Ladies shopping for sexy underwears in BDB (Bend Down Boutique)

Date: 31-01-2012 1:24 pm (12 years ago) | Author: Bissy
[1] 2 3
- at 31-01-2012 01:24 PM (12 years ago)
(m)
Sometimes last week, as I dey return from someplace, I saw some cuties (pretty thinz) checking out stuffs at a BDB (Bend Down Boutique); I moved closer to see wetin dem dey buy. Lo and behold!!!, they were holding different colours of sexy crotchless lace v-thong panties.  Angry Angry Going to BDB for cloths no too bad for some people but for "dros"....hmmmn!!! I no dey in support ooo. No wonder infections just full everywhere. Come to think of it, how much dem dey sell "dros" wey person go prefer BDB to buying it new...

Posted: at 31-01-2012 01:24 PM (12 years ago) | Upcoming
- nnamdiobineme at 31-01-2012 01:56 PM (12 years ago)
(m)
wetin concern me
Posted: at 31-01-2012 01:56 PM (12 years ago) | Upcoming
Reply
- jukkiebukwes at 31-01-2012 02:22 PM (12 years ago)
(f)
i tire oh
Posted: at 31-01-2012 02:22 PM (12 years ago) | Gistmaniac
Reply
- kebella at 31-01-2012 02:28 PM (12 years ago)
(f)
bissybody talk true yu went with ur gurlfrd to select thats why yu saw them if not what re yu doing there at the wrong time lols

Posted: at 31-01-2012 02:28 PM (12 years ago) | Addicted Hero
Reply
- jukkiebukwes at 31-01-2012 02:31 PM (12 years ago)
(f)
 Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin abeg ask am wella
Posted: at 31-01-2012 02:31 PM (12 years ago) | Gistmaniac
Reply
- queenrukky at 31-01-2012 02:34 PM (12 years ago)
(f)
amebo man
Posted: at 31-01-2012 02:34 PM (12 years ago) | Hero
Reply
- kebella at 31-01-2012 02:36 PM (12 years ago)
(f)
Quote from: jukkiebukwes on 31-01-2012 02:31 PM
Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin abeg ask am wella
he don expose himself

Posted: at 31-01-2012 02:36 PM (12 years ago) | Addicted Hero
Reply
- HOPEA23 at 31-01-2012 02:38 PM (12 years ago)
(f)
hmm is it there you getting yur gf a valentine gift?

Posted: at 31-01-2012 02:38 PM (12 years ago) | Addicted Hero
Reply
- kebella at 31-01-2012 02:38 PM (12 years ago)
(f)
 Grin Grin Grin Grin Grin Grin

Posted: at 31-01-2012 02:38 PM (12 years ago) | Addicted Hero
Reply
- Bissyboy at 31-01-2012 02:39 PM (12 years ago)
(m)
Quote from: nnamdiobineme on 31-01-2012 01:56 PM
wetin concern me
Dis is where I have issues wit some d**kheads; when something no concern you (as u talk am), how come u follow post Angry Angry U for shut up and ignore Tongue Tongue
Posted: at 31-01-2012 02:39 PM (12 years ago) | Upcoming
Reply
- HOPEA23 at 31-01-2012 02:40 PM (12 years ago)
(f)
wow dickhead...lemme see how huge your dick head is Grin Grin Grin Grin

Posted: at 31-01-2012 02:40 PM (12 years ago) | Addicted Hero
Reply
- kebella at 31-01-2012 02:41 PM (12 years ago)
(f)
 Lips Sealed Lips Sealed Lips Sealed Shocked

Posted: at 31-01-2012 02:41 PM (12 years ago) | Addicted Hero
Reply
- Bissyboy at 31-01-2012 02:42 PM (12 years ago)
(m)
Quote from: kebella on 31-01-2012 02:28 PM
bissybody talk true yu went with ur gurlfrd to select thats why yu saw them if not what re yu doing there at the wrong time lols
Grin Grin ;DHahahahahahahaa!!!! my belle wan tear Grin Grin Na pass I dey pass oooo
Posted: at 31-01-2012 02:42 PM (12 years ago) | Upcoming
Reply
- wallas at 31-01-2012 02:43 PM (12 years ago)
(m)
na akpako babe levels
 Grin Grin Grin Grin
Posted: at 31-01-2012 02:43 PM (12 years ago) | Gistmaniac
Reply
- kebella at 31-01-2012 02:45 PM (12 years ago)
(f)
Quote from: Bissyboy on 31-01-2012 02:42 PM
Grin Grin ;DHahahahahahahaa!!!! my belle wan tear Grin Grin Na pass I dey pass oooo
no vex oo buh i fink sey BDB 4 9ja dey only 4 trailway yu dey go strain station abi yu dey come down frm train com see em Huh? Huh? Huh?

Posted: at 31-01-2012 02:45 PM (12 years ago) | Addicted Hero
Reply
- Bissyboy at 31-01-2012 02:46 PM (12 years ago)
(m)
Quote from: jukkiebukwes on 31-01-2012 02:31 PM
Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin abeg ask am wella
Uju baby... u sabi naaaa, u know say na tear rubber I dey obtain Wink Wink
Posted: at 31-01-2012 02:46 PM (12 years ago) | Upcoming
Reply
- Bissyboy at 31-01-2012 02:50 PM (12 years ago)
(m)
Quote from: HOPEA23 on 31-01-2012 02:38 PM
hmm is it there you getting yur gf a valentine gift?
Quote from: HOPEA23 on 31-01-2012 02:40 PM
wow dickhead...lemme see how huge your dick head is Grin Grin Grin Grin

I no get galfrnd for now...
U wan make I tear u up??? u no fit see am; u go shout...it's eye-popping Shocked Shocked Shocked
Posted: at 31-01-2012 02:50 PM (12 years ago) | Upcoming
Reply
- kebella at 31-01-2012 02:51 PM (12 years ago)
(f)
 Shocked Shocked Shocked

Posted: at 31-01-2012 02:51 PM (12 years ago) | Addicted Hero
Reply
- jukkiebukwes at 31-01-2012 02:53 PM (12 years ago)
(f)
Quote from: kebella on 31-01-2012 02:36 PM
he don expose himself

yes oh, coz i no no wetin him find go there

Quote from: Bissyboy on 31-01-2012 02:46 PM
Uju baby... u sabi naaaa, u know say na tear rubber I dey obtain Wink Wink
i no noting oh  Grin Grin Grin Grin
Posted: at 31-01-2012 02:53 PM (12 years ago) | Gistmaniac
Reply
- HOPEA23 at 31-01-2012 02:54 PM (12 years ago)
(f)
Quote from: Bissyboy on 31-01-2012 02:50 PM
I no get galfrnd for now...
U wan make I tear u up??? u no fit see am; u go shout...it's eye-popping Shocked Shocked Shocked

which kind talk be this.i nor go fit see the thing wa won come inside me...that one na pure lie na...

Posted: at 31-01-2012 02:54 PM (12 years ago) | Addicted Hero
Reply
[1] 2 3