Stupidity!!! Classless Kelly Hansome Humiliates A Journalist In Public [Photos] (Page 11)

Date: 21-04-2012 11:05 am (13 years ago) | Author: Daniel Bosai
1 ... 8 9 10 [11] 12 13 14 ... 38
- ObamaGermany at 22-04-2012 05:41 PM (13 years ago)
(m)
ok i dey wait, abeg i wan ask u this question na wetin be the problem of this one wey just dey notice u since today u collect her boyfriend?
Posted: at 22-04-2012 05:41 PM (13 years ago) | Upcoming
Reply
- Maggiecube at 22-04-2012 05:42 PM (13 years ago)
(f)
Quote from: chimax33 on 22-04-2012 05:15 PM
EISAYEEEEEEE!!!!!!!!!!!!! OBAMA TOO DEY VEX Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin
ZIP UP
Posted: at 22-04-2012 05:42 PM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Maggiecube at 22-04-2012 05:42 PM (13 years ago)
(f)
Quote from: chimax33 on 22-04-2012 05:17 PM
DOG MEAT?Huh??HMMMMMM TUFIAKWAAA.....I FORBID EM....KAI DIS PPLS SEF Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin
ZIP UP OK
Posted: at 22-04-2012 05:42 PM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Maggiecube at 22-04-2012 05:43 PM (13 years ago)
(f)
Quote from: ObamaGermany on 22-04-2012 05:18 PM
my temper is cool now no more anger bros
Cool Cool Cool Cool Cool Cool Cool Cool Cool Cool Cool Cool Cool Cool Cool Cool Cool
Posted: at 22-04-2012 05:43 PM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply
- tippa at 22-04-2012 05:45 PM (13 years ago)
(m)
Quote from: Maggiecube on 22-04-2012 05:37 PM
HE IS UR STALKER, LOVE WANTINWATIN
u go fear stalking naa, stalk who i don't know. damn gurl, i don't go down lyk dat. infact, u gurlz are not serious ni. i'm outta here anyway.
Posted: at 22-04-2012 05:45 PM (13 years ago) | Upcoming
Reply
- Maggiecube at 22-04-2012 05:46 PM (13 years ago)
(f)
Quote from: tippa on 22-04-2012 05:31 PM
u dey mad dis girl, i bow 4 ur mentality. if oda ppl're less important what d hell are u, if u're not close 2 reality, how can u open it? abeg keep ur kisses 2 whoeva dat cares 4 it, u're fyn though. acha ka ike adaka.
SAY THE THRUTH, U FANCY THIS GIRL, GIVE HER Kiss Kiss Kiss Kiss Kiss Kiss Kiss Kiss Kiss Kiss Kiss Kiss Kiss
Posted: at 22-04-2012 05:46 PM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply
- 212intentions at 22-04-2012 05:47 PM (13 years ago)
(m)
kelly handsome sha... hin don move hin beef go the poor journalist side  Sad Sad Sad
Posted: at 22-04-2012 05:47 PM (13 years ago) | Upcoming
Reply
- open_reality at 22-04-2012 05:49 PM (13 years ago)
(f)
Quote from: tippa on 22-04-2012 05:31 PM
u dey mad dis girl, i bow 4 ur mentality. if oda ppl're less important what d hell are u, if u're not close 2 reality, how can u open it? abeg keep ur kisses 2 whoeva dat cares 4 it, u're fyn though. acha ka ike adaka.

No give urself headache ooooo. Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin If na me be u, i go simple do the "dignity walk". U no need to fight me. Your fellow igbo/christian babe sey oga abeg avoid me. Nothing big in the matter na eh? i swear down u just dey make me laugh ooo Grin Grin As you be "all and all" why not waka pass me? na so big boys dey do ooo. No nid to dey drag matter with woman. Just bone my side and carry on. Nothing do u and nothing do me. No need for insults for this issue boy, na simple UNDERSTANDING. But if u say my rubbish comments are too irresistable? no wahala.. Carry on! Grin Grin Grin Grin

Posted: at 22-04-2012 05:49 PM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply
- ObamaGermany at 22-04-2012 05:49 PM (13 years ago)
(m)
girl abeg abeg i no wan make u dey fight with reality she is a big sister
Posted: at 22-04-2012 05:49 PM (13 years ago) | Upcoming
Reply
- ZION7ZION at 22-04-2012 05:51 PM (13 years ago)
(m)
Quote from: open_reality on 21-04-2012 01:51 PM
Indeed he is. He calls himself a star yet he can't handle bad press. All over the world, every celebrity have tasted bad press including Beyonce, Rihanna, Lady gaga, Jayz, Katy Perry, Adele, Usher, Akon...etc. NO CELEBRITY IS AN EXCEPTION TO THIS. They have all heard or seen things written about them that isn't true but they were able to handle it properly. Everything in Nigeria is always different compared to the rest of the world. cr*zy fools that call themselves celebrities.

my dear this is Nigeria, pls dont compare the stars over there with stars in Nigeria, Nigerians are too emotional, if companies, continue to hear bad news about any star, they will gradually withdraw themselves from the star, dey wont give him job again, all i know is that, Kelechukwu, my beloved brother,did very well. Roll Eyes
Posted: at 22-04-2012 05:51 PM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply
- open_reality at 22-04-2012 05:52 PM (13 years ago)
(f)
Quote from: ObamaGermany on 22-04-2012 05:41 PM
ok i dey wait, abeg i wan ask u this question na wetin be the problem of this one wey just dey notice u since today u collect her boyfriend?

No be girl dey notice me my dear, na one boy wey call himself tippa. Abeg help me ask am wetin him want ooo Grin Grin Grin Grin Grin i just tire. Laugh wan scatter my dada. Cheesy Cheesy Cheesy Cheesy Cheesy Cheesy

Posted: at 22-04-2012 05:52 PM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply
- 212intentions at 22-04-2012 05:52 PM (13 years ago)
(m)
Quote from: Maggiecube on 22-04-2012 05:46 PM
SAY THE THRUTH, U FANCY THIS GIRL, GIVE HER Kiss Kiss Kiss Kiss Kiss Kiss Kiss Kiss Kiss Kiss Kiss Kiss Kiss

 Shocked Shocked Shocked Shocked
Posted: at 22-04-2012 05:52 PM (13 years ago) | Upcoming
Reply
- Maggiecube at 22-04-2012 05:53 PM (13 years ago)
(f)
Quote from: tippa on 22-04-2012 05:45 PM
u go fear stalking naa, stalk who i don't know. damn gurl, i don't go down lyk dat. infact, u gurlz are not serious ni. i'm outta here anyway.
YOU RE WACKO. IDIOT
Posted: at 22-04-2012 05:53 PM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Maggiecube at 22-04-2012 05:54 PM (13 years ago)
(f)
Quote from: open_reality on 22-04-2012 05:49 PM
No give urself headache ooooo. Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin If na me be u, i go simple do the "dignity walk". U no need to fight me. Your fellow igbo/christian babe sey oga abeg avoid me. Nothing big in the matter na eh? i swear down u just dey make me laugh ooo Grin Grin As you be "all and all" why not waka pass me? na so big boys dey do ooo. No nid to dey drag matter with woman. Just bone my side and carry on. Nothing do u and nothing do me. No need for insults for this issue boy, na simple UNDERSTANDING. But if u say my rubbish comments are too irresistable? no wahala.. Carry on! Grin Grin Grin Grin
HE IS FROM MOTHERLESS HOME, THAT IS WHY IS RUDE
Posted: at 22-04-2012 05:54 PM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply
- open_reality at 22-04-2012 05:55 PM (13 years ago)
(f)
Quote from: ZION7ZION on 22-04-2012 05:51 PM
my dear this is Nigeria, pls dont compare the stars over there with stars in Nigeria, Nigerians are too emotional, if companies, continue to hear bad news about any star, they will gradually withdraw themselves from the star, dey wont give him job again, all i know is that, Kelechukwu, my beloved brother,did very well. Roll Eyes

My dear if you read my first comment, i clearly said "it's only in Nigeria crazy stuff like that happens". If that's the way they handle issues over there, good for them. I just thought things should be done properly. My opinion anyway. Happy sunday Kiss Kiss Kiss Kiss Kiss Kiss

Posted: at 22-04-2012 05:55 PM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Maggiecube at 22-04-2012 05:56 PM (13 years ago)
(f)
Quote from: ObamaGermany on 22-04-2012 05:49 PM
girl abeg abeg i no wan make u dey fight with reality she is a big sister
IS TIPPA A GIRL
Posted: at 22-04-2012 05:56 PM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply
- open_reality at 22-04-2012 05:57 PM (13 years ago)
(f)
Quote from: Maggiecube on 22-04-2012 05:54 PM
HE IS FROM MOTHERLESS HOME, THAT IS WHY IS RUDE
Grin Grin Grin Grin Grin i just don't get his beef with me. He's been on my neck even on previous posts. #wondering Roll Eyes Roll Eyes Roll Eyes

Posted: at 22-04-2012 05:57 PM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply
- ObamaGermany at 22-04-2012 05:59 PM (13 years ago)
(m)
heee zonbi u sey ur name na tippa or 1414 if u dont mind urself here and leave reality alone i go tell u how ur mother take got u, a word is enough for the wise.
Posted: at 22-04-2012 05:59 PM (13 years ago) | Upcoming
Reply
- 212intentions at 22-04-2012 06:00 PM (13 years ago)
(m)
Quote from: ObamaGermany on 22-04-2012 05:59 PM
heee zonbi u sey ur name na tippa or 1414 if u dont mind urself here and leave reality alone i go tell u how ur mother take got u, a word is enough for the wise.

 Roll Eyes Roll Eyes Roll Eyes  Huh? Huh? Huh?
Posted: at 22-04-2012 06:00 PM (13 years ago) | Upcoming
Reply
- ObamaGermany at 22-04-2012 06:02 PM (13 years ago)
(m)
sorry my beautiful sister do u know sey u fine, happy sunday.
Posted: at 22-04-2012 06:02 PM (13 years ago) | Upcoming
Reply
1 ... 8 9 10 [11] 12 13 14 ... 38

Featured Discussions