God forbid, i no wan go again, if ona dey look for crowd, abeg carry all ona clubv members for Np go na.
who dey beg u?? na ya soul I dey pity 4 not u...........we no nid u to make crowd we already have crowd.......I just want u to accept Jesus so he can give u salvation...but if u no like u can reject Jesus hia on earth n he will reject u in heaven
Love or Hate me its ur Biz, I have more important things to think abt since u never gonna change me Posted: at 18-04-2012 07:21 PM (13 years ago) | Hero | |
Reply |
mtchewww.....where is d zoke?
e dey 4 dat seat wey u sidon.....but as u sidon dia.., make I worn u..........no mess put 4 d joke ooooo
Love or Hate me its ur Biz, I have more important things to think abt since u never gonna change me Posted: at 18-04-2012 08:03 PM (13 years ago) | Hero | |
Reply |
kaycee22 at 19-04-2012 11:08 PM (13 years ago) (m) who dey beg u?? na ya soul I dey pity 4 not u...........we no nid u to make crowd we already have crowd.......I just want u to accept Jesus so he can give u salvation...but if u no like u can reject Jesus hia on earth n he will reject u in heaven
if i see any of ona church member for heaven, i go know say dem dey colect bribe for heaven gate. Posted: at 19-04-2012 11:08 PM (13 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
if i see any of ona church member for heaven, i go know say dem dey colect bribe for heaven gate.
u no go see any cuz u no go reach heaven side..........n heaven is far 4rm hell
Love or Hate me its ur Biz, I have more important things to think abt since u never gonna change me Posted: at 20-04-2012 08:24 AM (13 years ago) | Hero | |
Reply |
Hey hey stop dis naaaaaaaaaaansis. D 1 who wants 2 go to heaven shud do gud 2 me by giving me a laptop. Posted: at 20-04-2012 11:54 AM (13 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
Hey hey stop dis naaaaaaaaaaansis. D 1 who wants 2 go to heaven shud do gud 2 me by giving me a laptop.
ohiohio....u 4 open up say u dont have laptop den I wil see wat I can do 2 get 1 4u
Love or Hate me its ur Biz, I have more important things to think abt since u never gonna change me Posted: at 20-04-2012 04:29 PM (13 years ago) | Hero | |
Reply |
i gues u want 2 go 2 heaven, so u knw d saying dat, God doesnt like promises of a ful, so only giv asurance 2 things within ur capability. Posted: at 20-04-2012 04:32 PM (13 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
i gues u want 2 go 2 heaven, so u knw d saying dat, God doesnt like promises of a ful, so only giv asurance 2 things within ur capability.
open up if want laptop n dont involve God in small matters.........God is to call when d matters surpasses human level
Love or Hate me its ur Biz, I have more important things to think abt since u never gonna change me Posted: at 20-04-2012 05:04 PM (13 years ago) | Hero | |
Reply |
kaycee22 at 20-04-2012 05:41 PM (13 years ago) (m) Hey hey stop dis naaaaaaaaaaansis. D 1 who wants 2 go to heaven shud do gud 2 me by giving me a laptop.
thank God say na jossy u dey call hey hey, so na laptop be the ticket to heaven for dat ona church? Posted: at 20-04-2012 05:41 PM (13 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
yes o, jossy3real. I nid 1 like sh*t Posted: at 21-04-2012 07:46 AM (13 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
thank God say na jossy u dey call hey hey, so na laptop be the ticket to heaven for dat ona church?
which yeye ticket be dat ??...,she take style dey beg u 4 lapii u dey pretend as if u dont knw wetin she mean...after u go dey say u love her....try do sumtin even if e no complete......u fit buy lap den later u go buy top
Love or Hate me its ur Biz, I have more important things to think abt since u never gonna change me Posted: at 21-04-2012 11:02 AM (13 years ago) | Hero | |
Reply |
yes o, jossy3real. I nid 1 like sh*t
den u wait 4 jossy3real 2 buy u 1 sh*t.....cuz me I dont buy sh*t
Love or Hate me its ur Biz, I have more important things to think abt since u never gonna change me Posted: at 21-04-2012 11:06 AM (13 years ago) | Hero | |
Reply |
at 21-04-2012 11:46 AM (13 years ago) Posted: at 21-04-2012 11:46 AM (13 years ago) | | |
Reply |
kaycee22 at 21-04-2012 01:21 PM (13 years ago) (m) jossy, na u know wetin hold both of ona 2geda, look my armpit, bia bia no deyooooo, abeg chummyli cum make we dey go Posted: at 21-04-2012 01:21 PM (13 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
wateva Posted: at 21-04-2012 02:47 PM (13 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
jossy, giv me d lap and let kaycee add d top. Posted: at 21-04-2012 02:49 PM (13 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
chummyli at 21-04-2012 02:55 PM (13 years ago) (f) Kaycee abeg I no wan put asunder oooo na u n queenrukky de hold hand since ooo
Chummyli d Great... May ur days be elongated for Naijapalling... Posted: at 21-04-2012 02:55 PM (13 years ago) | Hero | |
Reply |
i c. Posted: at 21-04-2012 02:58 PM (13 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
chummyli at 21-04-2012 06:21 PM (13 years ago) (f) na so
Chummyli d Great... May ur days be elongated for Naijapalling... Posted: at 21-04-2012 06:21 PM (13 years ago) | Hero | |
Reply |
jossy, giv me d lap and let kaycee add d top.
see me trouble ooo....na my lap u nid??.............KC own is 14inches long according to him.......abeg take his own den maybe I can help help u wit d top later..........at least I go see d 2 pointers when u dey put d top
Love or Hate me its ur Biz, I have more important things to think abt since u never gonna change me Posted: at 22-04-2012 09:27 AM (13 years ago) | Hero | |
Reply |