Lets Pray in Warri Style

Date: 13-04-2012 6:06 pm (13 years ago) | Author: Fertymor Fatty
[1] 2 3
- at 13-04-2012 06:06 PM (13 years ago)
(f)
PSALM  23
1. Baba God na my shephard, I dey kampe.
2. E make me sidon for where betta dey... flow,
come put me near stream make mai bodi thermacool.
3. E panel beat mai soul come spray am white, come dey carry me dey
go through express road go meet righteousness, sakeof Im name.
4. Walahi!, if I waka pass where arm robber, 419 and juju people boku,
come even join boko haram reachvalley of the shadow of death sef,
mai bodi dey inside cloth. Your rod and staff nko? Na so dem dey like back
bone dey comfort me.
5. You don prepare beta food on top table make I chop. All mai enemies
dey look waa waa, ** mtcheeew long throat**. You rub me for head wit
vaseline intensive lotion. Mai cup na River Niger wey overflow im bank.
6. True true, betta life and mercy go gum mai back till I quench. And man pikin
go tanda for God house from lai lai tolai lai.
GOD ALMIGHTY NA YOU BIKO AMEN.

GOOD EVENING TO Y'ALL
DO HAVE A BLESSED DAY...

Posted: at 13-04-2012 06:06 PM (13 years ago) | Gistmaniac
- BournIdentity at 13-04-2012 07:14 PM (13 years ago)
(m)
Na abeg i dey beg, ur pb4 don pass Chum herself.
Posted: at 13-04-2012 07:14 PM (13 years ago) | Addicted Hero
Reply
- chummyli at 13-04-2012 09:23 PM (13 years ago)
(f)
@Bournidentity werin I do u naaa?
@Poster, y u stole my joke naaa

Posted: at 13-04-2012 09:23 PM (13 years ago) | Hero
Reply
- jossy4reall at 14-04-2012 08:32 AM (13 years ago)
(m)
chummyli talk true....who u stole d joke 4rm cuz I don see dis joke like 20 since I dey NP

Posted: at 14-04-2012 08:32 AM (13 years ago) | Hero
Reply
- tesboy at 14-04-2012 01:02 PM (13 years ago)
(m)
 Cool Cool Cool
Posted: at 14-04-2012 01:02 PM (13 years ago) | Upcoming
Reply
- ANELEEVEREST at 14-04-2012 01:35 PM (13 years ago)
(m)
 Tongue
Posted: at 14-04-2012 01:35 PM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply
- ANELEEVEREST at 14-04-2012 01:50 PM (13 years ago)
(m)
na true
Posted: at 14-04-2012 01:50 PM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply
- at 14-04-2012 04:11 PM (13 years ago)
na warri dey find wahala ni.
Posted: at 14-04-2012 04:11 PM (13 years ago) |
Reply
- kaycee22 at 14-04-2012 05:25 PM (13 years ago)
(m)
posta u 4 ask chummylizzzzzzzzzzz how many tyms she don posted b4 diz joke,,,,,,,
oya clean am before i count 1 to 3.......
Posted: at 14-04-2012 05:25 PM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply
- chummyli at 14-04-2012 10:28 PM (13 years ago)
(f)
I thank God say una too de like my pb4

Posted: at 14-04-2012 10:28 PM (13 years ago) | Hero
Reply
- ivygal at 14-04-2012 10:31 PM (13 years ago)
(f)
Nyc joke
Posted: at 14-04-2012 10:31 PM (13 years ago) | Upcoming
Reply
- at 15-04-2012 09:34 PM (13 years ago)
which one ? anyway boo Undecided
Posted: at 15-04-2012 09:34 PM (13 years ago) |
Reply
- chummyli at 16-04-2012 11:07 AM (13 years ago)
(f)
U don blind b dat

Posted: at 16-04-2012 11:07 AM (13 years ago) | Hero
Reply
- chummyli at 16-04-2012 11:43 AM (13 years ago)
(f)
Blind man

Posted: at 16-04-2012 11:43 AM (13 years ago) | Hero
Reply
- at 16-04-2012 01:44 PM (13 years ago)
blind people
Posted: at 16-04-2012 01:44 PM (13 years ago) |
Reply
- chummyli at 16-04-2012 05:26 PM (13 years ago)
(f)
Na u de lead dm

Posted: at 16-04-2012 05:26 PM (13 years ago) | Hero
Reply
- chummyli at 16-04-2012 06:01 PM (13 years ago)
(f)
Mukah u knw ur ppl naa

Posted: at 16-04-2012 06:01 PM (13 years ago) | Hero
Reply
- chummyli at 16-04-2012 07:10 PM (13 years ago)
(f)
Na u knw

Posted: at 16-04-2012 07:10 PM (13 years ago) | Hero
Reply
- at 16-04-2012 09:56 PM (13 years ago)
Quote from: chummyli on 16-04-2012 05:26 PM
Na u de lead dm

soon them go enter gutter  Grin
Posted: at 16-04-2012 09:56 PM (13 years ago) |
Reply
- kaycee22 at 16-04-2012 09:59 PM (13 years ago)
(m)
ona still dey here too?
Posted: at 16-04-2012 09:59 PM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply
[1] 2 3

Featured Discussions