vivian07 at 10-02-2009 08:05 PM (15 years ago) (f) ocean, see agege bread for here. i beg come toast am now. Ah! Ah!! Vivi, who be agege bread 4 here again? my dear na your kenne i dey talk about ooo. wey dey find who go toast am. abi u don toast am. ? Posted: at 10-02-2009 08:05 PM (15 years ago) | Hero | |
Reply |
Oceandrive at 10-02-2009 08:46 PM (15 years ago) (f) ocean, see agege bread for here. i beg come toast am now.
Ah! Ah!! Vivi, who be agege bread 4 here again? my dear na your kenne i dey talk about ooo. wey dey find who go toast am. abi u don toast am. ? My dear na marriage proper we dey now...
Posted: at 10-02-2009 08:46 PM (15 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
Oceandrive at 10-02-2009 08:46 PM (15 years ago) (f) ocean, see agege bread for here. i beg come toast am now.
Ah! Ah!! Vivi, who be agege bread 4 here again? my dear na your kenne i dey talk about ooo. wey dey find who go toast am. abi u don toast am. ? My dear na marriage proper we dey now...
Posted: at 10-02-2009 08:46 PM (15 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
vivian07 at 10-02-2009 08:49 PM (15 years ago) (f) make una no vex oo. but watch ur side oo. cos that ur man, i no know whether na woman dey pursue am abi na him dey pursue woman.any way it is, woman dey for the matter. just watch ur side oo. good luck. Posted: at 10-02-2009 08:49 PM (15 years ago) | Hero | |
Reply |
at 10-02-2009 08:58 PM (15 years ago) just look at all the guys saying ohhh its good yeah right!!!.i believe its strongly wrong let one gurl work up to u now aand ask u out the first impression in ur mind u will think the gurl is a total bitch all becus she is letting u know how she feels. Posted: at 10-02-2009 08:58 PM (15 years ago) | | |
Reply |
cjluis at 10-02-2009 09:01 PM (15 years ago) (m) Kennee i wld escort you bt hope u wont marry shemale
A shemale? Yes ....'cos i can't tell anytin abt u............... Posted: at 10-02-2009 09:01 PM (15 years ago) | Upcoming | |
Reply |
I feeeeeeeeeeeeeeeeel good Posted: at 10-02-2009 09:07 PM (15 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
Fesh at 10-02-2009 09:10 PM (15 years ago) (m) Think about it. Posted: at 10-02-2009 09:10 PM (15 years ago) | Upcoming | |
Reply |
Kennee at 10-02-2009 10:14 PM (15 years ago) (m) just look at all the guys saying ohhh its good yeah right!!!.i believe its strongly wrong let one gurl work up to u now aand ask u out the first impression in ur mind u will think the gurl is a total bitch all becus she is letting u know how she feels.
Another Local Babe
WHEN YU DIE YU TAKE NOTHING WITH YU, SO PLS PUT A SMILE ON YUR NEIGHBOR'S FACE Posted: at 10-02-2009 10:14 PM (15 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
Kennee at 10-02-2009 10:15 PM (15 years ago) (m) make una no vex oo. but watch ur side oo. cos that ur man, i no know whether na woman dey pursue am abi na him dey pursue woman.any way it is, woman dey for the matter. just watch ur side oo. good luck.
Where yu for see d Women my Babe? Where yu for See the Women?
WHEN YU DIE YU TAKE NOTHING WITH YU, SO PLS PUT A SMILE ON YUR NEIGHBOR'S FACE Posted: at 10-02-2009 10:15 PM (15 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
Kennee at 10-02-2009 10:16 PM (15 years ago) (m) ocean, see agege bread for here. i beg come toast am now.
Ah! Ah!! Vivi, who be agege bread 4 here again? my dear na your kenne i dey talk about ooo. wey dey find who go toast am. abi u don toast am. ? My dear na marriage proper we dey now... My Love
WHEN YU DIE YU TAKE NOTHING WITH YU, SO PLS PUT A SMILE ON YUR NEIGHBOR'S FACE Posted: at 10-02-2009 10:16 PM (15 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
vivian07 at 10-02-2009 10:27 PM (15 years ago) (f) ocean, ocean, ocean. how many times i call ur name ? hum na fire u dey enter. any wayz as a good friend i will give u my shoulder to cry on no problem. Posted: at 10-02-2009 10:27 PM (15 years ago) | Hero | |
Reply |
Pires07 at 10-02-2009 10:50 PM (15 years ago) (m) @poster there's nothing wrong wit dat, me i dnt feel anyhow. is normal.
...everywhere i go they keep saying i'm Unique, well that's because my swag defines me. Posted: at 10-02-2009 10:50 PM (15 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
ceejay58 at 10-02-2009 11:34 PM (15 years ago) (m) I HAD THIS BEAUTY ASK ME OUT ONE TIME BUT MY FRIENDS SAID IT IS QUITE BAD WHAT DO YOU THINK?
kini big deal......... i ve had countless of such outings.......... so? Posted: at 10-02-2009 11:34 PM (15 years ago) | Hero | |
Reply |
Kennee at 10-02-2009 11:53 PM (15 years ago) (m) ocean, ocean, ocean. how many times i call ur name ? hum na fire u dey enter. any wayz as a good friend i will give u my shoulder to cry on no problem.
My Ocean Trust me, No worry...
WHEN YU DIE YU TAKE NOTHING WITH YU, SO PLS PUT A SMILE ON YUR NEIGHBOR'S FACE Posted: at 10-02-2009 11:53 PM (15 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
vivian07 at 10-02-2009 11:54 PM (15 years ago) (f) u for wait make she come talk for herself abi u dey fear ? Posted: at 10-02-2009 11:54 PM (15 years ago) | Hero | |
Reply |
Kennee at 10-02-2009 11:56 PM (15 years ago) (m) No Shaking my Dear... No Shaking, l go tell her make she come answer yu
WHEN YU DIE YU TAKE NOTHING WITH YU, SO PLS PUT A SMILE ON YUR NEIGHBOR'S FACE Posted: at 10-02-2009 11:56 PM (15 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
Oceandrive at 11-02-2009 12:16 AM (15 years ago) (f) ocean, ocean, ocean. how many times i call ur name ? hum na fire u dey enter. any wayz as a good friend i will give u my shoulder to cry on no problem.
3 times. Thanks 4 looking out 4 me. U really r a good friend.
Posted: at 11-02-2009 12:16 AM (15 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
vivian07 at 11-02-2009 12:23 AM (15 years ago) (f) wat are friends for. ? Posted: at 11-02-2009 12:23 AM (15 years ago) | Hero | |
Reply |
Kennee at 11-02-2009 12:25 AM (15 years ago) (m) My Sweetheart Na so yu answer her end?
WHEN YU DIE YU TAKE NOTHING WITH YU, SO PLS PUT A SMILE ON YUR NEIGHBOR'S FACE Posted: at 11-02-2009 12:25 AM (15 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |