Felaz, com see wetin i see ooh!. I travel go won vilage i noticd dat all dis ladies wey go UNI. thier sakara much cause they belive say dier level don change 2 campus lads. Na so my pal too do wey oportune go POLY du big boy go met 1 of d lad. As d guy met her. If u see d eye wey she take luk am, don dey unda estimate my pal. Na so my pal start.
Pal: aw u doin
Lad: am kul, u knw gud
Pal: aw's skul en aw u coping wit studies
Lad: wel we re kicking ( Nna come hear big big grama)
Pal: aw was ur convocation
Lad: convo....:-S,?
Pal: i mean convocation
Lad: ok! Dat course. O! Boy dat course hard well well ooh! Even d lecturer no gud at all....l.
My guy maintain, ask anoda 1
Pal: wat about ur matriculation?
Lad: ah!:-D Dat one na carry over i get 4 da one.
Only GOD can save us
photocopy ko easy........original version more interesting...pls wrk on vocabulary..................na candle lite school u go
Posted: at 16-02-2009 01:23 PM (16 years ago) | Gistmaniac |
|