emejuru you funny ooo, abeg leave that outdated Ape man , wey no get job , which kind busy ape go busy if not to dey jump from one tree to the other dey look for banana , but this ape bornIdentity na maggot him they look for even if maggot full him brain. study him name born identity just like his ancestors APES na same identity  kikiririri na waka i dey waka dey go. hahahaha na ur work u just define so, my own na to put u 4 naija incubator con reborn u with tombo mix with kai kai, con identify u with I-gbo. After u don ze, na im u go com go confession forum teldem everything includin how u b born-again. Then your yeye go comot totally. Posted: at 23-04-2012 01:57 PM (13 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
you have nothing in your brain to say Ape man , so i will silence you now ,you can continue to fight your self , i have got better thing to do than to continue talking to a primitive thing like you , silence is the best answer for a fool idiot  kikiririri , i don waka Posted: at 23-04-2012 02:01 PM (13 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
Reply |
worlue at 23-04-2012 02:50 PM (13 years ago) (m) Jones Lets b realistic, u did not say anything at al.... Plz if you dnt hv wat to say shut ur Posted: at 23-04-2012 02:50 PM (13 years ago) | Newbie | |
Reply |
mumu u wan start ur own? Posted: at 23-04-2012 03:11 PM (13 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
at 23-04-2012 03:32 PM (13 years ago) hahahaha bornIdentity you funny, you just loose one fight with wakawaka, you never rest from that one , now you want to engage your self with another ? nawaoooo Posted: at 23-04-2012 03:32 PM (13 years ago) | | |
Reply |
at 23-04-2012 03:34 PM (13 years ago) that guy name na Worlue oooo. wakawaka na wakawaka this one worlue and e go be war ooo Posted: at 23-04-2012 03:34 PM (13 years ago) | | |
Reply |
at 23-04-2012 03:52 PM (13 years ago) tell am Posted: at 23-04-2012 03:52 PM (13 years ago) | | |
Reply |
uncle u funny past me o, i no believe say u go fit make me laugh. u no me nw! nothg fit shake me except my BABA wey dey 4 Up. I still dey whether 4 good or na 4 bad. Posted: at 23-04-2012 04:12 PM (13 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
chummyli at 23-04-2012 04:16 PM (13 years ago) (f) Please! Abeg! Biko! E don do ooooo! As for u emejuru ur own worst pass...
Chummyli d Great... May ur days be elongated for Naijapalling... Posted: at 23-04-2012 04:16 PM (13 years ago) | Hero | |
Reply |
at 23-04-2012 04:20 PM (13 years ago) chummyli , chummyli , chummyli how many times i call you, commot hand where your hand no reach oooo, hahahaha you go wound oooo  but no play it was fun . Posted: at 23-04-2012 04:20 PM (13 years ago) | | |
Reply |
chummyli at 23-04-2012 04:35 PM (13 years ago) (f) Yeye boy e go b fun for u cos is not u de receive all dis bombs ni
Chummyli d Great... May ur days be elongated for Naijapalling... Posted: at 23-04-2012 04:35 PM (13 years ago) | Hero | |
Reply |
at 23-04-2012 04:39 PM (13 years ago) yeye girl na you sabi Posted: at 23-04-2012 04:39 PM (13 years ago) | | |
Reply |
chummyli at 23-04-2012 04:59 PM (13 years ago) (f) na u n mukah go start una own soon
Chummyli d Great... May ur days be elongated for Naijapalling... Posted: at 23-04-2012 04:59 PM (13 years ago) | Hero | |
Reply |
muka form na wish planet dey drop.u come wey u wan come form ben 10. Supernatural dey here o! Posted: at 23-04-2012 05:06 PM (13 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
chummyli at 23-04-2012 05:35 PM (13 years ago) (f) hmmmm... I de perceive anoda hmmm
Chummyli d Great... May ur days be elongated for Naijapalling... Posted: at 23-04-2012 05:35 PM (13 years ago) | Hero | |
Reply |
kaycee22 at 23-04-2012 05:40 PM (13 years ago) (m) 9ga govt abeg help me help ur yeye pipo, krate job for dem , i don taya to see yeye for hia. Posted: at 23-04-2012 05:40 PM (13 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
Reply |
chummyli at 23-04-2012 07:16 PM (13 years ago) (f) dy go start wit u
Chummyli d Great... May ur days be elongated for Naijapalling... Posted: at 23-04-2012 07:16 PM (13 years ago) | Hero | |
Reply |
na waka i dey waka dey go Posted: at 23-04-2012 07:23 PM (13 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |