put now make we hear from u. Posted: at 10-02-2009 04:19 PM (16 years ago) | Upcoming | |
Reply |
Donmicheal at 10-02-2009 04:25 PM (16 years ago) (m) abeg no vex omo T Posted: at 10-02-2009 04:25 PM (16 years ago) | Upcoming | |
Reply |
Gwhy at 10-02-2009 04:31 PM (16 years ago) (m) put now make we hear from u.
| na by force?
Be the change u want 2 c in d WORLD Posted: at 10-02-2009 04:31 PM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
no be by force...dont worry i no go beat you, you are free to talk Posted: at 10-02-2009 04:44 PM (16 years ago) | Upcoming | |
Reply |
femaadinho at 10-02-2009 04:49 PM (16 years ago) (m) c my life Posted: at 10-02-2009 04:49 PM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
Donmicheal at 10-02-2009 04:54 PM (16 years ago) (m) watin do am where he dey Posted: at 10-02-2009 04:54 PM (16 years ago) | Upcoming | |
Reply |
c my life
wetin do ur life? Posted: at 10-02-2009 05:07 PM (16 years ago) | Upcoming | |
Reply |
kido123 at 10-02-2009 05:07 PM (16 years ago) (m) omoT , where u dey since? no be so we plan am na?.. aba! dem no say make yu greet me? how our b**y?..... Posted: at 10-02-2009 05:07 PM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
 na so u dey attend the committee meeting Posted: at 10-02-2009 08:15 PM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
omoT , where u dey since? no be so we plan am na?.. aba! dem no say make yu greet me? how our b**y?.....
kido watin be the meaning of this na? Posted: at 11-02-2009 12:38 AM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
omoT , where u dey since? no be so we plan am na?.. aba! dem no say make yu greet me? how our b**y?.....
its private and confidential. Posted: at 11-02-2009 01:10 PM (16 years ago) | Upcoming | |
Reply |
omoT , where u dey since? no be so we plan am na?.. aba! dem no say make yu greet me? how our b**y?.....
its private and confidential. if na confidential, e no be official oh! e better make u do am in da opendential!!!!!!!! U hear?       ? Posted: at 11-02-2009 07:11 PM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
aje4nineja at 11-02-2009 08:54 PM (16 years ago) (f) i give omotola 100% for her defination Posted: at 11-02-2009 08:54 PM (16 years ago) | Newbie | |
Reply |
why u no go giv am 100% no be woman.. Posted: at 12-02-2009 02:38 AM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
pe100000 at 15-01-2010 12:51 PM (15 years ago) (m) HELLO LITTLE ANGEL, AM PRINCE EDWARD PLS I WANT TO KNOW YOU MORE Posted: at 15-01-2010 12:51 PM (15 years ago) | Newbie | |
Reply |
just2sexy at 15-01-2010 07:59 PM (15 years ago) (m) E get the same definition with Teeco parlour
To eat is Human, but to digest DIVINE!! Posted: at 15-01-2010 07:59 PM (15 years ago) | Hero | |
Reply |
adedupcy at 15-01-2010 09:51 PM (15 years ago) (f) humm Posted: at 15-01-2010 09:51 PM (15 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
Sheenor at 15-01-2010 10:03 PM (15 years ago) (m)
A Toilet is like a committee meeting. People come with lot of pressure, sit, create a lot of noise, and ultimately DROP THE MATTER. ;D ;D ;D ;D
ririe
I hav jst 3 things to teach: simplicity, patience, compassion. These three are yourgreatest treasure Posted: at 15-01-2010 10:03 PM (15 years ago) | Hero | |
Reply |
xter at 15-01-2010 10:15 PM (15 years ago) (m) very funny
Here comes d Great King Xtervaganza  Posted: at 15-01-2010 10:15 PM (15 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
vbyz299 at 15-01-2010 10:37 PM (15 years ago) (m) S**t al d matter Posted: at 15-01-2010 10:37 PM (15 years ago) | Upcoming | |
Reply |