kaycee22 at 21-04-2012 01:15 PM (13 years ago) (m) plus u and us Posted: at 21-04-2012 01:15 PM (13 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
chummyli at 21-04-2012 02:45 PM (13 years ago) (f) i no follow
Chummyli d Great... May ur days be elongated for Naijapalling... Posted: at 21-04-2012 02:45 PM (13 years ago) | Hero | |
Reply |
all of una yeye over much, but na only waka i dey waka pass Posted: at 21-04-2012 07:40 PM (13 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
chummyli at 21-04-2012 09:03 PM (13 years ago) (f) Kk
Chummyli d Great... May ur days be elongated for Naijapalling... Posted: at 21-04-2012 09:03 PM (13 years ago) | Hero | |
Reply |
I heard
let me sleep first Posted: at 22-04-2012 05:33 AM (13 years ago) | Newbie | |
Reply |
No sleep you here ? waka come take permission to sleep from me, well na waka i dey waka dey come Posted: at 22-04-2012 11:38 AM (13 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
at 22-04-2012 03:13 PM (13 years ago) na who dey make that noise for here , wakawaka i no sey na you , abegi make you dey carry that your big leg up if dey wakawaka , that sound they disturb my rest Posted: at 22-04-2012 03:13 PM (13 years ago) | | |
Reply |
at 22-04-2012 03:14 PM (13 years ago) na who dey make that noise for here , wakawaka i no sey na you , abegi make you dey carry that your big leg up if you dey wakawaka , that sound they disturb my rest  Posted: at 22-04-2012 03:14 PM (13 years ago) | | |
Reply |
chummyli at 22-04-2012 06:06 PM (13 years ago) (f) hahahahahaaa
Chummyli d Great... May ur days be elongated for Naijapalling... Posted: at 22-04-2012 06:06 PM (13 years ago) | Hero | |
Reply |
i just dey waka dey laff dey go  kikikiririri , see your face like obj own abi you be tunubu sister Posted: at 22-04-2012 06:10 PM (13 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
Reply |
chummyli at 23-04-2012 06:14 AM (13 years ago) (f) Haaaaaa! Dis one hot ooo!
Chummyli d Great... May ur days be elongated for Naijapalling... Posted: at 23-04-2012 06:14 AM (13 years ago) | Hero | |
Reply |
omo nna you don show your style again , must you tell every body how foolish your are , my advice to you na just go jump inside ocean , that maggot inside your brain dey increase all minute , na waka i dey waka dey go , Posted: at 23-04-2012 10:59 AM (13 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
Haaaaaa! Dis one hot ooo!
yes i see as e hot you, e also burn your hair , sorry that your head wey the hair there dey real scanty , now e don become bore head  kikiririri Posted: at 23-04-2012 11:04 AM (13 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
i go still dey talkam, na maggot only u no.4 dis place. no wonder say u dey display such.mentality 4 here. continue u b mumu247 Posted: at 23-04-2012 11:08 AM (13 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
see this shit head , you no get talk , i dey waka dey laff mumu Posted: at 23-04-2012 11:11 AM (13 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
mumu 247 make u continue dey b wetin u b, an idiotic idiot wey dey idiolize ur idiosyncrasy in an idiosyncratic idiolect. mumu 4 live wey u b Posted: at 23-04-2012 11:22 AM (13 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
this guy you don craze o , are you going forward or backward , well wetin craze man like you no about forward or backward ? go sit for dosebean APE MAN  kikiririri,. i waka pass Posted: at 23-04-2012 11:29 AM (13 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
Oh ye folish & aimless wakawaka247 vagabond, u shall continue wandering in ur wilderness in search 4 ur maggot to eat & gutter water 2 drink but sori ur sense is still corrupted until it is formated by stephen d maggot & gutter water go dey dry u up. Remain a fool 4 live, Idiot Imbadabaowuo. Posted: at 23-04-2012 11:43 AM (13 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
shit head like you , Ape man you no get talk , your mumu no get equality , look as you finished your self , you really need that reborn ,  kikiririri , na waka i dey waka dey go . Posted: at 23-04-2012 11:49 AM (13 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |