abeg make he go sit down for one corner
I AM WHO I AM, IF YOU DON'T LIKE IT, YOU CAN BLOODY DO THE OTHER THING AND FCUK ALL HATERZ Posted: at 7-05-2012 09:46 PM (13 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
proly at 7-05-2012 09:58 PM (13 years ago) (f) ok Posted: at 7-05-2012 09:58 PM (13 years ago) | Hero | |
Reply |
he is jealous Posted: at 7-05-2012 10:05 PM (13 years ago) | Upcoming | |
Reply |
nametalkam ok o if na true say kswitch true true write am well e no gt work now but if na lie donjazzy carry on jor them dey jelous jorrrrrr Posted: at 7-05-2012 10:12 PM (13 years ago) | Upcoming | |
Reply |
lighty at 7-05-2012 11:00 PM (13 years ago) (m) u ppl dont hav 2 talk dat way u dont knw wat takes him der nd is not proper 4 we 2 jump in2 conclution like dat nd sayin all sort of word like seyin dey stupid idiot wat 4? dbanj nd don jazzy are still friends nd d broda is still tryin 2 mentian d relashoshi let's not start in insorting dbanj nd is broda or d mavine crew thanks Posted: at 7-05-2012 11:00 PM (13 years ago) | Newbie | |
Reply |
u na 2 dey take side 4 matter. make una hear from the other side na Posted: at 7-05-2012 11:24 PM (13 years ago) | Newbie | |
Reply |
lighty at 7-05-2012 11:33 PM (13 years ago) (m) off 2 bed Posted: at 7-05-2012 11:33 PM (13 years ago) | Newbie | |
Reply |
chrisaka at 8-05-2012 12:05 AM (13 years ago) (m) we ll see who mock who later dont worry Posted: at 8-05-2012 12:05 AM (13 years ago) | Newbie | |
Reply |
osasu83 at 8-05-2012 12:11 AM (13 years ago) (m) WITH OUT DON JAZY UR brother Dbanj will still be an illegal immigrant in UK u sucker for u, no body knows u all de no is dat u a brother to one of DONJAZY brake away boy that d only name u have in the industry u capital letter MORON Posted: at 8-05-2012 12:11 AM (13 years ago) | Upcoming | |
Reply |
FinlandGuy at 8-05-2012 01:12 AM (13 years ago) (m) una sure say dis new,na correct news? Posted: at 8-05-2012 01:12 AM (13 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
GreenBee at 8-05-2012 03:10 AM (13 years ago) (m) Reply |
malvin2525 at 8-05-2012 04:00 AM (13 years ago) (m) Posted: at 8-05-2012 04:00 AM (13 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
popdes at 8-05-2012 04:13 AM (13 years ago) (m) Reply |
WAIToooooo MR. POSTER, I WONDER WHY YOU ALWAYS WANT TO KEEP THIS FORUM BUSY WITH FULL OF LIES AND FAKE NEWS........
I DOUBT THIS NEWS BECAUSE K-SWITCH IS MY FOLLOWER FRIEND ON TWITTER, I JUST CHECK HIS PROFILE NOW BUT NOTHING LIKE THAT.
GOOD LUCK TO MAVIN RECORDS. Posted: at 8-05-2012 05:11 AM (13 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
aso4life1 at 8-05-2012 06:18 AM (13 years ago) (m) K- switch or electrict switch. you wey be say since you don join Mohits, you never release one single hit or even an album. if na you be the only musician in Naija, that means I go start to sing and win more awards than you, OLODO, OLOSHI
if u attack my papa house, I'll retaliate but if you are peace loving,I will embrace you Posted: at 8-05-2012 06:18 AM (13 years ago) | Hero | |
Reply |
Machealex at 8-05-2012 07:08 AM (13 years ago) (m) Jealousey don start. Don that 1 na step one 4 u. No 4get say 2 dey com. But also no say victory is sure. Posted: at 8-05-2012 07:08 AM (13 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
aliaaz at 8-05-2012 07:29 AM (13 years ago) (m) k
They closed the door but that ain't stop me from coming in  ;) Posted: at 8-05-2012 07:29 AM (13 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
lanudja at 8-05-2012 07:35 AM (13 years ago) (f) Whatever Posted: at 8-05-2012 07:35 AM (13 years ago) | Hero | |
Reply |
k switch u b mumu no b ur fault dey don feed u,u con dey talk.but no forget say u go chop tomorrow.abeg if u o get work pls find something doing rther than discriminating others Posted: at 8-05-2012 08:17 AM (13 years ago) | Newbie | |
Reply |
una sure say dis new,na correct news?
 you don join coffee master  how you dey?
I AM WHO I AM, IF YOU DON'T LIKE IT, YOU CAN BLOODY DO THE OTHER THING AND FCUK ALL HATERZ Posted: at 8-05-2012 08:25 AM (13 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |