bomsiluv at 29-03-2012 04:17 PM (12 years ago) (f)
Quote from: lanudja on 29-03-2012 03:54 PM
Menn... D guy hate passion for blacks strong ooo.
Na him go die na, wetin concern me? make him dey there dey hate blacks. His hatred for the blacks won't add or substract anything from us. Since him no wan use eyes see black people, make em go kiss naked wire or better still, plug dat his mumu eyes out. White Rabbit
Posted: at 29-03-2012 04:17 PM (12 years ago) | Gistmaniac
onyimau20 at 29-03-2012 06:45 PM (12 years ago) (f)
Quote from: bomsiluv on 29-03-2012 04:17 PM
Na him go die na, wetin concern me? make him dey there dey hate blacks. His hatred for the blacks won't add or substract anything from us. Since him no wan use eyes see black people, make em go kiss naked wire or better still, plug dat his mumu eyes out. White Rabbit
U hv answered him right, he shld get lost..Stupid racist
Posted: at 29-03-2012 06:45 PM (12 years ago) | Gistmaniac
ugochuks at 29-03-2012 07:41 PM (12 years ago) (m)
looks like she is not well known or dont have friends or followers on twitter... now she decided to make his or herself known by making fool or his or herself....one of dem failures....eeeyaahh
I MISS U WHEN I KNOW U RE MISSIN ME
Posted: at 29-03-2012 07:41 PM (12 years ago) | Upcoming