honey247 at 25-04-2012 01:35 PM (13 years ago) (m) MK UNA LEAVE THE GUY... BUT IF NA SO ALL ARTISTE DEY DO AM, WE FOR NR DEY SEE ROAD OH!.... NA D BOY KNOW.... I DON'T EVEN PLAY HIS SONGS, NR AM I HIS FAN!...IF HE SAYS HE GOT SWAGG.. HE SHOULD GO LOOK @ SOULJA BOY Posted: at 25-04-2012 01:35 PM (13 years ago) | Newbie | |
Reply |
EmekaBlue at 25-04-2012 01:40 PM (13 years ago) (m) D guy too dey show off!!! Happy 4 him sha Posted: at 25-04-2012 01:40 PM (13 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
CRAP Posted: at 25-04-2012 02:03 PM (13 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
ok now Posted: at 25-04-2012 02:13 PM (13 years ago) | Upcoming | |
Reply |
una too much!!! coffee wey I dey drink for hia comot for my nose as I read this. Posted: at 25-04-2012 02:27 PM (13 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
eoadex2003 at 25-04-2012 02:34 PM (13 years ago) (m) Reply |
free d guy joor.......if u dont like his style then go hug transformer......he made the money dats y he is so proud to show it to the world especially to young guys who thinks its not easy to make cool doe in a clean way Posted: at 25-04-2012 02:35 PM (13 years ago) | Newbie | |
Reply |
imoc at 25-04-2012 02:40 PM (13 years ago) (m) abeg make i go drink coffe i dey come back Posted: at 25-04-2012 02:40 PM (13 years ago) | Upcoming | |
Reply |
mallorca at 25-04-2012 02:51 PM (13 years ago) (m) if he like make he use am sew dress
supported
HOPE IS MY ROAD,VICTORY IS MY DESTINY Posted: at 25-04-2012 02:51 PM (13 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
Y posting it for us to see, at-least successful people like us have seen more than that, it looks kinda childish. Posted: at 25-04-2012 03:48 PM (13 years ago) | Newbie | |
Reply |
Is it your Money??  make una no dey vex for weytin una no dey vex 4 weytin no be una own... Posted: at 25-04-2012 04:01 PM (13 years ago) | Newbie | |
Reply |
kwizzy at 25-04-2012 04:19 PM (13 years ago) (m) way u get am........................u dy crazz Posted: at 25-04-2012 04:19 PM (13 years ago) | Newbie | |
Reply |
chimax33 at 25-04-2012 04:43 PM (13 years ago) (m) Reply |
chimax33 at 25-04-2012 04:46 PM (13 years ago) (m) BUT IF MAY ASK WHO'S DHELL IS DIS BOY SEF  ?? WETIN HIM DEY DO BEST  ?? DON'T KNOW HIM?  ?? Posted: at 25-04-2012 04:46 PM (13 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
Not my business at alllllllll Posted: at 25-04-2012 05:29 PM (13 years ago) | Hero | |
Reply |
Ocean2 at 25-04-2012 06:13 PM (13 years ago) (m) This time all of una use dey talk abt another person matter..una go use am find una way as time still day!! as for you video abi davido.. if i kidnap your kind and you talk say u no get money..i go kill you for there! Posted: at 25-04-2012 06:13 PM (13 years ago) | Newbie | |
Reply |
aso4life1 at 25-04-2012 06:14 PM (13 years ago) (m) he don hammer, the money come dey shack him, make he suffry o
if u attack my papa house, I'll retaliate but if you are peace loving,I will embrace you Posted: at 25-04-2012 06:14 PM (13 years ago) | Hero | |
Reply |
dickman2 at 25-04-2012 06:17 PM (13 years ago) (m) 10m..nawo.. Posted: at 25-04-2012 06:17 PM (13 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
valiente at 25-04-2012 06:18 PM (13 years ago) (m) Posted: at 25-04-2012 06:18 PM (13 years ago) | Upcoming | |
Reply |
chimexplus at 25-04-2012 06:23 PM (13 years ago) (m) This time all of una use dey talk abt another person matter..una go use am find una way as time still day!! as for you video abi davido.. if i kidnap your kind and you talk say u no get money..i go kill you for there!
Guy make you go collect dey guy sharp sharp Posted: at 25-04-2012 06:23 PM (13 years ago) | Upcoming | |
Reply |