JalanJalan at 21-04-2012 05:33 PM (12 years ago) (m) Reply |
vichela at 21-04-2012 05:46 PM (12 years ago) (m) What a shame Posted: at 21-04-2012 05:46 PM (12 years ago) | Newbie | |
Reply |
vichela at 21-04-2012 05:49 PM (12 years ago) (m) What a shame Posted: at 21-04-2012 05:49 PM (12 years ago) | Newbie | |
Reply |
Shaunie at 21-04-2012 05:59 PM (12 years ago) (m) She is not that old compare to recent ones. Posted: at 21-04-2012 05:59 PM (12 years ago) | Upcoming | |
Reply |
JalanJalan at 21-04-2012 06:32 PM (12 years ago) (m) What a shame
which shame? hold yah mouth there now!!!!!!!! make him follow una dey for naija wey don jega jega, may be small time boko haram go throw bomb!!! Posted: at 21-04-2012 06:32 PM (12 years ago) | Upcoming | |
Reply |
sinnaman1 at 21-04-2012 06:43 PM (12 years ago) (m) Oboi him own beta oh him don hama oh Posted: at 21-04-2012 06:43 PM (12 years ago) | Newbie | |
Reply |
Live and let live! Posted: at 21-04-2012 06:48 PM (12 years ago) | Hero | |
Reply |
JalanJalan at 21-04-2012 06:49 PM (12 years ago) (m) THANK YOU FOR THAT...DON'T MIND THEM JEALOUSY WANT TO KILL SOME PEOPLE IN NAIJA PAL
thank you bros, these are the kind of things you should expect when things are not done right in a country!!!!!!! everybody dey find him level and where e go better for him!!!!!!!!!!!!!!!!!! some people dey talk about shame? ?? you think say e dey easy to drag woman come nigeria? phyuk you haters!!!!!! tell una officials to repair naija then things like this will stop!!!!! otherwise more will still happen !!!!!!!!!!!!!! now our boys have discovered this style now and e dey work for them wella.............. Posted: at 21-04-2012 06:49 PM (12 years ago) | Upcoming | |
Reply |
JalanJalan at 21-04-2012 06:51 PM (12 years ago) (m) Reply |
wilat at 21-04-2012 07:10 PM (12 years ago) (f) All these old oyinbo women,nawa
i love me Posted: at 21-04-2012 07:10 PM (12 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
Khalifa89 at 21-04-2012 07:19 PM (12 years ago) (m) One thing i never still understand bi say why people go dey talk any how here, Non of una know wetin all this boys dey go thru for naija and how their family dey take chop for house, If this same boys come meet una for office say dem get business ideas but lack funds, How many of una to even let them talk before una to ask dem out of the office??? How many of una don see suffer as this boys don see suffer? Una dey form say na una holy pass.. The only thing i see here na boys way to survive for street and nothing bad inside... Posted: at 21-04-2012 07:19 PM (12 years ago) | Upcoming | |
Reply |
JalanJalan at 21-04-2012 07:27 PM (12 years ago) (m) One thing i never still understand bi say why people go dey talk any how here, Non of una know wetin all this boys dey go thru for naija and how their family dey take chop for house, If this same boys come meet una for office say dem get business ideas but lack funds, How many of una to even let them talk before una to ask dem out of the office??? How many of una don see suffer as this boys don see suffer? Una dey form say na una holy pass.. The only thing i see here na boys way to survive for street and nothing bad inside...
TRUE TALK MY MAN!!!!!!!!!!!!!!!!!!!! Posted: at 21-04-2012 07:27 PM (12 years ago) | Upcoming | |
Reply |
aliaaz at 21-04-2012 07:31 PM (12 years ago) (m) aw dat 1 take put food for ma table?
They closed the door but that ain't stop me from coming in ;) Posted: at 21-04-2012 07:31 PM (12 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
JalanJalan at 21-04-2012 07:31 PM (12 years ago) (m) All these old oyinbo women,nawa
WHAT DO YOU EXPECT? WHEN NIGERIA DONT KNOW THE VALUE OF IT'S YOUTHS, THOSE WHO KNOW THE VALUE ARE TAKING IT FROM US!!!!!!! SO SAD BOT IT'S THE BITTER TRUTH!!!!!! [Automated by GetSmile]!!!!!!!!!!!!! Posted: at 21-04-2012 07:31 PM (12 years ago) | Upcoming | |
Reply |
kebella at 21-04-2012 07:51 PM (12 years ago) (f) pepper don rest congrat
my name is kebella ........yu already no that ...heheh...if yu wanna smell what kebella is cooking........bring it up!! Posted: at 21-04-2012 07:51 PM (12 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
Khalifa89 at 21-04-2012 08:20 PM (12 years ago) (m) Boys dey find way to live better life comot for street and help their family because una no go help them if them come meet una for help una dey here dey talk any how, Na today Naija boys begin marry old oyibo for paper or to collect small owo from the old woman, I know boys for Germo when don run this thing for 90'S then divorce the oyibo after them don collect their passport, relocate go Canada or Ame dey live their normal life now with their Germo passport. Posted: at 21-04-2012 08:20 PM (12 years ago) | Upcoming | |
Reply |
proly at 21-04-2012 08:23 PM (12 years ago) (f) na so na dis one dey rain now 4 nija guys Posted: at 21-04-2012 08:23 PM (12 years ago) | Hero | |
Reply |
chei ----- see emeka , i knows him quite right
were you know am from
I AM WHO I AM, IF YOU DON'T LIKE IT, YOU CAN BLOODY DO THE OTHER THING AND FCUK ALL HATERZ Posted: at 21-04-2012 08:43 PM (12 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
i wonder ohhhh ;Djavascript:void(0);
I AM WHO I AM, IF YOU DON'T LIKE IT, YOU CAN BLOODY DO THE OTHER THING AND FCUK ALL HATERZ Posted: at 21-04-2012 08:45 PM (12 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
u dont understand,these white women are paid to come and wed them in niger for them to have papars Posted: at 21-04-2012 09:19 PM (12 years ago) | Newbie | |
Reply |