Where will you be

Date: 22-04-2012 11:25 am (13 years ago) | Author: Dacris Berkley Osanebi
- at 22-04-2012 11:25 AM (13 years ago)
(m)
U nd ur boyfriend or galfwend were in a club,u decided to receive sum fresh air outside...unfortunately u saw 10 armed men(arm robbers) wit ak47,matchets, nd so many dangerous weapons cumin towards d club..now would u go back inside d club nd get ur galfwend or boyfwend so both of u can escape alive or would u leave ur galfwend/boyfwend nd run for ur dear life?

Posted: at 22-04-2012 11:25 AM (13 years ago) | Newbie
- wakawaka247 at 22-04-2012 02:08 PM (13 years ago)
(m)
which kind yeye question this olodo dey ask self ,
no be you i see wey dey run away from that club,
when i dey waka dey go , you no wetin your answer be ,
why you con dey ask huh?  Grin
Posted: at 22-04-2012 02:08 PM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply
- BournIdentity at 22-04-2012 11:55 PM (13 years ago)
(m)
mumus na pb4
Posted: at 22-04-2012 11:55 PM (13 years ago) | Addicted Hero
Reply
- at 24-04-2012 06:40 PM (13 years ago)
 Cheesy
Posted: at 24-04-2012 06:40 PM (13 years ago) |
Reply
- missispanky at 24-04-2012 06:43 PM (13 years ago)
(f)
do u cal dis a joke or an intaview? Naaaaansis.
Posted: at 24-04-2012 06:43 PM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply
- ANELEEVEREST at 24-04-2012 06:51 PM (13 years ago)
(m)
ask sam well well
Posted: at 24-04-2012 06:51 PM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply
- wakawaka247 at 25-04-2012 11:40 AM (13 years ago)
(m)
 Roll Eyes
Posted: at 25-04-2012 11:40 AM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply
- at 25-04-2012 12:31 PM (13 years ago)
 Undecided boo
Posted: at 25-04-2012 12:31 PM (13 years ago) |
Reply
- wakawaka247 at 25-04-2012 01:37 PM (13 years ago)
(m)
Mukah why you dey follow emejuru for back like fowl wey loss him mama ? him dey boo you dey taa , i understand my man emejuru , but as for you,
you be lost chicken wey dey look for him mama, emejuru na human not your mama , kikiki na waka i dey waka dey go  Grin
Posted: at 25-04-2012 01:37 PM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply
- zeigbo at 2-05-2012 12:11 PM (13 years ago)
(m)
Hmmmm

Posted: at 2-05-2012 12:11 PM (13 years ago) | Addicted Hero
Reply
- wakawaka247 at 4-05-2012 11:35 AM (13 years ago)
(m)
kolo moron you dey hmmmm you don die finish
Posted: at 4-05-2012 11:35 AM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply
- at 4-05-2012 11:38 AM (13 years ago)
leave am for ram naaaa
Posted: at 4-05-2012 11:38 AM (13 years ago) |
Reply
- soki4real at 4-05-2012 12:12 PM (13 years ago)
(m)
Your head need to be panel beat  Grin
Posted: at 4-05-2012 12:12 PM (13 years ago) | Upcoming
Reply
- zeigbo at 4-05-2012 01:18 PM (13 years ago)
(m)
Quote from: wakawaka247 on  4-05-2012 11:35 AM
kolo moron you dey hmmmm you don die finish
thief

Posted: at 4-05-2012 01:18 PM (13 years ago) | Addicted Hero
Reply
- wakawaka247 at 4-05-2012 02:35 PM (13 years ago)
(m)
hahaha i just dey laff , e don finish , go phyuk your mama .
Posted: at 4-05-2012 02:35 PM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply

Featured Discussions