Show Posts
Pages:
1 2 3 4 [5] 6 7 8 ... 19
81  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: GTFOH!! Our Free Sex Promise Motivated The Super Eagles To Beat Ivory Coast (Page 5) on: 4-02-2013 11:44 PM
the free thing na d whole 9ja abi na only lagos or Abuja.people wan know........lol
82  Forum / The Buzz Central / Re: BREAKING: Wizkid Part Ways With Banky W and E.M.E Records? - Punch Reports on: 1-02-2013 07:34 PM
Quote from: Da_zero on  1-02-2013 04:41 PM
great god. first to comment
wetin u comment?
83  Forum / The Buzz Central / Re: Pictures Of Actress Uche Ogbodo With & Without Make-up on: 1-02-2013 07:03 PM
she fine without make up naa


84  Forum / The Buzz Central / Re: Emmanuel Eboue goes extreme!!! calls nigerians chickens and insults NFA on: 31-01-2013 05:10 PM
FAKE !!!YOU DON,T NEED TO BE TOLD THAT THIS TWEET IS A FAKE ONE .....I DON,T NEED TO EXPLAIN WHY CUS EDUCATED READERS WILL DO TOO.
85  Forum / The Buzz Central / Re: ''we are going to eat you people like fufu'' - Emmanuel Eboue to Nigeria (Page 3) on: 31-01-2013 04:42 PM
wey our pastors wey dey predict scores like say dem be real man  of God,make dem flash us now.nobi after video go begin come out with edit.
86  Forum / Politics / Re: SMH: President Goodluck Jonathan Interview With Christiane Amanpour ON CNN on: 28-01-2013 12:07 AM
una for let am answer the question in broken english.....my gushhhh
87  Forum / The Buzz Central / Re: The videos in the list below have been tagged NOT TO BE BROADCAST by NBC (Page 4) on: 24-01-2013 10:09 AM
Quote from: smithshesky on 24-01-2013 04:34 AM
were are just borrowing other people;s culture/
hollywood to nollywood  without know the meanings,
unclad while dancing ,fingering ladies while
dancing , playing nonsense in the name of music, wearing hot mini along the street
even in the church, causing men of of God to commits ,
i urges them to scrutinize  musics before marketing.
xa,,u dey ves oo,na another topic u wan enter be dat
88  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: Things That Happen Only In Nigerian Movies on: 22-01-2013 12:03 PM
all na movie jari if u wan enjoy am carry small pikin eyes watch am,e dey happen for hollywood too..actor go shot person for stomach  e go die but if dem shot  am for there e go carry am the shot and still survive am.na so
89  Forum / Relationships & Romance / Re: Still Single At 43, Am I Under A Spell? on: 21-01-2013 11:28 PM
if ur mono pause never come u still be tam tam.....like me i be 33 but i never marry.i still dey hustle,,,make u send me ur number.i wan settle down...like joke na e go happen btw us,but i no dey on like u think oooo.aha
90  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: NDLEA Nab Suspects with Cocaine Concealed in Dudu-Osun Soap (Page 3) on: 30-12-2012 02:43 AM
dem get luck
91  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: Covenant University Expels 0ver 200 Students For Not Attending Church Service on: 30-12-2012 02:37 AM
na by force?haba
92  Forum / Sports / Re: Mario Balotelli Respects Me and Is Happy Am Dating His Sister - Obafemi Martins (Page 3) on: 30-12-2012 02:34 AM
na martin way ,he too like pretty girls,as him fine reach .he go still find fine girl like him.birds of the same feather flock tog.
93  Forum / The Buzz Central / Re: Sexy Actress, Moyo Lawal Involved In Ghastly Motor Accident But Refuses To Die on: 30-12-2012 02:18 AM
she refuses to die.....ok naa go kill her....onye  ara.
94  Forum / The Buzz Central / Re: [Photos] Meet The 10 Most Kissable Male Celebrities In Nigeria on: 30-12-2012 02:13 AM
so mr ibu is not a kissable man......
95  Forum / Sports / Re: 21 Year Old Nigerian Footballer, Austin Ndife, Dies Of Cardiac Arrest In Nepal (Page 4) on: 28-12-2012 08:23 PM
RIP
96  Forum / The Buzz Central / Re: "I Didn't Have Sèx With Chris Brown" -Nigerian Model, Veezee Baybeh (Page 9) on: 28-12-2012 08:18 PM
u wan make news for urself abi?black phyuk other girls nobi u.but who be u self to tell us say u no do anything?who ask u?ashii
97  Forum / The Buzz Central / Re: "I'm single & Available"- Banky W on: 28-12-2012 02:29 AM
NA U SABI.IF U LIKE NO DEY DEY DOUBLE NOBI ONLY SINGLE.
98  Forum / The Buzz Central / Re: PHOTOS: Nollywood Superstar, Cossy Orjiakor Wishes You A Merry Christmas (Page 8) on: 27-12-2012 02:36 AM
when i met her at sheraton abuja last 6 years she was ok and romantic .i dnt think i can spend my time out with her again..she is over it..
99  Forum / The Buzz Central / Re: Red Carpet Photos From Chris Brown Concert In Lagos [Genevieve, Annie, Yvonnes] on: 25-12-2012 04:56 AM
Quote from: buoyantic on 24-12-2012 10:15 PM
Ordinary chrisbrown ne e make all diz cockcroaches troup out with deir yeye
[/quoteuras u think.
100  Forum / The Buzz Central / Re: [Photos] Serena Williams Enjoys Hot PDA With New Boo As He Taps Her Famous Butt (Page 3) on: 25-12-2012 04:51 AM
nothing dey inside dat thing wey kpof kpof .na shit full am
Pages:
1 2 3 4 [5] 6 7 8 ... 19