Show Posts
Pages:
[1] 2 3 4 ... 19
1  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Re: Nigerian Commedians on: 11-02-2009 02:23 PM
wrong place indeed
2  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Re: WHERE IS GOD on: 11-02-2009 01:33 PM
but God is everywhere...but not dirty toilets like ur own
3  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Re: Definiton of Toilet on: 11-02-2009 01:10 PM
Quote from: kido123 on 10-02-2009 05:07 PM
omoT , where u dey since? no be so we plan am na?.. aba! dem no say make yu greet me? how our b**y?.....

its private and confidential.
4  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Re: Dirty thought on: 11-02-2009 12:25 PM
Rezi... i know u get sharp mouth... yeye boy
5  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Re: Definiton of Toilet on: 10-02-2009 05:07 PM
Quote from: femaadinho on 10-02-2009 04:49 PM
c my life


wetin do ur life?
6  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Re: Definiton of Toilet on: 10-02-2009 04:44 PM
no be by force...dont worry i no go beat you, you are free to talk
7  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Re: Definiton of Toilet on: 10-02-2009 04:19 PM
put now make we hear from u.
8  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Re: Definiton of Toilet on: 10-02-2009 03:45 PM
u better pray make ur mouth no kill u
9  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Re: Definiton of Toilet on: 10-02-2009 03:42 PM
rezimero u don start dey make jest of people again...which one be oldbie?
10  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Re: Definiton of Toilet on: 10-02-2009 03:28 PM
who be newbie? and must u be angry with him for scroing me 100%?
11  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Re: Definiton of Toilet on: 10-02-2009 03:23 PM
Quote from: rezimero on 10-02-2009 03:18 PM
omoT, which hole you for remove? we don go report you for filling station sorry i mean police station say dem don kidnap you oh. but thank GOD say you don come back safe and sound. Grin Grin Grin Grin

You no serious, so u don go post am say dem don kidnap me?
12  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Re: Definiton of Toilet on: 10-02-2009 03:16 PM
Quote from: omoade085 on 10-02-2009 02:54 PM
well as happy mind and u really make me laugh, i give u 100% welldone Smiley Smiley Smiley

Thankx for the percentage given.
13  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Dirty thought on: 10-02-2009 02:03 PM


Ouch! It's too tight. Don't worry,sweetheart ! We'll try to do it slowly.Push it in . Aah! I can't. It's painful. Ok,sweetheart, Let's get another..... .... WEDDING RING
14  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Definiton of Toilet on: 10-02-2009 01:59 PM


A Toilet is like a committee meeting. People come with lot of pressure, sit, create a lot of noise, and ultimately DROP THE MATTER.    Grin  Grin  Grin  Grin
15  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Re: Dirty mind on: 6-01-2009 12:23 PM
if he no get thread, he get needle but i suggest you borrow him thread.
16  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Re: Dirty mind on: 17-12-2008 11:54 AM
Quote from: gardner on 16-12-2008 03:11 PM
omotola pls i get thread to lick, so can i give u my address

aboki...wetin u dey take me for?
17  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Re: What tree did u fell from? on: 15-12-2008 03:14 PM
explain oooooooooooooooooooo
18  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Re: Dirty mind on: 15-12-2008 03:11 PM
Quote from: orezo on 12-12-2008 01:52 PM
Omotola no dey like to tell pple abt her thread bizness... Rezi but u suppose fit know na...

which thread business bi dat?
19  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Re: Mumu on: 15-12-2008 02:55 PM
Quote from: orezo on 12-12-2008 01:41 PM
I bow for omobaby...

thank God say u bow for Omobaby
20  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Re: Marriage proposal on: 12-12-2008 10:33 AM
Happy Married Life in Advance
Pages:
[1] 2 3 4 ... 19