mind yourself now
Posted: at | |
Quote from: kaycee22 on 10-04-2012 07:27 PM ok what?.... ur identity don burn..... mind yourself now
| |||||
i hear, Replyno mynd ur self.....
| |||||
Perfect answer naija man!! Reply
| |||||
yeye wey dey shine teeth, na which side dey pick u come? Reply
| |||||
![]()
| |||||
Quote from: kaycee22 on 10-04-2012 09:47 PM i hear, no mynd ur self..... U drink or u drunk?
| |||||
Quote from: justjero on 11-04-2012 07:52 AM Perfect answer naija man!! You use i-gbo smoke garri sote ur mouth no fit close again. I go use bleach with kerosene identify your face kon dry yam for sun wen I finish na only hallelujah you go dey sing dey go.
| |||||
burn ur identity,,,,, justjero,,,,, quinruky,,,,stephen153,,,,,how ona dey? Replyi just dey pass i say mek i hail ona........... ona well doneoooooooooooooooo
| |||||
Quote from: kaycee22 on 11-04-2012 12:48 PM burn ur identity,,,,, justjero,,,,, quinruky,,,,stephen153,,,,,how ona dey? i just dey pass i say mek i hail ona........... ona well doneoooooooooooooooo I no blame u, u dey form King kon dey flirt around dey talk talk say u dey cee 22girls per day. You go burn in HELL if u no repent!
| |||||
hikhikhikhikjikjikjikjujujumumumu i laff with local language.... Replywish u get real identity, i for cee u join d 22girls, any way i leave u for jossy.....
| |||||
Quote from: kaycee22 on 11-04-2012 01:05 PM hikhikhikhikjikjikjikjujujumumumu i laff with local language.... wish u get real identity, i for cee u join d 22girls, any way i leave u for jossy..... I dey laff u cos na only mumu like u go dey laff yourself, still dey flirt anyhow like u no get future.
| |||||
i hear, Replyna where future house dey, i wan see am......
| |||||
Quote from: kaycee22 on 11-04-2012 01:19 PM i hear, na where future house dey, i wan see am...... try upgradam from ceein 22 to ceeing 44girls per day. You go come cee d future house wella
| |||||
Quote from: Splendidndy on 8-04-2012 03:10 PM Papa Peter was chewing bone after eating his meal during a visit to the UK. In front of him was a white man who was eating biscuits. After watching Papa Peter for a while, the White man said, "You must be an African." Papa Peter answered, "Hahahaha!, Yes my brother, in fact proudly Nigerian!" White Man: "I see, what do dogs eat in your country?". Papa Peter: "In my country our dogs eat biscuits. What do you think? I dey laugh again o
| |||||
lol ReplyGREATER IS HE IN ME THAN HE IN THE WORLD
| |||||
nothing do u Reply
| |||||
Quote from: BournIdentity on 11-04-2012 12:44 PM You use i-gbo smoke garri sote ur mouth no fit close again. I go use bleach with kerosene identify your face kon dry yam for sun wen I finish na only hallelujah you go dey sing dey go. u no know say na [del]person[/del] or people papa be dat... abeg, take am easy ooo if not dem go ........
| |||||
Ok ReplyChummyli d Great... May ur days be elongated for Naijapalling...
| |||||
Quote from: BournIdentity on 11-04-2012 01:29 PM try upgradam from ceein 22 to ceeing 44girls per day. You go come cee d future house wella born born bastic, comi fantastick,!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!identity burn burn!!!!!!!!!
| |||||
chei! u no tell me say u b rastafarian no wonder u no make my talk land wey u come dey show ur freestyle madness. Na d 44girz wey u dey cee wey upgrade ur mumu to mutula. yaba left or I REBORN u kon IDENTIFY u. mumu way u b Reply
|
“He Got Me Pregnant”: Nigerian Lady Accuses Popular Pastor Of Sexual Misconduct In Viral Video
Lady Calls Out JAMB After Mysterious Overnight Change in Brother’s UTME Result
Arrest Tompolo Now! Nigerian Doctor Dares EFCC To Go After Niger Delta Militant Leader, Tompolo
Panic In Abuja As Pastor Shoots Two Immigration Officers After Being Mistaken Them For Robbers
I'm No Longer Interested, My Spirit Has Left There - Fubara Speaks on Returning As Rivers Gov.
"Why Was I Held Hostage?" — VeryDarkMan Blasts GTBank Over EFCC Arrest Ordeal (Video)
Socialite, Pretty Mike Shows up to 2025 AMVCA Looking Like This... (Photos)
Pregnant Woman Dies Mid-operation As Jehovah’s Witness Doctor Refuses Blood Transfusion
I'm Building PDP, Not Tearing it Apart - Wike Addresses The Press (Video)
Lagos Lady Recounts Ordeal in 'One Chance' Bus, Says She Was Hypnotized, Robbed & Abandoned