expenses for the month [funny] (Page 2)

Date: 27-06-2007 8:43 pm (17 years ago) | Author: King Samuel O Dguy
1 [2]
- grin_genius4lif at 14-03-2009 09:02 PM (16 years ago)
(m)
lol! wait where have the crew been to? Im talking bout rezi, onye and the rest
well this joke is cool. Thumbs up
Posted: at 14-03-2009 09:02 PM (16 years ago) | Gistmaniac
Reply
- degreatest2 at 14-03-2009 11:38 PM (16 years ago)
(m)
Quote from: grin_genius4lif on 14-03-2009 09:02 PM
lol! wait where have the crew been to? Im talking bout rezi, onye and the rest
well this joke is cool. Thumbs up
Rezi is planning for retirement! so he has gone to his village to complete his 12 room mansion! Onyin dey prepare for ehm ehm ehm!!!!! Introduction i think, so she don go afghanistan go buy leather shoe wey she go wear! and the rest!!!! dem go Niger delta go for peace meeting! na only me dey here! so send all the money wey u wan give dem to me! acclount number dey ur e mail!!!ciao
Posted: at 14-03-2009 11:38 PM (16 years ago) | Gistmaniac
Reply
- ironlady at 15-03-2009 12:27 AM (16 years ago)
(f)
henhen ....d husband just sell her wife out..!!!
Posted: at 15-03-2009 12:27 AM (16 years ago) | Hero
Reply
- Emmanuel4christ at 15-03-2009 12:49 AM (16 years ago)
(m)
Quote from: degreatest2 on 14-03-2009 11:38 PM
Quote from: grin_genius4lif on 14-03-2009 09:02 PM
lol! wait where have the crew been to? Im talking bout rezi, onye and the rest
well this joke is cool. Thumbs up
Rezi is planning for retirement! so he has gone to his village to complete his 12 room mansion! Onyin dey prepare for ehm ehm ehm!!!!! Introduction i think, so she don go afghanistan go buy leather shoe wey she go wear! and the rest!!!! dem go Niger delta go for peace meeting! na only me dey here! so send all the money wey u wan give dem to me! acclount number dey ur e mail!!!ciao

ole...lol..see ur mouth...na whaoo make onyin come quick  make we see watin she go buy..Grin
Posted: at 15-03-2009 12:49 AM (16 years ago) | Gistmaniac
Reply
- degreatest2 at 15-03-2009 12:54 AM (16 years ago)
(m)
Emma, beta tell Onyin to come back quick ok? anyway, lets chat on yahoo, hook me up "degreatest2" am online na!
Posted: at 15-03-2009 12:54 AM (16 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Sillyjokker at 15-03-2009 08:31 AM (16 years ago)
(f)
lolzxx

Posted: at 15-03-2009 08:31 AM (16 years ago) | Gistmaniac
Reply
1 [2]

Featured Discussions