OMG! Man Kills Himself In Courtroom After Being Given 4yrs Jail Term For Drug Charges (Page 2)

Date: 18-06-2016 6:53 am (7 years ago) | Author: kacy lee
1 [2]
- Vectorcy at 18-06-2016 11:41 AM (7 years ago)
(m)
LIFE IS RILLI HARD FOR SOME PEOPLE
Posted: at 18-06-2016 11:41 AM (7 years ago) | Hero
Reply
- scottchris at 18-06-2016 11:44 AM (7 years ago)
(m)
The man was foolish abeg.... Its not that their prison yard over there is not conducive...  If its Nigeria,  den i wont blame him... Our prisonbis worse than hell

Posted: at 18-06-2016 11:44 AM (7 years ago) | Gistmaniac
Reply
- schmit at 18-06-2016 11:45 AM (7 years ago)
(f)
Gud say  u kill urself, u know  how many  people  u don destroy their  lives?
Posted: at 18-06-2016 11:45 AM (7 years ago) | Hero
Reply
- BournIdentity at 18-06-2016 11:47 AM (7 years ago)
(m)
Only d heading don speak am finish.. E no fit be naija even if person dey dream.
Posted: at 18-06-2016 11:47 AM (7 years ago) | Addicted Hero
Reply
- BournIdentity at 18-06-2016 11:51 AM (7 years ago)
(m)
D man go dey remember him ijebu garri,,, d change wey dey im account.., d kain d people e go poke wen e comot....., ......
Naija man no fit die even if dem tell say na 100yrs..,, na there e go turn pst n a true believer of God.., say somehow somehw hope dey
Posted: at 18-06-2016 11:51 AM (7 years ago) | Addicted Hero
Reply
- michaelc80 at 18-06-2016 12:13 PM (7 years ago)
(m)
Him don reason say him no get life again Na
Posted: at 18-06-2016 12:13 PM (7 years ago) | Gistmaniac
Reply
- djnero at 18-06-2016 01:04 PM (7 years ago)
(m)
ordinary 4yrs u get luck,by the way wetting concern me with oyibo problem self.
Posted: at 18-06-2016 01:04 PM (7 years ago) | Upcoming
Reply
- slimmygal at 18-06-2016 01:10 PM (7 years ago)
(f)
i no blame d man, he just take am do iku ya ju esin lo ni. better to be dead than be shamed.
Posted: at 18-06-2016 01:10 PM (7 years ago) | Gistmaniac
Reply
- slimmygal at 18-06-2016 01:12 PM (7 years ago)
(f)
i no blame d man, he just take am do "iku ya ju esin lo ni" "better to be dead than be shamed" no naija man go do dis kain thing.
Posted: at 18-06-2016 01:12 PM (7 years ago) | Gistmaniac
Reply
- CHRISETTE at 18-06-2016 01:45 PM (7 years ago)
(f)
The man no get mind but him sabi grow weed about
Posted: at 18-06-2016 01:45 PM (7 years ago) | Hero
Reply
- delight222 at 18-06-2016 01:48 PM (7 years ago)
(f)
he can't picture himself being locked up
Posted: at 18-06-2016 01:48 PM (7 years ago) | Upcoming
Reply
- quest3 at 18-06-2016 02:23 PM (7 years ago)
(m)
I just dey look this man and as I dey see am so......him no get sense
I just dey look am..

Posted: at 18-06-2016 02:23 PM (7 years ago) | Upcoming
Reply
- zoe61 at 18-06-2016 02:50 PM (7 years ago)
(f)
 Roll Eyes Roll Eyes Roll Eyes Roll Eyes Roll Eyes
Posted: at 18-06-2016 02:50 PM (7 years ago) | Hero
Reply
- dickieponga at 18-06-2016 04:22 PM (7 years ago)
(m)
Quote from: Bob Kendo on 18-06-2016 08:07 AM
The man did'nt think twice. If he had, he would have think of his children.
And ur supposed to be a doctor with that kin English Wey u write...?
Hmmm reminds me of a certain Dr Kison..
Posted: at 18-06-2016 04:22 PM (7 years ago) | Hero
Reply
- Oways at 19-06-2016 12:57 PM (7 years ago)
(m)
The man na fool
Posted: at 19-06-2016 12:57 PM (7 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Oblangee at 19-06-2016 02:46 PM (7 years ago)
(m)

Married to a Taiwanese for 15yrs and had lived there with her and had two kids and still the sentence was interpreted to him.......tell me something!!
Posted: at 19-06-2016 02:46 PM (7 years ago) | Newbie
Reply
- BournIdentity at 20-06-2016 12:23 AM (7 years ago)
(m)
Hmmm reminds me of a certain Dr Kison.
Hahahahahahahahahahahaaaa,,,,,,
Posted: at 20-06-2016 12:23 AM (7 years ago) | Addicted Hero
Reply
- Vectorcy at 25-06-2016 08:19 AM (7 years ago)
(m)
depression is often d cause of dis
Posted: at 25-06-2016 08:19 AM (7 years ago) | Hero
Reply
- scottchris at 25-06-2016 08:31 AM (7 years ago)
(m)
Quote from: Bourne Identity on 18-06-2016 11:51 AM
D man go dey remember him ijebu garri,,, d change wey dey im account.., d kain d people e go poke wen e comot....., ......
Naija man no fit die even if dem tell say na 100yrs..,, na there e go turn pst n a true believer of God.., say somehow somehw hope dey
I swear... Lolsssss

Posted: at 25-06-2016 08:31 AM (7 years ago) | Gistmaniac
Reply
1 [2]