Stupidity!!! Classless Kelly Hansome Humiliates A Journalist In Public [Photos] (Page 12)

Date: 21-04-2012 11:05 am (13 years ago) | Author: Daniel Bosai
1 ... 9 10 11 [12] 13 14 15 ... 38
- open_reality at 22-04-2012 06:02 PM (13 years ago)
(f)
Quote from: Maggiecube on 22-04-2012 05:37 PM
HE IS UR STALKER, LOVE WANTINWATIN

 Grin Grin Grin Grin Grin Grin you sef don notice am?? i tire ooo. Before na advise him dey advise me ooo, today the thing come enter insult. Maybe next time na spiritual beating. Babe abeg na ur back i wan hide ooooo Grin Grin Grin

Posted: at 22-04-2012 06:02 PM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Maggiecube at 22-04-2012 06:04 PM (13 years ago)
(f)
Quote from: ObamaGermany on 22-04-2012 05:59 PM
heee zonbi u sey ur name na tippa or 1414 if u dont mind urself here and leave reality alone i go tell u how ur mother take got u, a word is enough for the wise.
ARE WAKING UP FROM SLEEP NOW, TIPPA IS BEING TAKING MICKEY OF HER SINCE. MR JUSTICE
Posted: at 22-04-2012 06:04 PM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply
- open_reality at 22-04-2012 06:04 PM (13 years ago)
(f)
Quote from: ObamaGermany on 22-04-2012 05:59 PM
heee zonbi u sey ur name na tippa or 1414 if u dont mind urself here and leave reality alone i go tell u how ur mother take got u, a word is enough for the wise.

OOOOOH my sweet OBAMA himself. I know i can always count on you 247. Thanks for sticking up for me, abeg make i hide for your back before somebody go beat me. Grin Grin Grin Grin

Posted: at 22-04-2012 06:04 PM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply
- tippa at 22-04-2012 06:05 PM (13 years ago)
(m)
Quote from: Maggiecube on 22-04-2012 05:53 PM
YOU RE WACKO. IDIOT
where dis native fowl from come here? Huh?
Posted: at 22-04-2012 06:05 PM (13 years ago) | Upcoming
Reply
- Maggiecube at 22-04-2012 06:05 PM (13 years ago)
(f)
Quote from: open_reality on 22-04-2012 06:02 PM
Grin Grin Grin Grin Grin Grin you sef don notice am?? i tire ooo. Before na advise him dey advise me ooo, today the thing come enter insult. Maybe next time na spiritual beating. Babe abeg na ur back i wan hide ooooo Grin Grin Grin
HE IS A GAY
Posted: at 22-04-2012 06:05 PM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply
- tippa at 22-04-2012 06:06 PM (13 years ago)
(m)
Quote from: ObamaGermany on 22-04-2012 05:59 PM
heee zonbi u sey ur name na tippa or 1414 if u dont mind urself here and leave reality alone i go tell u how ur mother take got u, a word is enough for the wise.
luk @ dis woman wrapper, nkpi okochi.
Posted: at 22-04-2012 06:06 PM (13 years ago) | Upcoming
Reply
- chimax33 at 22-04-2012 06:06 PM (13 years ago)
(m)
Quote from: open_reality on 22-04-2012 05:17 PM
Grin Grin Grin Grin Grin Grin why u no believe me na? i serious oooo Grin
no na sweet baby like you eat dog meat wetin fatewase go eat?Huh?

na em bi say fatee go meat dog shit... Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin
Posted: at 22-04-2012 06:06 PM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Solidstonez at 22-04-2012 06:07 PM (13 years ago)
(f)
Quote from: Maggiecube on 22-04-2012 05:26 PM
WITCHES DON CAUSE THIS NAIJAPALS
i believe so ohhh

Posted: at 22-04-2012 06:07 PM (13 years ago) | Addicted Hero
Reply
- open_reality at 22-04-2012 06:07 PM (13 years ago)
(f)
Quote from: 212intentions on 22-04-2012 06:00 PM
Roll Eyes Roll Eyes Roll Eyes  Huh? Huh? Huh?

How far? as u hear open_reality u don dey shine eye.  Grin Grin Grin Grin na wa oooo.

Posted: at 22-04-2012 06:07 PM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply
- ObamaGermany at 22-04-2012 06:07 PM (13 years ago)
(m)
relace my dear holyghost fire don cover u tete.
Posted: at 22-04-2012 06:07 PM (13 years ago) | Upcoming
Reply
- Maggiecube at 22-04-2012 06:08 PM (13 years ago)
(f)
Quote from: tippa on 22-04-2012 06:05 PM
where dis native fowl from come here? Huh?
CONTINUE phyukING POOPOO AREA, GAY BOY
Posted: at 22-04-2012 06:08 PM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Solidstonez at 22-04-2012 06:08 PM (13 years ago)
(f)
Quote from: Maggiecube on 22-04-2012 05:28 PM
CAN PEOPLE READ WHAT SHE WROTE, AND THE REPLY SHE GOT, SOME MEN HAS NO RESPECT FOR LADIES, NO BE LADY BORN YOU. Huh? Huh? Huh? Huh? Huh? Huh? Huh? Huh? Huh?
i wonder ohhh

Posted: at 22-04-2012 06:08 PM (13 years ago) | Addicted Hero
Reply
- chimax33 at 22-04-2012 06:09 PM (13 years ago)
(m)
Quote from: open_reality on 22-04-2012 05:19 PM
Which people sef? Grin Grin Grin Grin Grin
una dey joke wit un clean things for here na...i dey fear dog paa.. Grin Grin Grin Grin
Posted: at 22-04-2012 06:09 PM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply
- open_reality at 22-04-2012 06:09 PM (13 years ago)
(f)
Quote from: chimax33 on 22-04-2012 06:06 PM
no na sweet baby like you eat dog meat wetin fatewase go eat?Huh?

na em bi say fatee go meat dog shit... Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin

Hahahahahahahahaha i dey give my bingo correct food oooo. But Fatee na sweet girl na. Wink Wink

Posted: at 22-04-2012 06:09 PM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply
- markossy at 22-04-2012 06:10 PM (13 years ago)
(m)
this nametalkam hmmm be warn on this site and stop tribal matter here pleas befor u we die or we will report to international authority to closs this site bcoz of u,i have read most of u post and i find out u have problem with Igbos  let me tell u most of people on this site is Igbos so be careful be for u cause problem for ur self or are u boko haram on this site?to be warn is to be harm,if am u i we change
Posted: at 22-04-2012 06:10 PM (13 years ago) | Newbie
Reply
- Maggiecube at 22-04-2012 06:10 PM (13 years ago)
(f)
Quote from: ObamaGermany on 22-04-2012 06:07 PM
relace my dear holyghost fire don cover u tete.
CONSUME AND FALL AND DIE TIPPA
Posted: at 22-04-2012 06:10 PM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply
- ZION7ZION at 22-04-2012 06:10 PM (13 years ago)
(m)
Quote from: open_reality on 22-04-2012 05:55 PM
My dear if you read my first comment, i clearly said "it's only in Nigeria cr*zy stuff like that happens". If that's the way they handle issues over there, good for them. I just thought things should be done properly. My opinion anyway. Happy sunday Kiss Kiss Kiss Kiss Kiss Kiss

Ok, Happy Sunday, hope U are catching fun
Posted: at 22-04-2012 06:10 PM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply
- open_reality at 22-04-2012 06:10 PM (13 years ago)
(f)
Quote from: chimax33 on 22-04-2012 06:09 PM
una dey joke wit un clean things for here na...i dey fear dog paa.. Grin Grin Grin Grin

na correct meat ooooo Grin Grin

Posted: at 22-04-2012 06:10 PM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Solidstonez at 22-04-2012 06:11 PM (13 years ago)
(f)
Quote from: Maggiecube on 22-04-2012 05:41 PM
I REPEAT AGAIN SHUT UP UR SMELLING MOUTH
Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin but you too dey vex ohhhh
easy my dear

Posted: at 22-04-2012 06:11 PM (13 years ago) | Addicted Hero
Reply
- open_reality at 22-04-2012 06:12 PM (13 years ago)
(f)
Quote from: ZION7ZION on 22-04-2012 06:10 PM
Ok, Happy Sunday, hope U are catching fun

Yes my dear...... Grin Grin Grin

Posted: at 22-04-2012 06:12 PM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply
1 ... 9 10 11 [12] 13 14 15 ... 38

Featured Discussions