exever100 at 27-03-2012 01:39 AM (13 years ago) (f) [flash=200,200]dis so called NAMETalkam,go just come dey hit ppl heads 2gether just like dat...........its high time we take action,bcos him useless post don too much 4 dis site.....IDIOT Posted: at 27-03-2012 01:39 AM (13 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
Ifemylove at 27-03-2012 01:45 AM (13 years ago) (f) dem use honeypot swear 4 d boi ni ? Posted: at 27-03-2012 01:45 AM (13 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
Bj1st at 27-03-2012 02:58 AM (13 years ago) (m) PLEASE FREE THIS GUY.......NA HIS TIME O Posted: at 27-03-2012 02:58 AM (13 years ago) | Upcoming | |
Reply |
okoroj at 27-03-2012 03:14 AM (13 years ago) (m) personwey seeOshofree go shop but nobi all u must . Davido carry ur time o. . . b4 u go carry sth else Posted: at 27-03-2012 03:14 AM (13 years ago) | Upcoming | |
Reply |
Whatever, make una give peace a chance abegi. The did is already done, both of them agreed and enjoyed it together. Wetin come be una bad belly? Posted: at 27-03-2012 03:29 AM (13 years ago) | Newbie | |
Reply |
Ecto at 27-03-2012 03:36 AM (13 years ago) (m) Who Cares anyway? Posted: at 27-03-2012 03:36 AM (13 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
needluv at 27-03-2012 03:42 AM (13 years ago) (m) This post u de jonse well well. why do u always intrude in peoples life? How many cent or Kobo , if kobo is still existing have u gat from this? I beg u post better thing is inspiring or ridiculous than this boy matter. soon u go post the name and model of phone. Posted: at 27-03-2012 03:42 AM (13 years ago) | Upcoming | |
Reply |
needluv at 27-03-2012 03:45 AM (13 years ago) (m) This poster u de jonse well well. why do u always intrude into peoples life? How many cent or Kobo , if kobo is still existing have u gat from this? I beg u post better thing that is inspiring or ridiculous than this boy matter. soon u go post the name and model of his phone Posted: at 27-03-2012 03:45 AM (13 years ago) | Upcoming | |
Reply |
okoroj at 27-03-2012 03:50 AM (13 years ago) (m) pls let the innocent boy be- allow him to enjoy him self wth his mate,  or do u ppl prefer seeing him wth fellow men? Posted: at 27-03-2012 03:50 AM (13 years ago) | Upcoming | |
Reply |
U pple should free dis guy na,,,,,na wetin self??? mk d guy enjoy in money na....... Posted: at 27-03-2012 03:52 AM (13 years ago) | Newbie | |
Reply |
MaloGee at 27-03-2012 03:59 AM (13 years ago) (m) Davido , Davido heiii i dey call u now , u no dey hear. But com ooh all those gals that is giving him Oshofree wetin dey una mind self ? Posted: at 27-03-2012 03:59 AM (13 years ago) | Newbie | |
Reply |
My friend go and sleep ok Posted: at 27-03-2012 04:09 AM (13 years ago) | Newbie | |
Reply |
THIS GUY AGAIN Posted: at 27-03-2012 05:18 AM (13 years ago) | Upcoming | |
Reply |
yungcash at 27-03-2012 07:09 AM (13 years ago) (m) Poster its doesnt make any sense bringing this issue on here.this is a persional issue what is really your problem in this.or you paid for this Posted: at 27-03-2012 07:09 AM (13 years ago) | Newbie | |
Reply |
EMMYBOSS at 27-03-2012 07:23 AM (13 years ago) (m) BOY, U GO SPOIL UR CAREER O. Posted: at 27-03-2012 07:23 AM (13 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
this one na publicity stunt jare........ Posted: at 27-03-2012 08:04 AM (13 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
ocheagaba at 27-03-2012 08:10 AM (13 years ago) (m) Thats d quality of a strong man!!! Posted: at 27-03-2012 08:10 AM (13 years ago) | Upcoming | |
Reply |
odus50 at 27-03-2012 08:25 AM (13 years ago) (m) Davido ntin do u sure Posted: at 27-03-2012 08:25 AM (13 years ago) | Newbie | |
Reply |
Ascondy at 27-03-2012 08:25 AM (13 years ago) (m) davido, u the try... Posted: at 27-03-2012 08:25 AM (13 years ago) | Upcoming | |
Reply |
Alexakay at 27-03-2012 08:31 AM (13 years ago) (f) Tu baba has mentored lot of pple. Posted: at 27-03-2012 08:31 AM (13 years ago) | Newbie | |
Reply |