Stupidity!!! Classless Kelly Hansome Humiliates A Journalist In Public [Photos] (Page 28)

Date: 21-04-2012 11:05 am (12 years ago) | Author: Daniel Bosai
1 ... 25 26 27 [28] 29 30 31 ... 38
- open_reality at 22-04-2012 09:57 PM (12 years ago)
(f)
Quote from: Solidstonez on 22-04-2012 09:43 PM
cheiiiii which come be tis p*n**s and testacles
madam abeg that one dey your list i wan know ohhhhhh  Grin Grin Grin Grin Grin Grin
blcos i get ppl for queue

You neva pay ur money, u wan order for people. This place go close for me and you today if u no just pay me my money.  Roll Eyes Roll Eyes Roll Eyes

Posted: at 22-04-2012 09:57 PM (12 years ago) | Gistmaniac
Reply
- ObamaGermany at 22-04-2012 09:57 PM (12 years ago)
(m)
exactely the shop need to be close immediately for the safety of people arrand her, bros did u know sey if reality sign contract with any murtuary wey dey close to her shop sey she go rich fast, that shop na die.
Posted: at 22-04-2012 09:57 PM (12 years ago) | Upcoming
Reply
- Solidstonez at 22-04-2012 09:57 PM (12 years ago)
(f)
Quote from: Tyahaya on 22-04-2012 09:53 PM
it'd better be few mins before i set the restaurant on fire!!!! Angry Angry  Grin
please dont set the restaurant on fire many ppl are on queue and ajanni has not had his yet
 Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin

Posted: at 22-04-2012 09:57 PM (12 years ago) | Addicted Hero
Reply
- open_reality at 22-04-2012 09:58 PM (12 years ago)
(f)
Quote from: Maggiecube on 22-04-2012 09:56 PM
OPEN REALTY, I KNOW DEM GO ROB U, DEM NO GO PAY, HOLD OBAMA WELL WELL

That one no go happen for here. Him must pay oooo Roll Eyes Roll Eyes

Posted: at 22-04-2012 09:58 PM (12 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Solidstonez at 22-04-2012 09:58 PM (12 years ago)
(f)
Quote from: Tyahaya on 22-04-2012 09:53 PM
it'd better be few mins before i set the restaurant on fire!!!! Angry Angry  Grin
please dont set the restaurant on fire many ppl are on queue and ajanni has not had his yet
 Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin

Posted: at 22-04-2012 09:58 PM (12 years ago) | Addicted Hero
Reply
- chimax33 at 22-04-2012 09:59 PM (12 years ago)
(m)
AAAHAA NO NA SWEET LADY MAKE YOU TAKE TOO BOTTLE BIG STOUT AND OTAPIAPIA SOUP OOOOH MAKE WE DEY ENJOY OUR SEF NO MIND BAD BELLE PEOPLE JUST FINISH UR DRINK FIRST OOO.... ABI U NO GET OTAPIAPIA SOUP TODAY?Huh? MAKE U DO EM NOW DO EM PLANTY OOOO I NO DEY TAKE TIME I GO PARCEL SOME GIVE MAGGI CUBE AND FATTEWASE..Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin
Posted: at 22-04-2012 09:59 PM (12 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Solidstonez at 22-04-2012 09:59 PM (12 years ago)
(f)
Quote from: Tyahaya on 22-04-2012 09:53 PM
it'd better be few mins before i set the restaurant on fire!!!! Angry Angry  Grin
please you can place your order now, madam is ready to serve you
 Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin

Posted: at 22-04-2012 09:59 PM (12 years ago) | Addicted Hero
Reply
- Maggiecube at 22-04-2012 10:00 PM (12 years ago)
(f)
Quote from: ObamaGermany on 22-04-2012 09:40 PM
pay for wetin if u know what is good for u just close that ur shop and run away bcos as u see me so na bakasi opc sss mobil police ordinary police  army and fbi i dey come with for that ur shop u must see the one wey senior popo today.
OPEN REALTY, I KNOW DEM GO ROB U, DEM NO GO PAY, HOLD OBAMA WELL WELL
Posted: at 22-04-2012 10:00 PM (12 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Solidstonez at 22-04-2012 10:00 PM (12 years ago)
(f)
Quote from: Tyahaya on 22-04-2012 09:53 PM
it'd better be few mins before i set the restaurant on fire!!!! Angry Angry  Grin
please you can place your order now, madam is ready to serve you
 Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin

Posted: at 22-04-2012 10:00 PM (12 years ago) | Addicted Hero
Reply
- Tyahaya at 22-04-2012 10:00 PM (12 years ago)
(m)
Quote from: open_reality on 22-04-2012 09:55 PM
Lion ke? you from burundi? why u dey chop that kind thin? anyway which one u want? cooked or live lion? Roll Eyes Roll Eyes Roll Eyes
Live lion booooo  Shocked Shocked, na cook u be or hunter?  Smiley
Posted: at 22-04-2012 10:00 PM (12 years ago) | Gistmaniac
Reply
- ObamaGermany at 22-04-2012 10:01 PM (12 years ago)
(m)
shishi u no go see so u never hear sey i don rate number one toilet for our flat infact i dey toilet.
Posted: at 22-04-2012 10:01 PM (12 years ago) | Upcoming
Reply
- Tyahaya at 22-04-2012 10:02 PM (12 years ago)
(m)
Quote from: Solidstonez on 22-04-2012 10:00 PM
please you can place your order now, madam is ready to serve you
 Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin
I fear your madam,she asked whether na live lion i want or cooked,una get live lion 4 restaurant? Shocked
Posted: at 22-04-2012 10:02 PM (12 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Maggiecube at 22-04-2012 10:03 PM (12 years ago)
(f)
Quote from: chimax33 on 22-04-2012 09:45 PM
AAAHAA JUST NA NA>Huh?Huh?Huh? HMMMMMMMMMMMMMM MORE PLATE JERE MAKE YOU TAKE TOO BOTTLE BIG STOUT AND OTAPIAPIA SOUP OOOOH MAKE WE DEY ENJOY OUR SEF NO MIND BAD BELLE PEOPLE Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin
MY VIBRATOR DEY ENJOY Kiss Kiss Kiss Kiss Kiss Kiss Kiss Kiss Kiss
Posted: at 22-04-2012 10:03 PM (12 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Solidstonez at 22-04-2012 10:03 PM (12 years ago)
(f)
Quote from: open_reality on 22-04-2012 09:57 PM
You neva pay ur money, u wan order for people. This place go close for me and you today if u no just pay me my money.  Roll Eyes Roll Eyes Roll Eyes
i don pay ohhh, i leave your money for table even top am sef ($50)

Posted: at 22-04-2012 10:03 PM (12 years ago) | Addicted Hero
Reply
- open_reality at 22-04-2012 10:04 PM (12 years ago)
(f)
Quote from: ROYAlPRINCE77 on 22-04-2012 09:42 PM
Open  i forget my check book for house..maybe tomorrow when i dey go office i go branch pay you if at all i no die today with this your poising..abi somebody bride you to do this to us today

Story! Pay me my money ooooo. Wahala go start for here ooooooooooooo Roll Eyes Roll Eyes Roll Eyes

Posted: at 22-04-2012 10:04 PM (12 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Solidstonez at 22-04-2012 10:05 PM (12 years ago)
(f)
Quote from: Tyahaya on 22-04-2012 10:00 PM
Live lion booooo  Shocked Shocked, na cook u be or hunter?  Smiley
Cheesy Cheesy Cheesy Cheesy Cheesy Cheesy Cheesy Cheesy

Posted: at 22-04-2012 10:05 PM (12 years ago) | Addicted Hero
Reply
- ObamaGermany at 22-04-2012 10:06 PM (12 years ago)
(m)
why i come pay her so u no wan make her capital run down so that she can close fast fast chai u don fall my hand now, listen every in the house wey chop for reality chop u dont have to pay any dara why is bcos i wan make that her murtuary shop to close.
Posted: at 22-04-2012 10:06 PM (12 years ago) | Upcoming
Reply
- Solidstonez at 22-04-2012 10:08 PM (12 years ago)
(f)
Quote from: Tyahaya on 22-04-2012 10:02 PM
I fear your madam,she asked whether na live lion i want or cooked,una get live lion 4 restaurant? Shocked
Dont worry she have it all just place your order,  Grin Grin Grin Grin Grin Grin

Posted: at 22-04-2012 10:08 PM (12 years ago) | Addicted Hero
Reply
- open_reality at 22-04-2012 10:09 PM (12 years ago)
(f)
Quote from: Tyahaya on 22-04-2012 09:53 PM
it'd better be few mins before i set the restaurant on fire!!!! Angry Angry  Grin

Make una help oooooooooooo Boko haram don enter my shop. Him wan blow my shop oooo. Abeg make una hold dis boy ooo. I no do am anything ooo. Na where i wan see lion cook now? whick kind wahala be dis?

Posted: at 22-04-2012 10:09 PM (12 years ago) | Gistmaniac
Reply
- open_reality at 22-04-2012 10:10 PM (12 years ago)
(f)
Quote from: Solidstonez on 22-04-2012 09:52 PM
i don pay ohhh ($50) i even top am sef i go visit you next time  Smiley Smiley Smiley Smiley Smiley Smiley Smiley Smiley Smiley Smiley Smiley Smiley

OOOOOOh correct woman. Na you be better person. Abeg come tomoro.....Tank u very much. Kiss Kiss Kiss

Posted: at 22-04-2012 10:10 PM (12 years ago) | Gistmaniac
Reply
1 ... 25 26 27 [28] 29 30 31 ... 38

fire TRENDING GISTS fire

TODAY'S TOP
  1. 70 Passengers Found Vomiting Bug During Flight From Mauritius To Frankfurt

  2. I'm Open To Dating WOMEN - Khloe Kardashian Announces

  3. Holy Spirit Always Gives Me Lotto Number Whenever We Don't Have Anything To Eat -Efotete Family

  4. Nigeria Man Narrates How His Dad Impregnated His Ex-girlfriend And Took Her Out Of The Country

  5. “Something Foul Is Going On” – Very Dark Man Reveals Update On Nickie Dabarbie’s Whereabouts

  6. Nasboi Opens Up On Why He Thought Sydney Talker Was A Yahoo Boy

  7. Arsenal v Bournemouth: English Premier League Match,Team News,Goal Scorers and Stats

  8. Manchester City v Wolves: English Premier League Match,Team News,Goal Scorers and Stats


THIS WEEK
  1. Stop Lagos-Calabar Highway Project - Obi Tells Tinubu As Demolition of Landmark Centre Begins

  2. "Stop Inciting Igbos Against Tinubu Govt" – Umahi Slams Peter Obi

  3. FRESH: Nollywood Lovers, IK Ogbonna & Ini Edo Reportedly Engaged

  4. MAY 1st; Peter Obi Celebrates Nigerian Workers, Sends Message

  5. Peter Obi Reacts To The Deaths Of 35 Nigerians In Horrific Kogi, Enugu Road Clashes

  6. “Wizkid Undergoing Mental Illness, No Longer Together With Jada – Isaac Fayose Reveals

  7. Watch As Lions Have S3x On Top Of Safari Truck Full Of People

  8. How A Nigerian Woman Loses Her Marketing Job For Failing to Meet N300m Monthly Target

  9. Lagos Gov Sanwo Olu Appoints Wasiu Ayinde's Daughter, Basirat As SSA To Gov On Tourism

  10. Kenya Gets First Female Air Force Commander, Major General Fatuma Gaiti Ahmed


TOP MEMBERS: