Show Posts
Pages:
[1] 2
1  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: Oldest Youth Corper on: 28-07-2012 09:00 PM
education has no age just the job opportunity for him cus naija  no send

2  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: BREAKING NEWS!!! EASTER BOMBING IN KADUNA STATE - 20 People Dead on: 8-04-2012 01:42 PM
na whao osama don disturb till him die. but boko haram talk them do, but our security no talk wether them go do or not.
i no go fight cus papa and mama dey house, oya now. boko haram no be human bein like u and me.
no be film na real. SECURITY KPAKAI  if na come disturb me where i dey enjoy  my pkaraga and  my u know now.   no level for naija at all.  i dey vexxxxxx
3  Forum / The Buzz Central / Re: Easter Greetings From Hon Patrick Obahiagbon on: 8-04-2012 11:20 AM
jesus christ; na belle him trousers dey reach am, chai naija don hear am.
NAIJA, GET MONEY DO WENTIN YOU LIKE.   ABEG NO BLAME BROS
FOR HIM GRAMMAR NA HIM SWAGG. if him no use tight orientation  hw he go survive abi you go feed him family?.
4  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: Alleged assault by commissioner: Delta nurses withdraw services on: 4-04-2012 11:18 AM
all dis ishekiri people  when dey show themselves for this state sef. na money when u dey chop make u wan equal yourself  with baba God. na so una stil dey Asaba dey show unaself.  
5  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: FUNNY VIDEO: AY and Tonto Dikeh Caught In D Closet on: 30-03-2012 04:55 PM
NO BE HER FAULT  NA HER NAME DEY WORRY HER.
EVERYBODY CELEBRITY  SWAGG  DIFFERNT, U DON FORGET COSSY ORJIAKOR WEN USE HER QUEEN SIZE   BOOBS AQUIRE ASSET FOR LAGOS
6  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: "Stop portraying Government as weak" - President tells Journalists on: 24-03-2012 03:52 PM
this our bros government is ok. naija  make una leave am alone. problem don dey be say it don dey.

 
7  Forum / Relationships & Romance / Re: 26 Years Old UNIBEN Graduate Marries 63 Years Old European Lover [Photos] on: 24-03-2012 03:44 PM
wentin remain make we hear again for naija? bros ur  level na nonsence  u no dey yanki make it be say u dey husle for  papers.  u no try at all. u go school for nothing how about children, zero.   
8  Forum / The Buzz Central / Re: Abuja Big Girl Runs Mad During Sex With Lover on: 24-03-2012 03:29 PM
angel u tried, not ur fault.  But God will heal u. just few  ladies wil sacrify for love. u did well angel and God of real love will heal u.
9  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: WTF? 85-year-old woman charged with stealing a Blackberry phone on: 15-03-2012 09:10 PM
oh men which kain story be this sef.  dat bros no try. he for try arrange that matter well. much risk 85Yrs die for ur hand God no go forgive u.   
10  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: 11 Cultists Arrested In LASU After The Latest Gang War [Photos] on: 15-03-2012 09:01 PM
CULTIST, SORRY CULT.
NAIJA NO EASY.
IF YOU WANT CHOP CAKE NA THERE U GO KNOW SAY OVEN
                     DEY....
GOD ABEGOOOOOOOOOOOOOO
11  Forum / Politics / Re: BREAKING NEWS!!! Boko Haram Bombed Kogi Again!!! on: 15-03-2012 08:24 PM
so terrible. then was the naija delta militants, then comes the eastern kidnappers, now  we have the north boko haram, who knows the surprising package  we are expecting from the  west someday.
MY MAMA NO TELL ME SAY
NAIJA GO LATER BE LIKE
               THIS.
 
12  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: GLUTTON!!! Female SEC Director General Spends N850,000 On Food In A Day!! on: 15-03-2012 12:10 PM
chaaaaa  fine woman no be u start  am. the tradition has been there for a long time. when poor man dey hursl make him buy small generator to tell him neigbhour say him pass am because lite no dey.  mummy but una for dey remember the nigerian youths.   
13  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: Female NYSC Member Arrested With Cocaine In Abuja on: 15-03-2012 11:43 AM
naija home of tit huslin
she husle pay her school fees
no crusify her na person pikin.
14  Forum / Relationships & Romance / Re: I NEED YOUR CANDID OPINIONS on: 15-03-2012 11:31 AM
just after one week, he want marry u. well nothing that much wrong, it can be love baby.
BUT LOOK WELL BEFORE U LEAP
 ABI NA CONTRACT MARRAIGE, HE WANT  TRAVEL.
NA WAO NAIJAWOOD ABI NA J???B
15  Forum / The Buzz Central / Re: "I Own Mohits Records and Don Jazzy Is My Artist" - Dbanj on: 15-03-2012 09:37 AM
is don jazzy again" very soon na is d banj again.
so that video wen u dey hustle for abule egba before jazzy come lift u. abi na just video.
kelly handsome don talk am finish  wen u don come chop title  for  igbo land.
16  Forum / The Buzz Central / Re: "I Own Mohits Records and Don Jazzy Is My Artist" - Dbanj on: 15-03-2012 09:34 AM
is don jazzy again" very soon na is d banj again.
so that video wen u dey hustle for abule egba before jazzy come lift u. abi na just video.
kelly handsome don talk am finish  wen u don come chop title  for  igbo land.
17  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: A Nigerian, Obiora Ikenna, from Anambra state held with cocaine in Delhi on: 15-03-2012 09:22 AM
Obinna 8 gramme of cocaine, bros u lie  for ur story no be nwa east bro. this aboki  story sef. 
18  Forum / Relationships & Romance / Re: I HAVE A QUESTION..WHY? PART 3 (XXX) on: 15-03-2012 08:34 AM
because you dey  yarn nonsense.
u dey smoke  igbo, cus that one na igbo inspiration u use. 
19  Forum / Relationships & Romance / Re: Should Guys Have Long Hair? on: 14-03-2012 07:56 PM
clean hair cut z ok for me.
u like him long hair?
u sure say na the hair abi na the guy pocket.
20  Forum / The Buzz Central / Re: Popular Actress, Doris Simeon and Daniel Ademinokan Divorce Over Tonto Dikeh on: 14-03-2012 04:38 PM
sista abeg take  am easy this our ashawowood sistas sef.
Pages:
[1] 2