Show Posts
Pages:
[1] 2 3
1  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Re: Letter to Ex-Fiance on: 21-05-2010 06:10 PM
this one sef na joke?
2  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Re: Hard Female Breathing Noises on: 21-05-2010 06:06 PM
y dem dey bring old gist com here
3  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: *SLANGS & MEANINGS* on: 26-06-2009 11:58 PM
na sooooooooooo carry go
4  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / AFRICAN WONDER on: 10-02-2009 11:11 PM
ADEBAYOR WITH THE LEAST VOTES WINS AFRICAN FOOTBALLER OF THE YEAR, WHAT A MAGIC!!! ABI GLO SEF DON DE TAKE BRIBE?
5  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Re: FAKE OBAMA on: 4-02-2009 05:07 PM
guyz make una no vex 2 much as i de AWOL, i get 1 proffessional exam 2 write on tuesday naim make i de absent.
i got come back next week tuesday, make una de enjoy and take care of Onyi for meoooooooo
6  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / FAKE OBAMA on: 3-02-2009 12:20 AM
THE DAY OBAMA WAS SWORN IN THIS MAN ALSO PARADED WITH THE AMERICAN FLAG AND I WONDERED IF HE WAS OBAMA'S PHOTOCOPY OR THE AMERICAN PRESIDENT IN ASIA
7  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / FAKE OBAMA on: 3-02-2009 12:10 AM
ON THE DAY OBAMA WAS SWORN IN THIS ASIAN ALSO PARADED WITH THE AMERICAN FLAG IN HIS COUNTRY.
IS HE THE AMERICAN PRESIDENT IN ASIA OR IS HE  OBAMA'S PHOTOCOPY?
8  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Re: Do u want a DOG? on: 2-02-2009 10:49 PM
SORRY FOLKS I BEEN DEY LEAVE, I NO KNOW SAY UNA GO MISS ME REACH LIKE DIS.
WE NO DE USE NEPA LIGHT FOR HERE, NA SOLAR ENERGY, NO POWER FAILURE
9  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: WHO IS DGUY? on: 30-01-2009 11:37 PM
Dguy is someone interested in spending his free time online being pals with his naija guyz, him no be born throway, take him anywhere and quote me he is proud to be a Nigerian.
but wait a minute he looks like the undertaker of WWF now WWE
10  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Re: Do u want a DOG? on: 30-01-2009 10:45 PM
e be like say state de there wey de eat 404, na moak be there governor
11  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Re: EVIL REPORT on: 30-01-2009 10:40 PM
una de try as una de com play for my house wen i no de, but i be good guy so next time i go drop doughnut for una
12  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Re: Do u want a DOG? on: 28-01-2009 06:42 PM
i no go attend the party, na lONDOn people naim get that day
13  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Re: EVIL REPORT on: 28-01-2009 11:27 AM
kido i no know say na 2 of una come together
14  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Re: EVEN CHILDREN KNOW on: 28-01-2009 11:25 AM
if him like make him turn to desert
15  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Re: Do u want a DOG? on: 28-01-2009 11:23 AM
kido shey u want make i tell them say na u be my neighbor? i no wan expose u since but since u don talk am, people na kido get the dog
16  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Re: Water scarcity on: 28-01-2009 12:19 AM
Quote from: moak on 22-01-2009 09:58 AM
so, tay afraiding come catch me join
why now, make u catch am bak ooooo Shocked
17  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Re: Is your room clean or messy? on: 28-01-2009 12:13 AM
somebody give me worm expeller make i expel this guy, him de the wrong place at the right time
18  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Re: chelsea 4 life!!!!!!!!!! on: 28-01-2009 12:10 AM
dinho na deserter sorry prodigal fan, him wan work for local govt. go collect salary for company, if u be man u fan u better remove that ur pix b4 dem expel u
19  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Re: Do you really love your pet? on: 28-01-2009 12:05 AM
make una forgive am na newbie but that one no excuse am for the fact say him no fit read, here na jokes room no be fight park or argument ground.
com to think of it na u (agidis) be the pet.
if na u, i no go take u for granted i go donate u to dog pound
20  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Re: DOF YOUR HAT FOR NAIJA COPS on: 28-01-2009 12:00 AM
i wonder how goat com get sense reach where him wan go steal car, this goat get degree for criminology.
no surprise say the policeman wey arrest the goat be wan steal the goat only say people just show them come put am for inside the honda car (na even scrap the car be so why the goat wan steal am).
Pages:
[1] 2 3