about valentine?? what's so freaking special about it??



i have told u b4 and i will keep saying it ....SHUT UP!
na fight?
Posted: at | |
Quote from: chrissiebee on 7-02-2009 03:56 PM Quote from: around_d_cranny on 7-02-2009 03:16 PM Quote from: chrissiebee on 7-02-2009 03:01 PM Quote from: around_d_cranny on 7-02-2009 02:59 PM Quote from: welli on 7-02-2009 02:04 PM Why all the reh reh reh and rah rah rah beauty.... jus askin them ppl that do it. but i tkink is the time to help the needyabout valentine?? what's so freaking special about it?? ![]() ![]() ![]() i have told u b4 and i will keep saying it ....SHUT UP! na fight?
| |||||
Quote from: around_d_cranny on 7-02-2009 03:54 PM Quote from: sa-fire on 7-02-2009 03:19 PM hmm. uhmmm!!!!!!!1 shuoo!!!!!!!!!! where she kom 4rm uhmmmmmmmmm!!!!!!!!!2 how u dey.......... uhmmmmmmmmmmm3 happy valentine or violent time which one u want. abeg e ![]() ![]()
| |||||
i think is both Reply
| |||||
Quote from: vivian07 on 7-02-2009 06:26 PM make u wear goggles for eye o, cos invisible acid dey come upon guys wey dey watch me as** as i dey step. and no forget to wear iron pants cos ur junior go wan raise head up. Yu know l'll Love dat Baby ![]() ![]() ![]() ![]() WHEN YU DIE YU TAKE NOTHING WITH YU, SO PLS PUT A SMILE ON YUR NEIGHBOR'S FACE
| |||||
if u blind, u go tell me wetin u go use watch the other babes as**. Reply
| |||||
Na tru ooo... l no need yu again sef... Lemme Focus on my Other Wives ReplyWHEN YU DIE YU TAKE NOTHING WITH YU, SO PLS PUT A SMILE ON YUR NEIGHBOR'S FACE
| |||||
kenne dear u know dey say once a player, always a player.so i know wat u like. that means i am always a head of ur other wives. Reply
| |||||
Quote from: vivian07 on 7-02-2009 11:07 PM kenne dear u know dey say once a player, always a player.so i know wat u like. that means i am always a head of ur other wives. ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() WHEN YU DIE YU TAKE NOTHING WITH YU, SO PLS PUT A SMILE ON YUR NEIGHBOR'S FACE
| |||||
Una go wound o ReplyIt pays to be good.
| |||||
wetin dey wound us now ? na today, e don tey. Reply
| |||||
Yu dey Mind am ReplyWHEN YU DIE YU TAKE NOTHING WITH YU, SO PLS PUT A SMILE ON YUR NEIGHBOR'S FACE
| |||||
vivi, am speechless ReplyIt pays to be good.
| |||||
wetin all these ones dey yarn here self?........ let me pass jare Reply
| |||||
waka pass, in fact u fit pass out. Reply
| |||||
Quote from: vivian07 on 8-02-2009 12:35 AM waka pass, in fact u fit pass out. uhm!!!!!! sorry ehhmmmmm!!!!!!! vivi why u dey harsh today abi somebody go dieeeeee hepl me greet kennee........... and try tell em mak e take em eazy ooooooooooooooo!!!!!!!!!!!!
| |||||
not another val topic Replyu guys they love only on valentines day ? u've seen me right? ![]() ![]() ![]()
| |||||
![]() ![]() ![]() ![]() ![]()
| |||||
Quote from: around_d_cranny on 8-02-2009 06:14 PM Quote from: vivian07 on 8-02-2009 12:35 AM waka pass, in fact u fit pass out. uhm!!!!!! sorry ehhmmmmm!!!!!!! vivi why u dey harsh today abi somebody go dieeeeee hepl me greet kennee........... and try tell em mak e take em eazy ooooooooooooooo!!!!!!!!!!!!
| |||||
Quote from: vivian07 on 8-02-2009 06:22 PM Quote from: around_d_cranny on 8-02-2009 06:14 PM Quote from: vivian07 on 8-02-2009 12:35 AM waka pass, in fact u fit pass out. uhm!!!!!! sorry ehhmmmmm!!!!!!! vivi why u dey harsh today abi somebody go dieeeeee hepl me greet kennee........... and try tell em mak e take em eazy ooooooooooooooo!!!!!!!!!!!!
| |||||
crany, u still stammer for ur last post. do u ever write like a normal person. Replyno worry i go tell dguy make he open another forum for stammerers. then u go go there become there moderator.
|
Singer, Portable Weighs In On Mercy Johnson’s Drastic Weight Loss
Ogun Female Broadcaster, Mrs. Bukola Agbakaizu Slumps And Dies at Work
"I Don’t Mind Paying Monthly Girlfriend Allowance" - South African Man Says
I Faded Out Because I Became Less Ambitious’ Says Singer, Orezi
“He Got Me Pregnant”: Nigerian Lady Accuses Popular Pastor Of Sexual Misconduct In Viral Video
VIDEO: Man Caught While Waiting For a Minor he Had Solicited S£x From Online
Lady Calls Out JAMB After Mysterious Overnight Change in Brother’s UTME Result
Panic In Abuja As Pastor Shoots Two Immigration Officers After Being Mistaken Them For Robbers
Arrest Tompolo Now! Nigerian Doctor Dares EFCC To Go After Niger Delta Militant Leader, Tompolo
I'm Building PDP, Not Tearing it Apart - Wike Addresses The Press (Video)
I'm No Longer Interested, My Spirit Has Left There - Fubara Speaks on Returning As Rivers Gov.
"Why Was I Held Hostage?" — VeryDarkMan Blasts GTBank Over EFCC Arrest Ordeal (Video)
Pregnant Woman Dies Mid-operation As Jehovah’s Witness Doctor Refuses Blood Transfusion
Socialite, Pretty Mike Shows up to 2025 AMVCA Looking Like This... (Photos)