I begi make I hear word na one of d medium to get more fame to his moronic image.,., so that imbeciles lyk una fit dey idolize and worship am..., morons.,., like sey with dat one dole him don better naija economy
People like u, wen the person u think say for his or her life not fit buy common bicycle come buy latest range rover,for u to say God wen do he own make he do ur own,No!!!u go say na ritual he take buy the motor.
Person help other from he mind,still u still dey critised am,waitin person go even do for this world,by the way how do u know that the man is demonic?
[/quot
Bruh May your wisdom never falter!!! like I always say be a leader and not a follower !!!(sic). Most of these sycophants cant read between the lines, not realizing that by calling out the contrived situation as it is you are schooling an inculcated mind...I digress