francischi at 23-03-2012 08:50 PM (13 years ago) (m)
see me wahala oo i just dey waka for road one early morning like that na him me come dey hear one hard voice like that wey dey shout for bush help ,help as an ibo guy i say make i go see waitin dey happen there , when i reach , when i reach , hey you no fit believe waitin i see you no fit believe watin i see , you no watin i see infact next time i go tell una watin i see no vex oooo ( )
Post Reply
You only live once, but if you do it right, once is enough"
Posted: at 23-03-2012 08:50 PM (13 years ago) | Hero
Is everything ok wit dis poster?
Posted: at 23-03-2012 10:10 PM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply zeigbo at 24-03-2012 04:40 AM (13 years ago) (m)
Another patient don escape frm yaba
They can close the door against me but can't stop me frm coming in
Posted: at 24-03-2012 04:40 AM (13 years ago) | Addicted Hero
Reply queenrukky at 24-03-2012 02:55 PM (13 years ago) (f)
bobobo
Posted: at 24-03-2012 02:55 PM (13 years ago) | Hero
Reply francischi at 24-03-2012 04:30 PM (13 years ago) (m)
Is everything ok wit dis poster?
na your mouth wey dey smell make me run
You only live once, but if you do it right, once is enough"
Posted: at 24-03-2012 04:30 PM (13 years ago) | Hero
Reply francischi at 24-03-2012 04:33 PM (13 years ago) (m)
so another yeye newbie don land again ok wetin u wan make i talk now ehn
watin you fit talk ( your tongue dey like watin dey use charcoal wash
You only live once, but if you do it right, once is enough"
Posted: at 24-03-2012 04:33 PM (13 years ago) | Hero
Reply zeigbo at 24-03-2012 04:36 PM (13 years ago) (m)
They can close the door against me but can't stop me frm coming in
Posted: at 24-03-2012 04:36 PM (13 years ago) | Addicted Hero
Reply rakelly at 24-03-2012 05:18 PM (13 years ago) (f)
Posted: at 24-03-2012 05:18 PM (13 years ago) | Hero
Reply zeigbo at 24-03-2012 05:21 PM (13 years ago) (m)
They can close the door against me but can't stop me frm coming in
Posted: at 24-03-2012 05:21 PM (13 years ago) | Addicted Hero
Reply rakelly at 25-03-2012 02:26 PM (13 years ago) (f)
Posted: at 25-03-2012 02:26 PM (13 years ago) | Hero
Reply
na your mouth wey dey smell make me run
dis is a confirmation of my suspicion.
Posted: at 25-03-2012 04:42 PM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply francischi at 25-03-2012 04:53 PM (13 years ago) (m)
dis is a confirmation of my suspicion.
You only live once, but if you do it right, once is enough"
Posted: at 25-03-2012 04:53 PM (13 years ago) | Hero
Reply
u see ur period.........no be new thing naa..........women dey see am always
Love or Hate me its ur Biz, I have more important things to think abt since u never gonna change me
Posted: at 25-03-2012 05:17 PM (13 years ago) | Hero
Reply francischi at 25-03-2012 05:42 PM (13 years ago) (m)
u see ur period.........no be new thing naa..........women dey see am always
You only live once, but if you do it right, once is enough"
Posted: at 25-03-2012 05:42 PM (13 years ago) | Hero
Reply
Another patient don escape frm yaba
na im, u sabi d ram, dey talk say d ram na idiotic idiot, idiotically idolizing his idiosyncrasy in an idiosyncratic idiolect
Posted: at 25-03-2012 07:59 PM (13 years ago) | Addicted Hero
Reply francischi at 25-03-2012 08:04 PM (13 years ago) (m)
na im, u sabi d ram, dey talk say d ram na idiotic idiot, idiotically idolizing his idiosyncrasy in an idiosyncratic idiolect
You only live once, but if you do it right, once is enough"
Posted: at 25-03-2012 08:04 PM (13 years ago) | Hero
Reply zeigbo at 25-03-2012 08:34 PM (13 years ago) (m)
Dat guy Yeye well well
They can close the door against me but can't stop me frm coming in
Posted: at 25-03-2012 08:34 PM (13 years ago) | Addicted Hero
Reply francischi at 25-03-2012 08:53 PM (13 years ago) (m)
You only live once, but if you do it right, once is enough"
Posted: at 25-03-2012 08:53 PM (13 years ago) | Hero
Reply zeigbo at 25-03-2012 11:47 PM (13 years ago) (m)
I dey tell u
They can close the door against me but can't stop me frm coming in
Posted: at 25-03-2012 11:47 PM (13 years ago) | Addicted Hero
Reply
dis poster is surfery from yeyebalizimn....
Posted: at 26-03-2012 12:07 PM (13 years ago) | Upcoming
Reply