b4 i dey blame peter to be d cause of dis whole issue............ now i understood. may God be with u all. na so life bee. una own better cos money plenty,,,,,,,,,,,, Jude please respect ur self.
STUPID POSTER.............. very normal thing. both of dem are adult, dey know wat is good for dem. 68yrs old man, formal govnor of kogi state go marry 14yrs old girl... na dat one wrong. naija na useless and lawless country.