ajanni at 20-03-2012 07:15 AM (13 years ago) (m) u don start oooo..u want to make problem oooo..ok nah.. sharrrrrrrrrrrrap Posted: at 20-03-2012 07:15 AM (13 years ago) | Grande Master | |
Reply |
ebonyz at 20-03-2012 07:54 AM (13 years ago) (f) na you dey sick for inside your head so , and you never well for th bodi too, dat prof na my wife so , dat you don no yet , me i dey give her lecurer for da bed room wella wella, ok? my wife,s student
Abeg go sit down who dash you Prof as wife Posted: at 20-03-2012 07:54 AM (13 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
Treasure2 at 20-03-2012 08:27 AM (13 years ago) (f) ebonyz..sophibaby..treasure2..ouzzyouzz..owner don try today for this topic oooo,,without fight ooo..nice one ,,if this place fit be like this very day....owner do well ooo..
One love. Posted: at 20-03-2012 08:27 AM (13 years ago) | Hero | |
Reply |
Treasure2 at 20-03-2012 08:29 AM (13 years ago) (f) Wht is the gain in fighting we had fun and tht was great
Nothing my dear. Posted: at 20-03-2012 08:29 AM (13 years ago) | Hero | |
Reply |
Treasure2 at 20-03-2012 08:34 AM (13 years ago) (f) @treasure2 Prof begin lesson while I was at lunch ....... ooooo .....this style wey Prof dey talk sef I no fit readam ooooo ah aaa too grammatical how am I suppose to perform it ...ooooo.....treasure make u help me now .... tell Prof. to start with beginner class The only scissors I know is to cut a piece material........my brain dey overtime trying to picture this one oooooo.... You this unserious student, how can Prof be in the class and you are busy eating? You want her to repeat the buhaha and the muhaha again? Posted: at 20-03-2012 08:34 AM (13 years ago) | Hero | |
Reply |
sophiebaby at 20-03-2012 08:35 AM (13 years ago) (f) na you dey sick for inside your head so , and you never well for th bodi too, dat prof na my wife so , dat you don no yet , me i dey give her lecurer for da bed room wella wella, ok? my wife,s student
LMAOOOOOOOOO...laff wan comot subsidy for my Nyansh o
Life is 2short to wake up in the morning with regrets. LOVE KEEPS NO RECORD OF WRONGS*SOPHIEBABY* :* Posted: at 20-03-2012 08:35 AM (13 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
sophiebaby at 20-03-2012 08:36 AM (13 years ago) (f) Abeg go sit down who dash you Prof as wife
Life is 2short to wake up in the morning with regrets. LOVE KEEPS NO RECORD OF WRONGS*SOPHIEBABY* :* Posted: at 20-03-2012 08:36 AM (13 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
sophiebaby at 20-03-2012 08:39 AM (13 years ago) (f) this woman , you again? which style you used on me? i no sey you get remote but i don seize that from you already na
Life is 2short to wake up in the morning with regrets. LOVE KEEPS NO RECORD OF WRONGS*SOPHIEBABY* :* Posted: at 20-03-2012 08:39 AM (13 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
Treasure2 at 20-03-2012 09:34 AM (13 years ago) (f) @sophiebaby I don CUM more than dat ooooooo Prof ...............my head dey spin
Posted: at 20-03-2012 09:34 AM (13 years ago) | Hero | |
Reply |
Treasure2 at 20-03-2012 09:36 AM (13 years ago) (f) pple like you will not let na , its whenever you are absents that the fows and small small rams will grow up , haba
Posted: at 20-03-2012 09:36 AM (13 years ago) | Hero | |
Reply |
Treasure2 at 20-03-2012 09:38 AM (13 years ago) (f) ajanni now i know say your head no correct, instaed make you too catch your fun, register if you want as class never full you dey there dey call person jjc take time ohhhh
Ebonyz, na warrior of our time you dey talk to like this? Take you time for here bc me no go Posted: at 20-03-2012 09:38 AM (13 years ago) | Hero | |
Reply |
Treasure2 at 20-03-2012 09:39 AM (13 years ago) (f) Can't understand why married men go to ashawo!
Na Nigeria wetin you be? Posted: at 20-03-2012 09:39 AM (13 years ago) | Hero | |
Reply |
Treasure2 at 20-03-2012 09:41 AM (13 years ago) (f) na you dey sick for inside your head so , and you never well for th bodi too, dat prof na my wife so , dat you don no yet , me i dey give her lecurer for da bed room wella wella, ok? my wife,s student
No body dey drag her with you. Na you get whole sale but allow her be our Prof, biko. Posted: at 20-03-2012 09:41 AM (13 years ago) | Hero | |
Reply |
dickman2 at 20-03-2012 09:45 AM (13 years ago) (m) sharrrrrrrrrrrrap
ok i hear u trouble maker..u want start your madness nah ,abi..ok ooooooooooooooooooo..good morning first....before we start.. Posted: at 20-03-2012 09:45 AM (13 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
Treasure2 at 20-03-2012 09:48 AM (13 years ago) (f) Abeg go sit down who dash you Prof as wife
Ebonyz, Na him get Prof ooo, no agrue with them ooo. Posted: at 20-03-2012 09:48 AM (13 years ago) | Hero | |
Reply |
Treasure2 at 20-03-2012 09:50 AM (13 years ago) (f) ok i hear u trouble maker..u want start your madness nah ,abi..ok ooooooooooooooooooo..good morning first....before we start..
Bia @Dickman, if you no want make we carry you for leg, no shout here. Posted: at 20-03-2012 09:50 AM (13 years ago) | Hero | |
Reply |
Treasure2 at 20-03-2012 09:52 AM (13 years ago) (f) Abeg make subsidy nop comot ur nyansh oo, Posted: at 20-03-2012 09:52 AM (13 years ago) | Hero | |
Reply |
dickman2 at 20-03-2012 09:56 AM (13 years ago) (m) Bia @Dickman, if you no want make we carry you for leg, no shout here.
carry me for leg ..how ..which style bi that ..with leg for that matter....this one pass me oooo.. Posted: at 20-03-2012 09:56 AM (13 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
Treasure2 at 20-03-2012 09:59 AM (13 years ago) (f) carry me for leg ..how ..which style bi that ..with leg for that matter....this one pass me oooo..
We go carry you, if you no want let Ajanni rest for you. I never see where Ajanni call any body in this forum, na only una dey go call am. Biko, make peace reign here oooo. Biko . Posted: at 20-03-2012 09:59 AM (13 years ago) | Hero | |
Reply |
dickman2 at 20-03-2012 10:03 AM (13 years ago) (m) We go carry you, if you no want let Ajanni rest for you. I never see where Ajanni call any body in this forum, na only una dey go call am. Biko, make peace reign here oooo. Biko .
your blood dey very very hot this morning oooo...so na ajanni sent u to me this morning ..nawaooooooo....ok nah.. Posted: at 20-03-2012 10:03 AM (13 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |