skeptaz at 18-04-2012 02:27 PM (13 years ago) (m) Na d koko be dat.....All d best Posted: at 18-04-2012 02:27 PM (13 years ago) | Newbie | |
Reply |
ajanni at 18-04-2012 02:37 PM (13 years ago) (m) let him na Posted: at 18-04-2012 02:37 PM (13 years ago) | Grande Master | |
Reply |
chimexplus at 18-04-2012 03:21 PM (13 years ago) (m) @Poster, bad belle dey worry you. If na dat age he decide to marry, how e take affect u. U think say marriage na child's play?
Don't mind the yeye poster. He think say marriage na to poster FAKE news on naijapals Posted: at 18-04-2012 03:21 PM (13 years ago) | Upcoming | |
Reply |
solony at 18-04-2012 03:57 PM (13 years ago) (m) u be guy?
I just like him,thats all notin more notin less. Posted: at 18-04-2012 03:57 PM (13 years ago) | Newbie | |
Reply |
benedeta at 18-04-2012 04:26 PM (13 years ago) (f) this poster self u no get work. waiting concer u, age is just a number abeg bros carry go. Posted: at 18-04-2012 04:26 PM (13 years ago) | Newbie | |
Reply |
i will ask him direct now cos naija too dey lai jare
anyi....... Posted: at 18-04-2012 04:32 PM (13 years ago) | Upcoming | |
Reply |
na the real koko he invite me.congrats bro
anyi....... Posted: at 18-04-2012 04:35 PM (13 years ago) | Upcoming | |
Reply |
mangopi at 18-04-2012 05:04 PM (13 years ago) (m) All these girls...I love Chidi, I love Chidi, abeg make una allow him enjoy his marriage, no matter the age..Big up guy. Posted: at 18-04-2012 05:04 PM (13 years ago) | Upcoming | |
Reply |
shollyx at 18-04-2012 05:04 PM (13 years ago) (m) Ah if na dat pics wey I dey c na b dat of Miss Jane, wey Chidi one marry make she fanx God for her left becoz Chidi na fine boy n she sef don dey old Posted: at 18-04-2012 05:04 PM (13 years ago) | Newbie | |
Reply |
phemmygold at 18-04-2012 05:21 PM (13 years ago) (m) bros na u sure pass jare Posted: at 18-04-2012 05:21 PM (13 years ago) | Newbie | |
Reply |
succee at 18-04-2012 05:33 PM (13 years ago) (f) congrat bro. one luv Posted: at 18-04-2012 05:33 PM (13 years ago) | Upcoming | |
Reply |
Akanjohn at 18-04-2012 05:46 PM (13 years ago) (m) Sharp guy Posted: at 18-04-2012 05:46 PM (13 years ago) | Upcoming | |
Reply |
gloxxy98 at 18-04-2012 05:50 PM (13 years ago) (f) congrats Posted: at 18-04-2012 05:50 PM (13 years ago) | Upcoming | |
Reply |
Stepper92 at 18-04-2012 06:11 PM (13 years ago) (m) Na sharp.,, guy jare,,, Let am live he life,, d way he Pleases am to live!!! Posted: at 18-04-2012 06:11 PM (13 years ago) | Newbie | |
Reply |
I cant laugh Ooo ... Just passing by .. Posted: at 18-04-2012 08:10 PM (13 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
Tyahaya at 18-04-2012 08:52 PM (13 years ago) (m) Reply |
Tyahaya at 18-04-2012 08:53 PM (13 years ago) (m) Posted: at 18-04-2012 08:53 PM (13 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
osamueyi at 18-04-2012 09:37 PM (13 years ago) (f)  congratulation chidi fine boy Posted: at 18-04-2012 09:37 PM (13 years ago) | Newbie | |
Reply |
ajanni at 18-04-2012 09:41 PM (13 years ago) (m) Reply |
I AM WHO I AM, IF YOU DON'T LIKE IT, YOU CAN BLOODY DO THE OTHER THING AND FCUK ALL HATERZ Posted: at 18-04-2012 10:42 PM (13 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |