

Posted: at | |
![]() ![]()
| |||||
U lie... Big lie... I dey house... I don catch una... Reply
| |||||
wetin i do? God see my mind o..... Reply
| |||||
ha, OmoT, which person thread you dey lick? Reply![]() ![]() ![]()
| |||||
Quote from: rezimero on 11-12-2008 08:18 PM ha, OmoT, which person thread you dey lick? ![]() ![]() ![]() na wa for una ooooooooo....u don spoil me finish for here
| |||||
na innocent question i ask o Reply![]() ![]() ![]()
| |||||
Omotola no dey like to tell pple abt her thread bizness... Rezi but u suppose fit know na... Reply
| |||||
Quote from: orezo on 12-12-2008 01:52 PM Omotola no dey like to tell pple abt her thread bizness... Rezi but u suppose fit know na... which thread business bi dat?
| |||||
that one wey you register with corporate affairs commission na Reply
| |||||
![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]()
| |||||
omotola pls i get thread to lick, so can i give u my address Reply
| |||||
Quote from: gardner on 16-12-2008 03:11 PM omotola pls i get thread to lick, so can i give u my address yuo go old b4 e go reach your turn
| |||||
Quote from: gardner on 16-12-2008 03:11 PM omotola pls i get thread to lick, so can i give u my address aboki...wetin u dey take me for?
| |||||
omotola thank you very much you are such a clever girl.you think say we b mumu abi.no probs i go like meet you so u can use me as a thread and needle ok Reply
| |||||
I dnt undatand u ppl. Which kind thread una dey lick, abi una wan lick. E dey sweet?@all Reply...everywhere i go they keep saying i'm Unique, well that's because my swag defines me.
| |||||
Quote from: edoga on 17-12-2008 12:08 PM omotola thank you very much you are such a clever girl.you think say we b mumu abi.no probs i go like meet you so u can use me as a thread and needle ok you get thread?
| |||||
if he no get thread, he get needle but i suggest you borrow him thread. Reply
| |||||
omo baby, i bow for you really you jst so creative, which kind of needle u like, na dat long one or those smal ones abi na the normal one, which levels girl Reply
| |||||
Quote from: love_omotola on 17-11-2008 03:30 PM To make it straight, she pulls it. To make it stand, she holds it. To make it smooth, she licks i.t To make it enter, she pushes it in. It is not easy to thread a needle. You have a dirty mind. huh// BAD BAD
| |||||
what is the relationship btw thread and needle and dirty mind? more explatn Reply
|
“He Got Me Pregnant”: Nigerian Lady Accuses Popular Pastor Of Sexual Misconduct In Viral Video
VIDEO: Man Caught While Waiting For a Minor he Had Solicited S£x From Online
Lady Calls Out JAMB After Mysterious Overnight Change in Brother’s UTME Result
Panic In Abuja As Pastor Shoots Two Immigration Officers After Being Mistaken Them For Robbers
Arrest Tompolo Now! Nigerian Doctor Dares EFCC To Go After Niger Delta Militant Leader, Tompolo
I'm Building PDP, Not Tearing it Apart - Wike Addresses The Press (Video)
I'm No Longer Interested, My Spirit Has Left There - Fubara Speaks on Returning As Rivers Gov.
"Why Was I Held Hostage?" — VeryDarkMan Blasts GTBank Over EFCC Arrest Ordeal (Video)
Pregnant Woman Dies Mid-operation As Jehovah’s Witness Doctor Refuses Blood Transfusion
Socialite, Pretty Mike Shows up to 2025 AMVCA Looking Like This... (Photos)