JJC Skillz wasted no time in making known his utter displeasure at recent allegations from his former trainee, D'banj. He revealed how D'banj had lived illegally in the UK before coming back to Nigeria to make it.
I specialize in investigative reportage across several subject matter and sectors but mainly focus on metro events and investigation. Do leave your thoughts and opinion on my reports to let me know what you think about them. Thank you
Posted: at 25-04-2012 10:58 PM (13 years ago) | Addicted Hero
paulyoungd1st at 25-04-2012 11:14 PM (13 years ago) (m)
no time for dem..mak i go drink beer
Posted: at 25-04-2012 11:14 PM (13 years ago) | Newbie
hammedkola at 25-04-2012 11:28 PM (13 years ago) (m)
Na attention all of una dey look for...all this while, why una no commot come yarn dis tori for public..Na now una dey open una bucal cavity. see him face like raining season.....,mtcheeeeeewwww.......
And for Dbanj, enjoy ya self jare, life goes on
Posted: at 25-04-2012 11:28 PM (13 years ago) | Upcoming
Khalifa89 at 26-04-2012 12:00 AM (13 years ago) (m)
Make i tell una my own side of the story, Every body know say dan'j and don jazzy na yahoo boys before na, So no be big deal because boys dey street so wetin you expect??? And for jjc skillz make you stop to beg for respect from people... if you dey worthy of their respect them go give you finito... Yahoo boys no be human being abi all the big hotels for lagos and abuja no show wetin boys for street fit use the money do?
Posted: at 26-04-2012 12:00 AM (13 years ago) | Upcoming
J J C ABI NA WETIN DEM DEY CALL YOU...NA BOKOHARAM JEALOUSY DEY WORRY YOU......SEE YOU ON YOUR YEYE SHIRT NO SWAGG NOTHING...DON JAZZY DON GIVE YOU ONE BOTTLE OF HENNESSY TO DRINK,YOU COME HERE DEY DISS SMALL BOY WEY YOU TRAIN HIM COME PASS YOU OVER NITE.....MUMUUU....MCHEWWWWWWWWWWW
Posted: at 26-04-2012 12:13 AM (13 years ago) | Newbie
J J C ABI NA WETIN DEM DEY CALL YOU...NA BOKOHARAM JEALOUSY DEY WORRY YOU......SEE YOU ON YOUR YEYE SHIRT NO SWAGG NOTHING...DON JAZZY DON GIVE YOU ONE BOTTLE OF HENNESSY TO DRINK,YOU COME HERE DEY DISS SMALL BOY WEY YOU TRAIN HIM COME PASS YOU OVER NITE.....MUMUUU....MCHEWWWWWWWWWWW
Chai my sweet bros. This your truth is worth more than money....
Posted: at 26-04-2012 12:22 AM (13 years ago) | Hero
legionkiwi at 26-04-2012 01:02 AM (13 years ago) (m)
no one is perfect or had lived a perfect live, poster u and all this haters here are trying to spoil his name, i dont like dbanj or don but this is not acceptable
Posted: at 26-04-2012 01:02 AM (13 years ago) | Upcoming