Hockies u no know urself, this joke funny die. E don tey wey i hear this joke and i really appreciate the poster for bringing back memory lane. Amici darling keep up the good work
Rezi na everybody go be like yuo wey still dey ur papa house at the age of 39 yrs, make u no dey jealous o u hear. abi u hear say na me talk am say she come my house.
shuo wetin come be the answer now. I go ghana go find answer come i no see before i forget my trip to ghana was sucessful, and i miss una well well especially all the babes
kennycynt e be like say dem send u comebut tell them say u no see me u hear as e be say na people private part u wan dey use take play this evening, na God go deliver u o, say amen
kennycynt which one be ur own self abi i don toast u once, why u dey talk b4 u think. Abeg next time if u wan call all the ashewo boyz for naijapals make u no call my name o. abi u see me for dream.
freenze wetin u mean now u mean say that guy no get money buy suit na im make am dey manage the coat wey im inherit from e grandpopsi? abeg take am easy o