rest for here small.

Posted: at 6-02-2009 12:55 PM (16 years ago) | Addicted Hero
Reply
- Pires07 at 6-02-2009 12:57 PM (16 years ago)
(m)
Quote from: bilol on  6-02-2009 12:53 PM
na u talk am ooo t prick sorry prinx
Grin Grin Grin Grin Grin
which kind mistake b dat?
typing error?

Posted: at 6-02-2009 12:57 PM (16 years ago) | Gistmaniac
Reply
- SAmyrocko at 6-02-2009 12:59 PM (16 years ago)
(m)
she dey learn work.

Posted: at 6-02-2009 12:59 PM (16 years ago) | Addicted Hero
Reply
- bilol at 6-02-2009 01:00 PM (16 years ago)
(f)
why pires dey insult me now,i say na mistake Grin Grin.so u don carry award sammy ehn ehn?i dey fear to dey enter dat place.if i fit c person hold my hand enter dere i go stay dere.
Posted: at 6-02-2009 01:00 PM (16 years ago) | Gistmaniac
Reply
- t-prinx at 6-02-2009 01:03 PM (16 years ago)
(m)
bilol u never give ur opinion on this issue,u said wen u come back
Quote from: bilol on  6-02-2009 12:53 PM
na u talk am ooo t prick sorry prinx
bilol u no go school wey u no fit spell a word correct even wen it si written.
Posted: at 6-02-2009 01:03 PM (16 years ago) | Upcoming
Reply
- bilol at 6-02-2009 01:06 PM (16 years ago)
(f)
 Cheesy c kettle wey dey call pot black Grin Grin.u too dey funny.anyway i like as u take help me yab mazi dat time Grin Grin.as 4 my opinion.body odour at times no matter how hard d person takes bath or put perf on,it wont leave dat 1 is caused from birth.wit dat kind of situation u just ave to take a decision.it mite be hurtful but then...........its all left to d person
Posted: at 6-02-2009 01:06 PM (16 years ago) | Gistmaniac
Reply
- SAmyrocko at 6-02-2009 01:07 PM (16 years ago)
(m)
Quote from: bilol on  6-02-2009 01:00 PM
why pires dey insult me now,i say na mistake Grin Grin.so u don carry award sammy ehn ehn?i dey fear to dey enter dat place.if i fit c person hold my hand enter dere i go stay dere.


oya come make we go together...
remember is just for today ooo.
don't expect another one 2morrow.

Posted: at 6-02-2009 01:07 PM (16 years ago) | Addicted Hero
Reply
- mazi at 6-02-2009 01:09 PM (16 years ago)
(m)
where were we?
Posted: at 6-02-2009 01:09 PM (16 years ago) | Hero
Reply
- bilol at 6-02-2009 01:10 PM (16 years ago)
(f)
ok now wait make i wear sexproof Grin Grin
Posted: at 6-02-2009 01:10 PM (16 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Pires07 at 6-02-2009 01:13 PM (16 years ago)
(m)
Quote from: bilol on  6-02-2009 01:00 PM
why pires dey insult me now,i say na mistake Grin Grin.so u don carry award sammy ehn ehn?i dey fear to dey enter dat place.if i fit c person hold my hand enter dere i go stay dere.
im not insulting u who, i dey only comment on ur comment

Posted: at 6-02-2009 01:13 PM (16 years ago) | Gistmaniac
Reply
- bilol at 6-02-2009 01:14 PM (16 years ago)
(f)
thanks commentator
Posted: at 6-02-2009 01:14 PM (16 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Pires07 at 6-02-2009 01:19 PM (16 years ago)
(m)
u are welcome

Posted: at 6-02-2009 01:19 PM (16 years ago) | Gistmaniac
Reply
- t-prinx at 6-02-2009 01:22 PM (16 years ago)
(m)
sexproof?Huh?Huh?Huh?Huh?
Posted: at 6-02-2009 01:22 PM (16 years ago) | Upcoming
Reply
- SAmyrocko at 6-02-2009 01:23 PM (16 years ago)
(m)
Quote from: bilol on  6-02-2009 01:10 PM
ok now wait make i wear sexproof Grin Grin

i have 15 inches long somthing.. your too tiny to without me.

no need to self-prof ur tiny..........

Posted: at 6-02-2009 01:23 PM (16 years ago) | Addicted Hero
Reply
- Pires07 at 6-02-2009 01:24 PM (16 years ago)
(m)
im outta here

Posted: at 6-02-2009 01:24 PM (16 years ago) | Gistmaniac
Reply
1 2 3 [4] 5 6 7 ... 26

fire TRENDING GISTS fire

TODAY'S TOP
  1. VIDEO: Jarvis Surprises Peller With a Lavish Birthday Gift

  2. Pregnant Woman Dies Mid-operation As Jehovah’s Witness Doctor Refuses Blood Transfusion

  3. Wizkid. Ayra Starr Face Backlash Over “Gimme Dat” Lyrics Allegedly Insensitive To Amadou Diallo

  4. PHOTOS: How Your Favourite Celeb Stepped Out For 2025 For AMVCA Cultural Night

  5. Lagos Lady Recounts Ordeal in 'One Chance' Bus, Says She Was Hypnotized, Robbed & Abandoned

  6. EFCC Arrests Two Chinese Nationals, Six Nigerians Over Illegal Mining in Ogun State (Photos)

  7. Ganduje Sparks Controversy With One-Party State Remarks Amid Wave Of Defections

  8. EFCC To Investigate Alleged ₦528bn Misappropriation By Ex-Zamfara Governor, Matawalle


THIS WEEK
  1. Benue In Uproar As Leaked Adult Videos Spark Outrage, Calls For Arrests

  2. 18Yr Old Boy Impregnates 10 Girls, Including His Boss' Daughter After He Was Sent To Learn A

  3. 103 Virgin Girls Initiated Into Womanhood At Ovia Osese Festival In Kogi State (Photos)

  4. "Many Have Suffered From Stroke" -Pastor Oyakhilome’s Sermon On Salt Sparks Heated Debate (Vid)

  5. VDM And I Are Officially Married - Actress Sarah Martins Drops Bombshell

  6. LA HOTTIE! Davido’s Wife, Chioma Adeleke, Flaunts Her Hot Bod In Lovely New Photos

  7. "Why I Would Choose Davido Over Burnaboy, Wizkid" – Singer, Zinoleesky

  8. 'Some Men Are Praying For Their Wives To Die So They Can Marry Another' -Nigerian Man Blows Hot

  9. Nollywood Star, Uche Ogbodo Undergoes 'BBL & Tummy Tuck'; Shares Recovery Journey (Video)

  10. I’m Married To Jesus — Pretty Reverend Sister Tells Asaba Boys Asking For Her Number (VID)


TOP MEMBERS:

Featured Discussions