Posted: at | |
| |||||
why not post that on forum games Reply
| |||||
you no see as e be like kolo wey dem tie? Replyif u no get wetin to talk no dey waste dis space you hear? read other people jokes make you rest. no kon provoke people for here
| |||||
raziiiiii another customer.... Reply![]() ![]() ![]() ![]()
| |||||
Quote from: Emmanuel4christ on 27-01-2009 08:35 PM raziiiiii another customer.... yes oh. but im treatment go dey expensive well well, because e be like the guy do go far well well ![]() ![]() ![]() ![]()
| |||||
Quote from: rezimero on 27-01-2009 08:46 PM Quote from: Emmanuel4christ on 27-01-2009 08:35 PM raziiiiii another customer.... yes oh. but im treatment go dey expensive well well, because e be like the guy do go far well well![]() ![]() ![]() ![]() GO FAR WELL WELL...lol...how na.?
| |||||
somebody give me worm expeller make i expel this guy, him de the wrong place at the right time Reply
| |||||
Quote from: agidis on 27-01-2009 05:49 PM is your bedroom is spick and span, or a disaster zone! wrong forum, shine ya eye bro.... ![]() ![]()
| |||||
Quote from: kido123 on 28-01-2009 09:54 AM Quote from: agidis on 27-01-2009 05:49 PM is your bedroom is spick and span, or a disaster zone! wrong forum, shine ya eye bro.... ![]() ![]() if in wan shine in eye make in go meet greatest...that one sabi am no be small.... ![]() ![]()
| |||||
Quote from: Emmanuel4christ on 28-01-2009 06:04 PM Quote from: kido123 on 28-01-2009 09:54 AM Quote from: agidis on 27-01-2009 05:49 PM is your bedroom is spick and span, or a disaster zone! wrong forum, shine ya eye bro.... ![]() ![]() if in wan shine in eye make in go meet greatest...that one sabi am no be small.... ![]() ![]()
| |||||
Quote from: degreatest2 on 28-01-2009 06:15 PM Quote from: Emmanuel4christ on 28-01-2009 06:04 PM Quote from: kido123 on 28-01-2009 09:54 AM Quote from: agidis on 27-01-2009 05:49 PM is your bedroom is spick and span, or a disaster zone! wrong forum, shine ya eye bro.... ![]() ![]() if in wan shine in eye make in go meet greatest...that one sabi am no be small.... ![]() ![]() lol...u know fit help am wht are friends for na.. ![]()
| |||||
I no understand u again oh! emma, na offence to collect consultations fee? we are still friends of course, but to shine him eye, so many things wey i go do fro am so him must pay Reply
| |||||
Quote from: degreatest2 on 28-01-2009 07:20 PM I no understand u again oh! emma, na offence to collect consultations fee? we are still friends of course, but to shine him eye, so many things wey i go do fro am so him must pay watin u wan do 4 am...lol...pass make 2 of una shin shine shine shine till eternity.... ![]() ![]() ![]()
| |||||
Make him come first, abi now, but wait i dey fear dat guy oh! no be inside net him dey so? Reply![]() ![]() ![]()
| |||||
Quote from: degreatest2 on 28-01-2009 09:36 PM Make him come first, abi now, but wait i dey fear dat guy oh! no be inside net him dey so? ![]() ![]() ![]() lol..... ![]() ![]() ![]()
| |||||
Quote from: Emmanuel4christ on 28-01-2009 09:53 PM Quote from: degreatest2 on 28-01-2009 09:36 PM Make him come first, abi now, but wait i dey fear dat guy oh! no be inside net him dey so? ![]() ![]() ![]() lol..... ![]() ![]() ![]() ![]()
| |||||
Quote from: degreatest2 on 29-01-2009 08:24 AM Quote from: Emmanuel4christ on 28-01-2009 09:53 PM Quote from: degreatest2 on 28-01-2009 09:36 PM Make him come first, abi now, but wait i dey fear dat guy oh! no be inside net him dey so? ![]() ![]() ![]() lol..... ![]() ![]() ![]() ![]() e be like say u dey use crystal ball sef?... d guy na from abeokuta .. thats y he get chest like olumo rock!.. ![]() ![]()
| |||||
Quote from: degreatest2 on 29-01-2009 08:24 AM Quote from: Emmanuel4christ on 28-01-2009 09:53 PM Quote from: degreatest2 on 28-01-2009 09:36 PM Make him come first, abi now, but wait i dey fear dat guy oh! no be inside net him dey so? ![]() ![]() ![]() lol..... ![]() ![]() ![]() ![]() u better take ya time if that catch u e go be like say na 1000 people handle..u.. ![]() ![]()
| |||||
mtchewww...passing by jor Reply
| |||||
![]()
|
Benue In Uproar As Leaked Adult Videos Spark Outrage, Calls For Arrests
Prophecy Resurfaces As Pastor’s Warning To VeryDarkMan Goes Viral After Arrest (Photos)
18Yr Old Boy Impregnates 10 Girls, Including His Boss' Daughter After He Was Sent To Learn A
103 Virgin Girls Initiated Into Womanhood At Ovia Osese Festival In Kogi State (Photos)
"Many Have Suffered From Stroke" -Pastor Oyakhilome’s Sermon On Salt Sparks Heated Debate (Vid)
VDM And I Are Officially Married - Actress Sarah Martins Drops Bombshell
LA HOTTIE! Davido’s Wife, Chioma Adeleke, Flaunts Her Hot Bod In Lovely New Photos
"Why I Would Choose Davido Over Burnaboy, Wizkid" – Singer, Zinoleesky
'Some Men Are Praying For Their Wives To Die So They Can Marry Another' -Nigerian Man Blows Hot