Posted: at | |
| |||||
Quote from: Treasure2 on 19-03-2012 04:50 PM Pikin no fine but e mama like am, Prof no dey two for NP, na one and only one Prof we get. na who na? abi da pesin no get name? ![]() ![]() ![]() ![]()
| |||||
Quote from: sophiebaby on 19-03-2012 04:59 PM i don do all d styles wey dey dis world ..yet no response...anyways..i no wetin to do..i go use d style wey i use for Ajanni this woman , you again? which style you used on me? i no sey you get remote but i don seize that from you already na
| |||||
Quote from: ouzzyouzz on 19-03-2012 02:49 PM @open_reality Please Don't ruin the mood here with your insult ...... I am pretty sure everyone knows by now that you got a foul mouth ....so please ..... help keep the forum user friendly I'll ignore you today. Next time...... KINDLY IGNORE ANY TYPING ERROR, IT'S CALLED SLIP OF FINGER. ![]() ![]()
| |||||
Quote from: ebonyz on 19-03-2012 05:14 PM watin be the name of the style way U use for ajanni, we sef wan learn tis new one ![]() ![]() ![]() chei ---- see me see trouble hia ooooo
| |||||
Quote from: sophiebaby on 19-03-2012 05:21 PM Wheelbarrow/Scirsors style ... Ajanni spik Arabic when i use am for ram ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]()
| |||||
Quote from: Treasure2 on 19-03-2012 05:23 PM ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]()
| |||||
Quote from: ebonyz on 19-03-2012 05:26 PM Chei..... No kill me oh, tear dey run from my eyes Ajanni spin Arabic? The style na powerful one ohhhhhhhhhh ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() who be this JJC na?
| |||||
Quote from: dickman2 on 19-03-2012 05:56 PM ebonyz..sophibaby..treasure2..ouzzyouzz..owner don try today for this topic oooo,,without fight ooo..nice one ,,if this place fit be like this very day....owner do well ooo.. pple like you will not let na , its whenever you are absents that the fows and small small rams will grow up , haba
| |||||
Quote from: ouzzyouzz on 19-03-2012 06:44 PM @sophiebabay I dey tear up ooooo ......poor Ajanni Prof u don finish am .....I take my hat for you ..ooooo ...heeee I no fit see this weelbarow/scissor picture for my head ...ahhhhaaaa..... my brain don freeze trying ... [/quote you sick wella wella, newbie
| |||||
Quote from: chimax33 on 19-03-2012 04:21 PM chai mahammed eriala ariri...brother why now??? just b/cos of open realty??? i they vexooo @ open what do u say to that guy??? Wetin be muhammed? i no sabi that thing oooooo KINDLY IGNORE ANY TYPING ERROR, IT'S CALLED SLIP OF FINGER. ![]() ![]()
| |||||
Ashewo job no good o..... ReplyWho Jah Blessed, No Man Cursed......
| |||||
Quote from: ajanni on 19-03-2012 11:24 PM ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() who be this JJC na? ajanni now i know say your head no correct, instaed make you too catch your fun, register if you want as class never full you dey there dey call person jjc take time ohhhh
| |||||
Quote from: ajanni on 19-03-2012 11:27 PM pple like you will not let na , its whenever you are absents that the fows and small small rams will grow up , haba u don start oooo..u want to make problem oooo..ok nah..
| |||||
Na deadly mixture: ashawo + murderess Reply
| |||||
WTF - A married man? Reply
| |||||
Ashawo ewu Reply
| |||||
Can't understand why married men go to ashawo! Reply
| |||||
Hmmmmmmmmmmmmmmmmmmm, No Coment!!!!!!!!!!!!!!!! May his soul rest in Peace.......................... Reply
| |||||
Quote from: ebonyz on 20-03-2012 01:33 AM ajanni now i know say your head no correct, instaed make you too catch your fun, register if you want as class never full you dey there dey call person jjc take time ohhhh na you dey sick for inside your head so , and you never well for th bodi too, dat prof na my wife so , dat you don no yet , me i dey give her lecurer for da bed room wella wella, ok? my wife,s student
|
Benue In Uproar As Leaked Adult Videos Spark Outrage, Calls For Arrests
18Yr Old Boy Impregnates 10 Girls, Including His Boss' Daughter After He Was Sent To Learn A
103 Virgin Girls Initiated Into Womanhood At Ovia Osese Festival In Kogi State (Photos)
"Many Have Suffered From Stroke" -Pastor Oyakhilome’s Sermon On Salt Sparks Heated Debate (Vid)
VDM And I Are Officially Married - Actress Sarah Martins Drops Bombshell
LA HOTTIE! Davido’s Wife, Chioma Adeleke, Flaunts Her Hot Bod In Lovely New Photos
"Why I Would Choose Davido Over Burnaboy, Wizkid" – Singer, Zinoleesky
'Some Men Are Praying For Their Wives To Die So They Can Marry Another' -Nigerian Man Blows Hot
Nollywood Star, Uche Ogbodo Undergoes 'BBL & Tummy Tuck'; Shares Recovery Journey (Video)