ITS LONG BUT YOU WILL LIKE IT (Page 5)

Date: 13-04-2012 10:18 am (13 years ago) | Author: ruth yaro
1 2 3 4 [5]
- kaycee22 at 23-04-2012 05:30 PM (13 years ago)
(m)
see dem hia, i wan piss first i dey cum bak.
Posted: at 23-04-2012 05:30 PM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply
- wakawaka247 at 23-04-2012 06:34 PM (13 years ago)
(m)
why you dey tell us you wan piss ,
call your anty to come remove your
pant for you so you no go piss for your body.
yeye pikin .na waka i dey waka pass
Posted: at 23-04-2012 06:34 PM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply
- kaycee22 at 23-04-2012 06:41 PM (13 years ago)
(m)
u waka match my piss, abeg look well joor
Posted: at 23-04-2012 06:41 PM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply
- wakawaka247 at 23-04-2012 06:59 PM (13 years ago)
(m)
No i waka smash your worm dick
Posted: at 23-04-2012 06:59 PM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply
- 212intentions at 24-04-2012 01:27 AM (13 years ago)
(m)
Quote from: chummyli on 23-04-2012 05:27 PM
na nursery sch pupils i de see 4 hia

U WAN KON TAKE STYLE DEY YAB US Undecided Undecided Undecided
Posted: at 24-04-2012 01:27 AM (13 years ago) | Upcoming
Reply
- wakawaka247 at 24-04-2012 02:37 AM (13 years ago)
(m)
if she yab una make una yab back ,
na waka i just dey waka dey go  Roll Eyes
Posted: at 24-04-2012 02:37 AM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply
1 2 3 4 [5]

Featured Discussions