Igbo Guy's Phones his good pal

Date: 06-04-2012 2:21 pm (13 years ago) | Author: Fertymor Fatty
- at 6-04-2012 02:21 PM (13 years ago)
(f)
After a long period of silence an Igbo guy phones his good pal and the following conversation ensued....

CHIKE: Nna.. How now??, long tam no see you!

CHIDI: Nna, I just dey o. Wetin dey happen now ?

CHIKE: I jus dey.. Ah beg, I need your hep for sontin...

CHIDI: (grumbles) Na wetin?

CHIKE: Ah won borrow small money from una

CHIDI: Hello? Hello? I can't hear u well o

CHIKE: I say ah need small money from una

CHIDI: Hello? Hello? ..dis line no clear o..

CHIKE: (yelling into the phone) Ah say come borrow me small money abeg!

CHIDI: Hello? Hello??, I still can not hear you!

(The phone operator now butts in) He said he wants you to borrow him money!

CHIDI: NNA YOU WEY HEAR AM WELL GI AM THE MONEY NOW! (foolish operator shiooo..)

Posted: at 6-04-2012 02:21 PM (13 years ago) | Gistmaniac
- chummyli at 6-04-2012 02:32 PM (13 years ago)
(f)
Poster na u be chidi?

Posted: at 6-04-2012 02:32 PM (13 years ago) | Hero
Reply
- jossy4reall at 6-04-2012 02:40 PM (13 years ago)
(m)
poster u be yeye ooo.......comon #500 u no get to borrow ur friend....u cum dey claim say network dey worry ur fone abi.....give am my number I go dash him 1k

Posted: at 6-04-2012 02:40 PM (13 years ago) | Hero
Reply
- francischi at 6-04-2012 02:58 PM (13 years ago)
(m)
 Undecided silent

Posted: at 6-04-2012 02:58 PM (13 years ago) | Hero
Reply
- chummyli at 6-04-2012 05:12 PM (13 years ago)
(f)
Ok

Posted: at 6-04-2012 05:12 PM (13 years ago) | Hero
Reply
- just2sexy at 6-04-2012 06:52 PM (13 years ago)
(m)
lol

Posted: at 6-04-2012 06:52 PM (13 years ago) | Hero
Reply
- queenrukky at 7-04-2012 10:56 AM (13 years ago)
(f)
 Cool
Posted: at 7-04-2012 10:56 AM (13 years ago) | Hero
Reply
- ANELEEVEREST at 7-04-2012 11:05 AM (13 years ago)
(m)
poster go stingy Grin
Posted: at 7-04-2012 11:05 AM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply
- tesboy at 7-04-2012 12:59 PM (13 years ago)
(m)
 Shocked Shocked
Posted: at 7-04-2012 12:59 PM (13 years ago) | Upcoming
Reply
- francischi at 7-04-2012 04:20 PM (13 years ago)
(m)
 ok

Posted: at 7-04-2012 04:20 PM (13 years ago) | Hero
Reply
- monasea at 7-04-2012 05:37 PM (13 years ago)
(f)
Quote from: jossy4reall on  6-04-2012 02:40 PM
poster u be yeye ooo.......comon #500 u no get to borrow ur friend....u cum dey claim say network dey worry ur fone abi.....give am my number I go dash him 1k

u sure say u go dash am, or na mouth u dey,
Posted: at 7-04-2012 05:37 PM (13 years ago) | Upcoming
Reply
- Fertymor at 7-04-2012 07:35 PM (13 years ago)
(f)
Quote from: chummyli on  6-04-2012 02:32 PM
Poster na u be chidi?
... Lolz,  Grin   Grin   Grin   Grin   Grin
Posted: at 7-04-2012 07:35 PM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply
- chummyli at 7-04-2012 08:51 PM (13 years ago)
(f)
Huh?Huh???h naa

Posted: at 7-04-2012 08:51 PM (13 years ago) | Hero
Reply
- jossy4reall at 7-04-2012 11:04 PM (13 years ago)
(m)
Quote from: monasea on  7-04-2012 05:37 PM
u sure say u go dash am, or na mouth u dey,

if u nid I go dash u too

Posted: at 7-04-2012 11:04 PM (13 years ago) | Hero
Reply
- zeigbo at 8-04-2012 05:32 AM (13 years ago)
(m)
Lol

Posted: at 8-04-2012 05:32 AM (13 years ago) | Addicted Hero
Reply
- chummyli at 8-04-2012 12:02 PM (13 years ago)
(f)
Na true?

Posted: at 8-04-2012 12:02 PM (13 years ago) | Hero
Reply

Featured Discussions