Show Posts
Pages:
1 ... 13 14 15 [16] 17 18 19 ... 22
301  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Re: The woman who cried Rape on: 18-11-2008 09:37 AM
signalputte why u no go say thanks when this na u only opportunity to gist dis babe. see ur name sef
302  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Re: The woman who cried Rape on: 18-11-2008 09:28 AM
wetin u mean? u mean say this esther na copy cat wey just det photocopy anything she say?
303  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Re: My very first time on: 18-11-2008 09:25 AM
Esther make u free this guy na. shuo
304  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Re: TWO MISSIONARIES on: 18-11-2008 09:23 AM
na u with esther know wetin una see abi wetin una dey drag. Or is this the latest form of toasting?
305  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Re: NO BE SO on: 18-11-2008 09:15 AM
Ok to avoid katakata, we go vote for the person wey go carry amici go house, whether u be boy or u be man.
306  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Re: ADAM'S UNDERWEAR on: 18-11-2008 09:08 AM
Na today u know say orezo na gay, u no see the way im dey smile for boyz
307  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Re: No Jobs In America on: 18-11-2008 03:09 AM
maybe na u go give am job 4 naija
308  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Re: What mummy did on: 18-11-2008 03:05 AM
i am reading this same joke for 99999999999999999999999999999999999999 times now. plz post something different
309  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Re: WIFE Vs HUSBAND on: 18-11-2008 03:01 AM
i no know whether make i dey cry or laugh
310  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Re: Email 4 u on: 18-11-2008 02:58 AM
which one be your own na. Abi na u b our latest photocopier
311  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Re: My very first time on: 18-11-2008 02:50 AM
Rezi, this girl ready to spoil your career for naijapals o. He who has ear let him hear.
312  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Re: TWO MISSIONARIES on: 18-11-2008 02:49 AM
Rezi u have heard from the horse's mouth
313  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Re: Praise and Worship on: 18-11-2008 02:45 AM
so wetin this one come mean now?
314  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Re: Too much Chicken on: 17-11-2008 09:36 PM
una no wan answer my question abi?
315  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Re: .....TO BED.............?? on: 17-11-2008 09:15 PM
have been reading for 29 hours am still not true
316  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Re: NO BE SO on: 17-11-2008 09:10 PM
Many people dey trip for shape, few people like us dey trip for face, so until i see ur face no comment.
317  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Re: Hubby looking widow on: 17-11-2008 09:07 PM
una too corrupt sef, why una mind dey go that place. why una no feel say na im lips im use.
318  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Re: It is not what you think on: 17-11-2008 09:00 PM
Na rezi joke u go tif
319  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Re: NO BE SO on: 17-11-2008 08:56 PM
Amici 4 ur mind o, u be fine girl  Roll Eyes
320  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Re: BIBLE CLASS on: 17-11-2008 08:54 PM
Una don reach here athink.
Pages:
1 ... 13 14 15 [16] 17 18 19 ... 22