Posted: at | |
| |||||
Quote from: biancaflexy on 13-03-2012 06:56 AM WE KNW SAY E NO EASY. BT DAH DOESNT MEAN SHE HAS 2 TREAT ODAS LYK A NONENTITY. Nawao humble gurl don turn rude bcoz of fame. D tin wey go mek me laf b say d day u go meet am n d name of ur babe, u fit evn geh dirty slap dah day. Wo tell u so? She dey beg me 2 propose to her 4 over 6-months now, but I be very busy guy. I nor wan rush in2 marriage now. U wan see our pix 2geda? I've always lived by 3 principles: 1. Honour ur God, 2. Love ur Family and 3. Defend your Country
| |||||
thatz her biznezz.... he no easy to be miss world..... mak d reporter go call ben bruce sharp sharp wetin hum dey wait for? mak he no let agbani vex oo bcos if she vex she fit say mak ben bruce no interview her again say mak jonathan com do d interview himself ReplyIF U TINK D DEVIL IS A LIAR, THEN LET A GUY LIE TO U AND U WILL KNW DAT D DEVIL IS A LEANER ........
| |||||
k ReplyThey closed the door but that ain't stop me from coming in ![]()
| |||||
are u sure of this? Reply![]() ![]() ![]()
| |||||
People should know their level, even you poster. You mean Agbani, once the most beautiful girl in Naija and Miss World, now getting married to a political big shot should condescend low? It is not proper my friend......clothe get size abeg. Reply
| |||||
Abeg make una free d babe jor... Reply
| |||||
Nothing do the babe Reply
| |||||
Quote from: lanudja on 13-03-2012 09:06 AM Abeg make una free d babe jor... No mind dem ![]()
| |||||
Quote from: emmyemmy on 13-03-2012 07:33 AM agbani Bosom don fall finish so out of all the thing wey dem talk here na brest u see? wetin u dey find fr her Bosom ? hw u take knw say he don fall finish? ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() IF U TINK D DEVIL IS A LIAR, THEN LET A GUY LIE TO U AND U WILL KNW DAT D DEVIL IS A LEANER ........
| |||||
Quote from: Princestevo on 12-03-2012 08:14 PM this kind Bosom sef lol.. weh old politricians don poke finish.. pride b4 fall for real ![]()
| |||||
![]() ![]()
| |||||
Every pride goes before a fall...who is she to tell the presenter to ask her boss-Ben Bruse to call her?Is she richer than Ben Bruse? or has she Achieved as much as Ben Bruse ? Under minding the Miss world thing. Reply![]() ![]()
| |||||
Quote from: Bachelorette on 13-03-2012 08:42 AM Wo tell u so? She dey beg me 2 propose to her 4 over 6-months now, but I be very busy guy. I nor wan rush in2 marriage now. U wan see our pix 2geda?
| |||||
its her life,she can do whatever pleases her Reply
| |||||
![]()
| |||||
Most of dis people,I dnt knw wht they call themselves,they forgot that d world is not a bed of roses,beauty or no beauty,wealth or no wealth,famous or no famous everybody is going six feet one day so the way one lives his/her life matters a lot. Reply
| |||||
make she take kam easy oh, dont be rude while going up coz u will meet the same people while coming down indirectly or directly in another way Reply
| |||||
listen everybody that is writing comment at this naija pa please be cations Replyand know what you suppose to send at a given topic instead insulting tribes causing commotions, fighting one another lets look for sollution as a nigerians otherwise i will ask for closure automatically with my powers vested upon me presi,,,,,,,,,,,,,,t management thanks
| |||||
pride goes before distruction Reply
|
Forbes Announces 2025 Top 5 Richest Musicians In Nigeria, Reactions Trail
Tiwa Savage Shares Glimpse Of Her Time In Saudi Arabia With Beautiful Photos
Court Freezes $225 Million In Assets Linked To Arise TV Owner Nduka Obaigbena
Ex Senate President, Saraki Congratulates Son’s First Grammy Award Win
Three Siblings Killed, Bodies Dumped In Deep Freezer In Anambra
PHOTOS; First Lady, Remi Tinubu Visits Babangida, Abdulsalami In Minna
Moment Wizkid Gifting Comedians Who Performed At Buchi’s Show Millions Of Cash