Age Activated Attention Deficit Disorder (Page 4)

Date: 15-02-2009 4:15 pm (16 years ago) | Author: Happiness keeps you sweet...
1 2 3 [4] 5 6 7 ... 14
- degreatest2 at 17-03-2009 11:47 AM (16 years ago)
(m)
Quote from: Emmanuel4christ on 12-03-2009 11:58 PM
Quote from: Sillyjokker on 12-03-2009 09:05 PM
Quote from: omatseye on 12-03-2009 05:58 PM
sillyjoker if my hand touch u ?

Hey! Omat... whatz ur headache?

Or, could it be that you are suffering from AAADD today?
No silly, Omatshepe is suffering from ABBS "Aquired Bad Belle Syndrome"
Posted: at 17-03-2009 11:47 AM (16 years ago) | Gistmaniac
Reply
- omatseye at 17-03-2009 11:49 AM (16 years ago)
(m)
guy u tink u can stand me..or what do u want?
Posted: at 17-03-2009 11:49 AM (16 years ago) | Gistmaniac
Reply
- degreatest2 at 17-03-2009 11:57 AM (16 years ago)
(m)
Quote from: omatseye on 17-03-2009 11:49 AM
guy u tink u can stand me..or what do u want?
stand u for wetin? make me sef come dey shout chie eveywhere like Clifford orji? I reject am!
Posted: at 17-03-2009 11:57 AM (16 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Toks-E at 17-03-2009 12:03 PM (16 years ago)
(m)
mmmmm

i go be una referee oh

Posted: at 17-03-2009 12:03 PM (16 years ago) | Addicted Hero
Reply
- degreatest2 at 17-03-2009 12:08 PM (16 years ago)
(m)
Quote from: Toks-E on 17-03-2009 12:03 PM
mmmmm

i go be una referee oh
U wan be referee abi? oya produce ur FIFA bagde or CAF, or patapata NFF own, we go manage am!
Posted: at 17-03-2009 12:08 PM (16 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Toks-E at 17-03-2009 12:15 PM (16 years ago)
(m)
oya na

Posted: at 17-03-2009 12:15 PM (16 years ago) | Addicted Hero
Reply
- degreatest2 at 17-03-2009 12:19 PM (16 years ago)
(m)
Toks, Toks, u sure say this thing no be fake? oya na, tell day Omatshepe guy to go hin corner, me i don waka go sidon for spectator seat, because ma woman i go say make hin teach am lesson , hin kukuma like "bia bia investment" before.
Posted: at 17-03-2009 12:19 PM (16 years ago) | Gistmaniac
Reply
- omatseye at 17-03-2009 12:30 PM (16 years ago)
(m)
C ME SEE MATCH...D DDAY HAS COME....
Posted: at 17-03-2009 12:30 PM (16 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Toks-E at 17-03-2009 12:49 PM (16 years ago)
(m)
oya

match start

*blows whistle*

Posted: at 17-03-2009 12:49 PM (16 years ago) | Addicted Hero
Reply
- degreatest2 at 17-03-2009 01:09 PM (16 years ago)
(m)
Quote from: Toks-E on 17-03-2009 12:49 PM
oya

match start

*blows whistle*
tell him to stay his corner, na Iphie go handle am for me , she dey come , she dey wear her iron boxer make this Omatshepe no come begin find wetin no lost fr another place instead of fighting!
Posted: at 17-03-2009 01:09 PM (16 years ago) | Gistmaniac
Reply
- omatseye at 17-03-2009 01:27 PM (16 years ago)
(m)
C WOMAN WRAPPER LIKE U....DEGREATEST....
Posted: at 17-03-2009 01:27 PM (16 years ago) | Gistmaniac
Reply
- degreatest2 at 17-03-2009 01:31 PM (16 years ago)
(m)
Look at kettle calling pot black. no be here all of us dey wey u wan be ironlady bodyguard? abi u don forget, "g- string" like u!
Posted: at 17-03-2009 01:31 PM (16 years ago) | Gistmaniac
Reply
- omatseye at 17-03-2009 01:42 PM (16 years ago)
(m)
CHIE...KIA...GUY I STIL DEY BREED U INSIDE MY AMPIT.....NO LET ME RELEASE U BECOS D WAY U GO LOOK...NA HW GOAT TAKE DEY GREET GOOD MORNING WEY DEY NEVER GIVE AM FOOD 4 1 MONTH....O-G-A-   U- U U - N--E-V-ER- G-IV-E M-E F-OOOD 4 1 YE-AR NA...I JUST WAN SAY GOOD MORNING BECOS NA MY LAST POLICE REPORT B DAT...LOL...C GOAT  DEY REPORT U 2 POLICE 4 NOT FEEDING HIM WELL....2 B CONTINUE
Posted: at 17-03-2009 01:42 PM (16 years ago) | Gistmaniac
Reply
- iphie at 17-03-2009 01:53 PM (16 years ago)
(f)
Quote from: omatseye on 17-03-2009 01:27 PM
C WOMAN WRAPPER LIKE U....DEGREATEST....

chei chei chei, hw many times i call u omatseye

na u nd ironbabe d dis
Posted: at 17-03-2009 01:53 PM (16 years ago) | Gistmaniac
Reply
- degreatest2 at 17-03-2009 01:54 PM (16 years ago)
(m)
U need a bath, omatsheyeur brain is doing over heating, interprete all thos jargons wey u write
Posted: at 17-03-2009 01:54 PM (16 years ago) | Gistmaniac
Reply
- degreatest2 at 17-03-2009 01:56 PM (16 years ago)
(m)
Quote from: iphie on 17-03-2009 01:53 PM
Quote from: omatseye on 17-03-2009 01:27 PM
C WOMAN WRAPPER LIKE U....DEGREATEST....

chei chei chei, hw many times i call u omatseye

na u nd ironbabe d dis
U se omatshepe, where u dey now? talk now or else!!!!! I do already leave u fr this babe hand, she go knock u out! check am out!
Posted: at 17-03-2009 01:56 PM (16 years ago) | Gistmaniac
Reply
- omatseye at 17-03-2009 02:04 PM (16 years ago)
(m)
GUY CAN U IMAGE D LAST TIME U TAKE UR FIRST AND ONLY BATH 4 BAR BEARCH WEY  ALL FISHES WENT OUT ON A RAMPAGE...DEY WHERE ALL SHOUTING "WHO IS DIS LIVING DEAD."......FULL GIST 2 B CONTINUE ON REQUEST....KIA
Posted: at 17-03-2009 02:04 PM (16 years ago) | Gistmaniac
Reply
- degreatest2 at 17-03-2009 02:34 PM (16 years ago)
(m)
i am sorry for you!
Posted: at 17-03-2009 02:34 PM (16 years ago) | Gistmaniac
Reply
- omatseye at 17-03-2009 02:37 PM (16 years ago)
(m)
no cry my friend..d time i dey tell u say am attacking u ..u tink i was dancing makossa suquo..yeye...anofia
Posted: at 17-03-2009 02:37 PM (16 years ago) | Gistmaniac
Reply
- size1 at 17-03-2009 03:41 PM (16 years ago)
(m)
Quote from: omatseye on 17-03-2009 02:04 PM
GUY CAN U IMAGE D LAST TIME U TAKE UR FIRST AND ONLY BATH 4 BAR BEARCH WEY  ALL FISHES WENT OUT ON A RAMPAGE...DEY WHERE ALL SHOUTING "WHO IS DIS LIVING DEAD."......FULL GIST 2 B CONTINUE ON REQUEST....KIA



fire on. omats
Posted: at 17-03-2009 03:41 PM (16 years ago) | Gistmaniac
Reply
1 2 3 [4] 5 6 7 ... 14

Featured Discussions