Show Posts
Pages:
1 ... 14 15 16 [17] 18 19 20 ... 22
321  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Re: husband in wife's jail on: 17-11-2008 08:49 PM
Una wicked o, why una no wan comment on this joke? Abi.....................
322  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Re: WAEC PALAVA on: 17-11-2008 08:38 PM
REzi why u dey ask thah kin question, abi u sef wan win T-shirt?
323  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Re: Wally's Wedding Night on: 17-11-2008 08:11 PM
Rezi na u go answer ur only broda grin 4 this matter
324  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Re: Too much Chicken on: 17-11-2008 08:05 PM
Plz explain what is the meaning of the neck and the gizzard. i will really appreciate if u can use a diagram to expanciate. Thanks,
4rm ur Good student
325  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Re: ABEG WHO GET ERASER on: 17-11-2008 08:01 PM
Dont worry part 2 will soon be out.
326  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Re: PROFESSOR'S DEFINITION OF A KISS on: 17-11-2008 07:59 PM
una don leave amici, na omotola una wan come dey drag here abi.
327  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Re: ADAM'S UNDERWEAR on: 17-11-2008 07:55 PM
i wonder o
328  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Re: ABEG WHO GET ERASER on: 17-11-2008 07:52 PM
 Grin Grin
329  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Re: ADAM'S UNDERWEAR on: 17-11-2008 07:38 PM
onyinye, u wan know wetin i carry 4 chest? I know say u go dey think say na hair i carry abi. but u dey far 4rm da truth. Well seeing is Believing.
330  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Re: SWEET NGOZI on: 17-11-2008 07:32 PM
Na so e just be. even for afganistan na so e be
331  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Re: SUICIDE APPROVED on: 17-11-2008 07:29 PM
rezi why una no be 5 and 6
332  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Re: NO BE SO on: 17-11-2008 07:24 PM
hmmm this girl strong o, only her versus three boyz. na wa o. I fit join to make am round figure?Huh?Huh?Huh?
333  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Re: NO BE SO on: 17-11-2008 11:05 AM
Dbanj say it is beautiful thing to fall in luv. When a whole koko master fall in love why love no go pursue me
334  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Re: ADAM'S UNDERWEAR on: 17-11-2008 11:01 AM
plz dating is not allowed. Orezo we dey suspect u o
335  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Re: The dumbest kid on: 17-11-2008 09:40 AM
rEZI SHEY U SEE WETIN I MEAN.
336  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Re: ADAM'S UNDERWEAR on: 17-11-2008 09:37 AM
Good one say grin na confusionist?
337  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Re: Death of an Engineer on: 17-11-2008 09:34 AM
@ grin, rezi does not mean cowbell he actually means suck boobs or bobi
338  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Re: Nigerian man attends Job Interview on: 17-11-2008 09:09 AM
this na column to make us laugh we no talk say we wan watch film. if to say we wan watch film we know where to go u hear buzybody.
339  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Re: SWEET NGOZI on: 17-11-2008 09:05 AM
one man's kpofkpof is anoda man's kulikuli. Rezi how many times them go tell u. Encourage new people please abi no be so u be start.
340  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Re: ADAM'S UNDERWEAR on: 17-11-2008 09:01 AM
No im mean say grin na Confusionist Off Point Master(COPM).
Pages:
1 ... 14 15 16 [17] 18 19 20 ... 22