Posted: at | |
Riches...Yes! I Can
| |||||
![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() 2.0.
| |||||
dont worry i ll bring u a goat................ Reply
| |||||
@ La-Kay...u wicked o Reply
| |||||
yu fit end up marrying more than one goat o.... Reply![]()
| |||||
Second wife or first Reply
| |||||
me go bring 1 she goat and a cow.2 wives.WOW na u dey enjoy,i too much envy u Reply![]()
| |||||
e get as e dey do me Reply
| |||||
Tintblue maybe u need a wife too do i bring a dog Reply
| |||||
one dog too small, give am like 2 or three dogs, he go enjoy dem well well Reply
| |||||
hope sey u go make beta choice btw d she goat & dogs weh pals dey give u.happy marriage life!!!!!!!!!!!!! Reply
| |||||
Happy Married Life in Advance Reply
| |||||
ayorbamy na here you find wife come. your case don bad reach like that? Replyi weep for you :'( :'( :'( :'( :'( :'( :'(
| |||||
Rezi... No too cry for am now... Keep d tears for d children wen e go born for inside dis kind marriage sooo...Goat and cow??? Reply
| |||||
Quote from: rezimero on 12-12-2008 01:31 PM ayorbamy na here you find wife come. your case don bad reach like that? i weep for you :'( :'( :'( :'( :'( :'( :'( bros no mind rezi oh. i get am for fine fine girls with good house and bedroom character, infact them sabi cook well well. u no go ever regret your marriage atall. just let me know when u re serious bcos i no want anybody to break my girls heart oh. the kind eye wey i dey see you so, e bi like say you dey PLAY LIKE OKOCHA AND SUCCOR LIKE DROGBA
| |||||
Kenny... Wetin u talk just now... Fine Fine girls??? where dem na... Reply
| |||||
OREZOOOOOOOH you get am for innocent face but e bi like say you be 2face. Replyi been wan invite you for my house dis xmas, but e bi like say all my house girls go carry belle. bcos ur thing dey scratch you well well abi. i no invite you again abeg.
| |||||
see as you miss ya opportunity so?... Reply![]()
| |||||
Quote from: Kennycynth on 12-12-2008 02:32 PM OREZOOOOOOOH you get am for innocent face but e bi like say you be 2face. i been wan invite you for my house dis xmas, but e bi like say all my house girls go carry belle. bcos ur thing dey scratch you well well abi. i no invite you again abeg. ![]() ![]() ![]()
| |||||
no oh i no sure say i go invite u again oh, i don dey fear you. Replyyou be 2face brother or cousin? which one you be make i know now
|
“He Got Me Pregnant”: Nigerian Lady Accuses Popular Pastor Of Sexual Misconduct In Viral Video
VIDEO: Man Caught While Waiting For a Minor he Had Solicited S£x From Online
Lady Calls Out JAMB After Mysterious Overnight Change in Brother’s UTME Result
Panic In Abuja As Pastor Shoots Two Immigration Officers After Being Mistaken Them For Robbers
Arrest Tompolo Now! Nigerian Doctor Dares EFCC To Go After Niger Delta Militant Leader, Tompolo
I'm Building PDP, Not Tearing it Apart - Wike Addresses The Press (Video)
I'm No Longer Interested, My Spirit Has Left There - Fubara Speaks on Returning As Rivers Gov.
"Why Was I Held Hostage?" — VeryDarkMan Blasts GTBank Over EFCC Arrest Ordeal (Video)
Pregnant Woman Dies Mid-operation As Jehovah’s Witness Doctor Refuses Blood Transfusion
Socialite, Pretty Mike Shows up to 2025 AMVCA Looking Like This... (Photos)