Posted: at | |
| |||||
Google is just a six letters word....so help ur self wit it ReplyLove or Hate me its ur Biz, I have more important things to think abt since u never gonna change me
| |||||
Ask Stephen, j2sexy and DGUY Dem go tell u ReplyThey can close the door against me but can't stop me frm coming in ![]() ![]()
| |||||
which Stephen & J2S dem be winch ....... me wey 1st dem enter hia no knw am na dem go come knw...even Dguy sef no fit remember unless he still have his record.............by d way wetin poster dey find dat 4?..,him wan kidnap d person?? ReplyLove or Hate me its ur Biz, I have more important things to think abt since u never gonna change me
| |||||
![]() ![]() ![]() They can close the door against me but can't stop me frm coming in ![]() ![]()
| |||||
guys e never reach fight now sebi na ask i ask if u know am make u Reply![]()
| |||||
Quote from: kimzi on 9-05-2012 12:15 PM guys e never reach fight now sebi na ask i ask if u know am make u ![]() no body dey fight u...., but dat ur question get k leg Love or Hate me its ur Biz, I have more important things to think abt since u never gonna change me
| |||||
Quote from: kimzi on 9-05-2012 12:15 PM guys e never reach fight now sebi na ask i ask if u know am make u guy I dey suspect u Waitin be ur plan ![]() They can close the door against me but can't stop me frm coming in ![]() ![]()
| |||||
next Reply
| |||||
guy no go suspect me o.... i 1 give d person 1 special packaging Reply
| |||||
Boko somthing ReplyThey can close the door against me but can't stop me frm coming in ![]() ![]()
| |||||
na u talk am o!!!!! Reply![]()
| |||||
i waka pass Reply
| |||||
WAKA WAKA U GO MANY PLACE WAKA WAKA U SEE BAD PEOPLE WAKA WAKA U GO SOON WAKA FROM DIS FORUM Reply
| |||||
shooo this guy still dey creaze , chiii na so e be you ? Replyi thing na only yeye you yeye ,but you creaze too .
| |||||
chai see mugulity Reply
| |||||
Quote from: wakawaka247 on 10-05-2012 01:11 AM shooo this guy still dey creaze , chiii na so e be you ? your words waka pass my side i know see am, if na d craze na him dey make u waka up@down better go cure am i thing na only yeye you yeye ,but you creaze too .
| |||||
![]()
| |||||
na OBJ first join Reply
|
Benue In Uproar As Leaked Adult Videos Spark Outrage, Calls For Arrests
Prophecy Resurfaces As Pastor’s Warning To VeryDarkMan Goes Viral After Arrest (Photos)
18Yr Old Boy Impregnates 10 Girls, Including His Boss' Daughter After He Was Sent To Learn A
103 Virgin Girls Initiated Into Womanhood At Ovia Osese Festival In Kogi State (Photos)
"Many Have Suffered From Stroke" -Pastor Oyakhilome’s Sermon On Salt Sparks Heated Debate (Vid)
VDM And I Are Officially Married - Actress Sarah Martins Drops Bombshell
LA HOTTIE! Davido’s Wife, Chioma Adeleke, Flaunts Her Hot Bod In Lovely New Photos
"Why I Would Choose Davido Over Burnaboy, Wizkid" – Singer, Zinoleesky
'Some Men Are Praying For Their Wives To Die So They Can Marry Another' -Nigerian Man Blows Hot