Show Posts
Pages:
1 ... 92 93 94 [95] 96 97 98 ... 102
1881  Forum / Relationships & Romance / Re: Who is the most arrogant naijapal you've met? on: 4-02-2009 03:12 PM
i pray he will,he's not d type dat stands things like dis
1882  Forum / Relationships & Romance / Re: guys are the greatest liars on: 4-02-2009 03:03 PM
quite gud lol Grin
1883  Forum / Relationships & Romance / Re: guys are the greatest liars on: 4-02-2009 02:53 PM
eh yaa dat was harsh abi Wink dnt mind me but just dat u witness sm annoying things at times and ure just like wat d f***k is wrong wit dis person?no hard feelings hun Wink
1884  Forum / Relationships & Romance / Re: Who is the most arrogant naijapal you've met? on: 4-02-2009 02:41 PM
haaaaaaaaaaaaa tom abeg no kill me oooooooo if my guy c wetin u write na wahala ooooo.i just pray say make he no c am
1885  Forum / Relationships & Romance / Re: Who is the most arrogant naijapal you've met? on: 4-02-2009 02:28 PM
tom i dey waka we go talk later ehn?mazi keep prayin oooooooo
1886  Forum / Relationships & Romance / Re: Who is the most arrogant naijapal you've met? on: 4-02-2009 02:20 PM
thank u vivian i go manage am no matter wat.at least me and tom fit share d am wella.just take am jolly abi now tom? Wink Wink
1887  Forum / Relationships & Romance / Re: guys are the greatest liars on: 4-02-2009 02:17 PM
abeg no just pass RUN!!!!!!!!!!!
1888  Forum / Relationships & Romance / Re: Who is the most arrogant naijapal you've met? on: 4-02-2009 02:14 PM
ur masters property sammy Tongue Tongue Tongue Grin Grin
1889  Forum / Relationships & Romance / Re: Who is the most arrogant naijapal you've met? on: 4-02-2009 02:10 PM
luvvy abi na hatey,u sef wan hear am abi?i advise u back off if not dat ur teeth wey u dey take laugh go disappear.warnin!!!!!!!!!!!! a word is enuff 4 d wise
1890  Forum / Relationships & Romance / Re: Who is the most arrogant naijapal you've met? on: 4-02-2009 02:05 PM
na me an vivian go win mazi's property.pires no worry we go give u part of it,abi tom want some?
1891  Forum / Relationships & Romance / Re: Who is the most arrogant naijapal you've met? on: 4-02-2009 01:55 PM
mazi u don enter am!!!!!!!!!!!!!! vivian na yesterday i handle mazi oooooooo,na so he just dey shake like jelly fish.mazi shebi u c say ur dog sorry sammy no follow u again,tomdequola how far now?correct person how u dey?
1892  Forum / Relationships & Romance / Re: Who is the most arrogant naijapal you've met? on: 4-02-2009 01:41 PM
mazi,u jam wetin pass u today.vivian abeg ride on i dey feel u
1893  Forum / Relationships & Romance / Re: Naijapals...there is no cause for alarm on: 4-02-2009 01:27 PM
frnd and enemy
1894  Forum / Relationships & Romance / Re: Naijapals...there is no cause for alarm on: 4-02-2009 01:17 PM
who wan join insult me again,mazi u get enemies too much ooooo
1895  Forum / Relationships & Romance / Re: guys are the greatest liars on: 4-02-2009 01:06 PM
aisha i no agree wit u ooo.it all depends on d preson,some gals cld be perfect liars as well just like sm guys but then,i think guys ave upper hand a little.but as for detecting it depends on how intelligent,smart and sensible d gal is.sorry to say,most ladies are dummies.guys are not extraordinary
1896  Forum / Relationships & Romance / Re: VALENTINE NA BY FORCE? on: 4-02-2009 12:53 PM
tomgal
1897  Forum / Relationships & Romance / Re: Who is the most arrogant naijapal you've met? on: 4-02-2009 12:45 PM
make una neva fight o.u sammy why u no dey respect ur master mazi ehn?be careful ooooooooo
1898  Forum / Relationships & Romance / Re: VALENTINE NA BY FORCE? on: 4-02-2009 12:43 PM
i ave more male frends dan females,most guys are truly like dat and deserve dat kind of treatment.if u get money now,na opeke u go dey find
1899  Forum / Relationships & Romance / Re: Naijapals...there is no cause for alarm on: 4-02-2009 12:37 PM
una no get work,agbaya,jobless pple
1900  Forum / Relationships & Romance / Re: Naijapals...there is no cause for alarm on: 4-02-2009 12:34 PM
i no get time for u today because if i start wit u ehn?u sef go know say u don enter am
Pages:
1 ... 92 93 94 [95] 96 97 98 ... 102