Show Posts
Pages:
1 2 3 4 [5] 6 7 8 ... 22
81  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Re: U ARE INVITED TO MY BIRTHDAY on: 27-11-2008 11:54 AM
sillyjoker u sure say u wan know? i nom just dey tell person like that o, she must see am and taste am too.
82  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Re: SEX IN THE DARK on: 27-11-2008 11:50 AM
Kido u sure say that ur something no go loss for baby_gurl well?
83  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Re: U ARE INVITED TO MY BIRTHDAY on: 27-11-2008 11:18 AM
onyin shey rezi don tell u the meaning of obito? and as regards that baby girl question, e be like say she dey sabi guess right Grin
84  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Re: U ARE INVITED TO MY BIRTHDAY on: 27-11-2008 09:24 AM
onyin u mean say rezi na area boy wey know where the latest obito dey happen?
85  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Re: Businessman and Doctor on: 26-11-2008 08:51 PM
e4ma na u know
86  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Re: impossible is nothing on: 26-11-2008 08:29 PM
guy u just dey contradict urself. if a man cn speak then he is no more dumb
87  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Re: How to Cook a Turkey on: 26-11-2008 08:26 PM
Sillyjoker na wetin u go learn come be this? make u no influence us with alcohol o
88  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Re: Businessman and Doctor on: 26-11-2008 08:24 PM
All these  girls for naijapals sef una dey shout funny abi. Na this kind thing una dey like but una don forget say na una hole e dey enter, if im fall no more entry o.
89  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Re: VIRGIN MARY AGAIN??? on: 26-11-2008 08:18 PM
Na home problem dey worry them two.
90  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Re: U ARE INVITED TO MY BIRTHDAY on: 26-11-2008 08:15 PM
@rezi wetin u mean now, u mean say kido123 stick no go size condom abi na becos say im wear secondary school uniform? make u free the guy o
91  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Re: Email 4 u on: 26-11-2008 10:03 AM
Ok as e be say u neva see say dem post this joke b4.
92  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Re: U ARE INVITED TO MY BIRTHDAY on: 26-11-2008 09:43 AM
Me and my wetin???
93  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Re: WHERE IS GOD on: 26-11-2008 09:41 AM
una no know say esther get degree for copy-copy
94  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Re: APOLOGETIC EX on: 26-11-2008 09:39 AM
Onyinyen na for ur mouth i dey hear o? Grin
95  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Re: reduce stress with...... on: 26-11-2008 09:30 AM
Quote from: blackberryPearl on 26-11-2008 02:26 AM
i don't get it
can someone explain danfo driver?

pako like u, You wan come Aje for hear abeg pack ur face.
96  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Re: NAIJA MAN AND THE HOOKER on: 25-11-2008 01:58 PM
NAIJA dem no go ever stop. Reeeaaaaaaally funny
97  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Re: help me out on: 25-11-2008 01:25 PM
See rezi dey form better person o.
98  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Re: OSAMA AND HIS FUTURE WIFE on: 25-11-2008 01:17 PM
Rezi Ok i forgive u as u don beg
99  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Re: MACHINE CATCH THIEF!!!!! on: 25-11-2008 01:14 PM
Henry whether na 1759 abi na 419 u be real thief, na to dey thief other people joke u sabi, Abeg make una  still let this joke rest na ah ah
100  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Re: THE KING AND THE NIGERIAN on: 25-11-2008 01:11 PM
funny! Rezi u too wicked
Pages:
1 2 3 4 [5] 6 7 8 ... 22